Rashfat's Posts
Nairaland Forum › Rashfat's Profile › Rashfat's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 23 pages)
Bros pls help me check ds 47202619bi. GOD bless u |
Ehya, welcome back sha. Go do ur reg quick ooo, i suppose do my own 2mao hephzibahbeulah: oga @ d top no gree put hand for pocket,so evrybodi con ansa him papa name,dts y. But God dey sha... |
hephzibahbeulah: tank u bros...i hv checked already...wil try do d registration tomorrow frm a cafe. Hw hv u bin?fyn nd gud, missed ur presence online |
Sis, log on 2 portal.nysc.gov.ng to see d accredited centres. Its been long hephzibahbeulah: abeg, where d reg centre dey,sodiqyinka? |
O le rara. Kuli kuli dey too Taiye4Christ: *picks up the phone and calls NDLEA* |
No p Akerry: u go wait till sept/oct be dat o |
I dey wait 4 una make una lead by example Akerry: sir rashfat i remain loyal o...hw reg tinx na |
Same here bro Horlawoomey: ..... Just consoling myself with films |
My guy, day side far small oo. Make Nov come quick ooo coz me don slp tire 4 here nd my eyes don swear sef Horlawoomey: ..... Me dey Sango area |
After u my dear niyoposh: Rashfat..sniff enuf to make ur eyes get kinda harsh..lol |
Tanke, oke odo Horlawoomey: Its making sense here, which side you dey for Ilorin ? |
Taiye my guy, congrats oooo, well, na coke (powdered form) i bring come 4 sniffing Taiye4Christ: Rashfat, oyoyo. Wetin you bring come for us? |
Going as expected. Hw ur end? Horlawoomey: rashfat my man, I am always around, how is your weekend going ? |
Yeah, i'm gud niyoposh: Feyifahm ,the121biz, |
Good afternoon house, happy sunday to u all. Hope u all r enjoying ur day? Rashfat is back, whr my guy Horlawoomey? Oga Akerry, i double hail thee |
Good morning house, hw was ur nyt? Enjoy ur weekend |
Na wa ooo ppl dey vex |
I like ds my guy (but u no be aboki sha), u sef belong 2 dat skul of tot dat says "There is love in sharing" Meeky: hahahahhahahahahahhaaha.taiye enjoy ya sef oh. |
Oga director leave oga chairmo oooo, he dey do d ryt tin ooo. #Clears throat# erm, oga Akerry, Na TK (Turbo King) me dey like na Heineken my guy dey take enikeni Taiye4Christ: Sweet, how‘s the day going so far? |
Finally |
Our time table is out, log on to nysc.gov.ng |
Feyifahm: how can sm1 b vn two e-love wen some pple don't even v 1R u jealous young lady? |
Gud morning house, hw was ur nyt? Do av a fulfilling day ahead |
Na shoe i don buy ooo, infact, na 2 pairs i buy curiouses: I miss you too bro...hope you too don get your khaki? |
Welcome back bro, we don miss u like ...... curiouses: Thank you ma... |
Wonderful morning 2 u all, do av a fulfilling day ahead |
Good morning 2 u bro, hw was ur nyt? Thanks 4 d countdown. JENNYESH my beautiful sixta, get well soon. Read Psalm 91 sodiqyinka: Morning everyone, my e-wife @jennyesh is down with malaria. Pls help me wish her quick recovery |
Abi ooooo my dear FABREPASS Horlawoomey: .... Blues for life, Fabregas is now a nightmare to some managers in the league. |
Up CHELSEA! CHELSEA FC on point |
Ofure ooo. Enegbe ee, oniwinaa, me ta egbe da we hephzibahbeulah: bros,bo ki dia ye? I'm gud o...i'm always passing by quietly,dts y u dnt always see me. Gudevening housemates! |
Na Better by stress ooo Horlawoomey: ..... Walahi I didn't know that you are so close. Na Better by stress you finished from ? |
Ilorin, tanke (oke odo) precisely Horlawoomey: ....... I just checked your profile, seems you are in kwaran, which side in kwara are you ? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 23 pages)
Thank you. #countdown------> exactly