Rahbiew's Posts
Nairaland Forum › Rahbiew's Profile › Rahbiew's Posts
.
|
ModusOperandi:he's being paid per post. na them sarrki dey collect monthly salary...this one never reach. him still dey probation period for BMC headquarters |
yeah its true! Bubu's govt created alot of millionaires but those people were formerly Billionaires |
op, you for threaten them with account closure. e get one dey like that for UBA wey dey taiwo for ilorin wey I enter bank to withdraw 2k naim them temme say make I dey go atm...atm wey full like oja oba...naim I clear d guy say na ma money I wan collect. ..doz pple come dey use one kind eye look me naim I change am for dem say I wan close my account. .them beg tire..last last dem later gimme ma money |
stick to weed they wunt hear |
ShakurM:very loyal!! worst u'll get is sleep off |
Good morning Nairalanders, I recently stumbled on acute email id, email verifier and some other tools like that. Apart from affiliate marketing and cpa, how can I monetise a verified list? are there companies who buy verified emails from people? ? Note: I can generate and verify email from any country in the world! thanks |