NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 8:38pm On May 09, 2016 |
teemakagu: yes na so.... ino c any man standin behind a car woo.... I no c Thank God u no c me |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 6:08pm On May 09, 2016 |
teemakagu: Now dat pple don plenty online make I dey view pics 1 by 1 in case if I c any of una 4 road....  Thank God I have no profile pics |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 4:29pm On May 09, 2016 |
Fraiser: lol... Na so u like to dey vex me. What do u want from suogal, all d girls around no do u, na my own Angel dey ur eye now abi |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 3:37pm On May 09, 2016 |
Lopsie: It is a must oo. I don't want to start saying another story to everyone dat keeps asking when I will be leaving. God pls let May 21 be stamped and sealed Ameen |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 3:35pm On May 09, 2016 |
House don tire me....... I don leave work since febuary wetin man go do now still the rumour persist even in a higher level. Is like am writing an application to get another job. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 3:30pm On May 09, 2016 |
Ghost mode is not allowed
Viewing this topic: divinehand2003(m), teemakagu(f),
ray4000(m), opilantyy(m), CandiceJay(f), Subpatra(m),
grami, flamingsword1, Skydweller(m),
MemphisDepay(m), ridow(m), Primusinterpares(m),
olisestephen212(m), ayGodsdelight(m), seyimix26,
marvluv(f), Goldiee, Fraiser(m), maccabi, sanjayphy
(m) and 4 guest(s) |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 3:17pm On May 09, 2016 |
Ridow sight u.
#sream2mosthold21st# |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 3:15pm On May 09, 2016 |
Lopsie:
 How things. Hope u still praying make 21st hold sha.
#stream2mosthold21st# |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 3:14pm On May 09, 2016 |
Lopsie:
 How things. Hope u still praying make 21st hold sha.
#stream2mosthold21st* |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 3:02pm On May 09, 2016 |
okitaiji: *Grab d mic and clear the throat* good afternoon my village family it's a priviledge to be back here once again and i would like to express of utmost gratitude to all d members of this great family for checking on me while i'm out, indeed i feel love... its amazed me to see how this thread is flying, i missed over 40 pages which i'm sure i cannot got tru again so i crave for my paddis/maddis' indulgence to brief nd summarize all the grooves dat eluded me so as to get acquinted with d happenings... Cc: fraiser i hear say u don come back, ray4000, giftiebrown, sunepa17, smartins, phykel, IG, oyehomie baba, villagegoat, candicejay baby, marvluv bae wer d call my wifey for me, honeybash, barongmj, meeddah, hardiodun, lvlink, too numerous to be mention... i hope una d see my abishaddy baby or she don embark on another foreign trip again May 21 is sacrosanct so get prepare... let the groove begin again Bfor I read ur post make I first welcome u. How body now I don miss die all house self don miss u |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 2:59pm On May 09, 2016 |
teemakagu: aswear my broda I fear pass u I tire oo. I get many things to do, na dis nysc thing dey delay me oo. * I no fee go join dem for that meeting* |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 2:56pm On May 09, 2016 |
Lopsie: I hail oo oo #sips palmwine# Haaaa girl whr u get this palmwine from he too sweet hope is not from yam tuber.lol |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 2:52pm On May 09, 2016 |
teemakagu: present sir Hope u not feeling this rumor of a thing. Me dey fear o |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 2:47pm On May 09, 2016 |
Viewing this topic: IghravweIG(m), Honeybash(f),
avuerhiroye, fixzylani, Samscoz(m), Lopsie(f),
jaybabs16(m), ridow(m), GentlemanAyo(m),
teemakagu(f), ray4000(m) and 9 guest(s) |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 2:38pm On May 09, 2016 |
Primusinterpares: Just strolling pass the neighborhood... Where are all the elders in Council
Cc: sunnepa17 Villagegoat Ray4000 No pass like that come chop bush meet. Hw far |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 2:34pm On May 09, 2016 |
VillageGOAT: ray baba... I hail you too ooo, you just dey scarce?, i hope ur wifey no dey disturb you for ego for soup, abi na the hunting na him cause am?, no worry you must catch that bush meat tonight  You are mouthed. I don kill the bush meet na fuel be the problem jare |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 12:28pm On May 09, 2016 |
I greet everybody for this village. Nothing much to say, guy u no say u don start again an na for my head u take start. Wetin I do u. (Fraiser). VillageGoat I hail o Oyehomie I sight u bro Sunnepa well don for keeping d village lively Aieboocaar after u na u o, no mind fraiser na Ice cream hin put dat thing dis time. Giftiebrown ur head dey deir check am. GROOOVE I commot cap for u o CandiceJay miss stream2 I hail o, wetin u won give ur boi daudae1 man way won give me hart attack, which one be 50/50 an u run commot online I sight u all Sougal my dear well done oooo I no see anything |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 11:39am On May 09, 2016 |
suogal: #smiles. night journey can sweet me. I don't like getting home early so that all this villagers would not be eyeing me as I move with my luggage. I only do that when its important I get home early. thanks for the chocolate and ice cream. Because it was from you, I licked the icecream like it was the sweetest thing in the world. pls buy suya next time. also I would like us to keep this conversation to stay between us without ray4000 getting to know about it Chaii dis guy don come again ooooo My baby hw far been a long time hope no p |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 11:34am On May 09, 2016 |
Fraiser: baba hw far u, no b fault jor, e just happen lyk dat ni bur glory b to baba God now, wetin dey happen na I never see dem my padis okitaiji nd giftiebrown... Ok. Bro those guys just dull me jare I never see dem since. Okitaiji talk say hin sick. Good morin |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 2:43am On May 09, 2016 |
Fraiser: Candicejay, barongmj, suogal I saw d mentions u re too much babe, oyehomie my wonderful inlaw I believe u re hearing from my sister, VillageGoat I saw all d gud work thumbs up bro, sunnepa17, giftiebrown, ray4000, groove et al you guys are great really appreciate d mentions, my realest nd surest G jubrealguy kul to see u here my padi of life, wit ur presence in dis village I can now feel @ home. Since bro! |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 12:12pm On May 08, 2016 |
Oyehomie: Hmmmm...like for real....? Re u jst joining us in ds village....abi u re always yu nd yu alone ni?
