Raypower7's Posts
Nairaland Forum › Raypower7's Profile › Raypower7's Posts
1 (of 1 pages)
Pls guys I urgently need a job. I strongly believe we are a team n together we can help ourselves in this great year. I live around Karu Abuja. I need an accounting or Cashering job here in Abuja. Bsc Accounting(2:1) thank u. |
Pls homies I need a cashiering, accounting n marketing jab. A graduate of accounting with 2:1 n a pgde in edu accounting. Abuja pls. |
Plenty cash = beautiful wife. Argue with ur ancestors. |
Really very saddening |
Hmm. Really? I don't think a sane man will be good in bed with an elephant of ur kind. |
wic pls wey dis Guys Bomb...? Naija wen una go stop 2 dey fool unasef...? Wen BH Bomb do any of Deir ill-mission, dem dey send us link incase we think say no b dem do am! Wey una own dey Naija AIRFORCE |
Bros,u must b a very greedy person. U hv slept with someone's wife 4 almost 6years? Well if I must tell u dey Truth, u did dat out of greed; u nided money, a womwn dat will pay u after sleeping withh her, nt u paying. Nw dat u hv had all dat, do u still nid someone 2 tell u to stop? U may nt get caught; but certainly u will see hw it will play back on U! Nt nw dat u 're feeling so nuch of a niggaa. Tyme never Reach! |
hmmm poor Gurl; dis is wat u get wen u go out with an illitrate! I pray he shud me made 2 hv a feel of Acid bath |
Abeg wetin dis O.T.G mean sef? Wey u see person buy wetin him no know! |
Rip fallen hero |
1 (of 1 pages)
hmmm poor Gurl; dis is wat u get wen u go out with an illitrate! I pray he shud me made 2 hv a feel of Acid bath
Abeg wetin dis O.T.G mean sef? Wey u see person buy wetin him no know!