Raphsingle's Posts
Nairaland Forum › Raphsingle's Profile › Raphsingle's Posts
1 (of 1 pages)
More pics
|
A wicked hater in the middle of the night poured ACID inside my friend's fish tank.the acid killed more than 300 catfishes' in the tank.the fishes are over three months. This happened in Oginigba in Trans Amadi Area of PHC. Pics r attached. Cc...lala and oda mods.please move to FP.
|
I dey watch am live (4mytv).... Hehehe I no wan derail d thread if not I for shout..... GEJ till 2019. Make I go chop 1hand with my babe.brb. |
Because, An Attack To Boko Haram Is An Attack To The North" as 1 cattle rearer made us to understand. So, from my own perspective; they are mourning for their brothers killed & the ones that will still be killed. But, d funny tin is dat they don't know d killing has just begun. Bebe dun talk d main reason. GEJ till 2019 |
Abeg make Dem no even tink of to postpone d election pass dis march 28th o.meanwhile the poster above me is a confam fool. GEJ till 2019. |
Dem just dey waste dia time. GEJ till 2019. |
Who release Dem? why Dem go release Dem? who go ansa my questions abeg? |
GEJ till 2019. haters can go hug a female suicide bomber. |
GEJ creating the enabling environment for transformation and industrial development of Nigeria since 2011 till 2019. GEJ till 2019. |
He speaks for millions of muslim in this country and Apc e-rats agree with him. This was their country till Jonah came along. U dey mind d FOOL. GEJ till 2019 |
Dem wan use Una money buy presidential nomination form one serial looser of presidential elections since 1999.make Una manage d small one Una parents /friends dey send for Una. GEJ till 2019. |
Oga Reuben,I no c my name for d donors list. abi Una no receive d #1,500 I donate? oya nak my name put for d list. GEJ till 2019. |
op, which kind yeye incomplete story be dis na? where e happen and wetin b d name of the people involved? na my first time to comment for nairaland b dis o. meanwhile GEJ till 2019. |
1 (of 1 pages)