..cc Aieboocaar... Abeg leave make I continue the question |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 9:46am On May 08, 2016 |
Good morin my people of GC. I don come today oo so enemi make nah run. $villageGoat that story of banana no feel end like that, why u go allow banana to change the topic he must talk hin own. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 9:34am On May 08, 2016 |
sunex90: d sunday d go wela! Though as banana no allow us know d part of man body wey im resemble de pain my belle small sha The story must continue |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 9:33am On May 08, 2016 |
VillageGOAT: no gist oo, mosquito still dey bite, chicken still dey crow, pure water na still 10 naira, fuel still scarce, so na still old gist dey... Happy sunday baba Na u sure pass.....good morin Ok I hear say fuel don become 32naira |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 10:54pm On May 07, 2016 |
Viewing this topic: Jamesdman(m), GentlemanAyo
(m), Jico87, Skydweller(m), Yekaamor(f),
faustychris23(f), Gosj01(m), chizybankz(m), dejiconde
(m), Sunnepa17(m), maccabi, ganie(m), IghravweIG
(m), Aieboocaar(m), ray4000(m), Oyehomie(m),
daudae1 and 6 guest(s)
(Go |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 10:52pm On May 07, 2016 |
Oyehomie: Noooo...i no dey ''between'' o....lol....no b lik dat joor....me trying to use 3 and divide my 9 ni jawe...but na ma 3 i stll dey get bak no matter hw i tried....loo I hear say 7 self 5ey divide 9. Bro u are really welcome. Hope u know dat am d only nice guy in dis village |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 10:39pm On May 07, 2016 |
Aieboocaar: UP..Lol
welcome bros how was ur day Bro I sight u jare, I just too tire today ni
Abeg Oyehomie dey part of dos chebok boys cos now way hin just dey come.
Welcome bro |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 9:48pm On May 07, 2016 |
Aieboocaar: MEEEEEEEE I don put my hand but don't know whr u said we should put it. Lol |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 9:44pm On May 07, 2016 |
Aieboocaar: oya bring pen and paper make i call am for u
*in falz voice** hoe, hate, hoe...tiri, hate, wan, nain, nain, sevun, sees, tiri Shaperly I don call her she talk say make I dey greet u. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 6:46pm On May 07, 2016 |
VillageGoat thanks for d update, I am late today any gist. Am just too tired today, missing u guys in GC u are all wonderfull. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 6:32pm On May 07, 2016 |
Aieboocaar: *in dj khalids voice** Another one!!!!
welcome dearie... feel free to relate with us here ok, we just here to av fun
cc: grooove, ighravwelG, Maccabi, ray4000
fud is ready o!  O y make she come, I like that girl abeg help me with her number |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ray4000(m): 6:02pm On May 07, 2016 |
barongmj: Good morning honies nd homies. + all d rumour mongers. How una day IG sugar, wassap? Sunepa love how u dey Candicejy lolipop, how u dey Okitaiji, how u feeling na? Ma fi ara si ile o Phykel dear, did u miss e *shines teeth* Frasier, pls show face na Villagegoat, ur count down dey always make body sweet me Sougal, should I join u nd handbag for shopping? Ukjerry, r u still sleeping? Ray400, wassap? Groove howdy? + all d villagers I did not mention, hope we ll good?
5days and 13hrs left to printing of CUL, enemies, go look bush *in onomes voice* Sw@, I dey just dat am busy sice morin |