RedDistrict's Posts
Nairaland Forum › RedDistrict's Profile › RedDistrict's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 97 98 99 100 101 102 103 104 105 (of 110 pages)
5KFGD9F 56 odds Goals market majorly edit |
B928ESZEATPPQT-4042419 staking power for tomao showdown ![]() i still no get why small stakes games dy enter pass better stake o ![]() Greens! |
Lacazette the man |
Grow a pair dude You'll meet far worse things in life Your emotional/mental strength will help you survive so enjoy life and forget watever negative stuff ur mum or anyone tells you |
All the long games and quotes can tire my eyes sef atimes. make me tire to go tru the thread. just click on the last page most times. make dem sha dy win for d competition but honestly, it can be distracting |
His village ppl landed safely obviously ![]() |
wet dreaming eh?? teenage ish sha nor go enter any babe abeg, if u dy cum for ur sub conscious, u go give woman belle strat if u meet the real deal ![]() |
elomez:Truth!!! |
Nigerians and hypocrisy, she was obviously very pressed to have pee'd on the road cos ordinarily, she wuldnt have done that. Guys do this all the time So a woman is pressed and takes a pee and ppl bring out their phone to take pictures I nor blame the photographers sha, na pussay wey dy hard them to get cause amshame on the person who took those pictures |
lordseb:His contract with EME ran out and wasnt renewed nor be say he just leave them o kudos to badoo, God bless him for the assistance |
You both had consensual sex. she is confused if she tinks you raped her She doesnt wanna pick your call and you dont wanna loose your friendship with her Oga find another friend jareshe isnt a matured person, pls move on from her |
B936ESQTPZPZQC-239109 edit ati try 100 naira level abeg, i nor get power lament biko ![]() |
B99ESQESWWTCE-4042419 100 naira matter, hehe |
5jhbsjw how una see this game?? goals market, any observations?? ![]() |
B941ESTWSTEZCP-239109. 2 more goals for epp the slip weekend go pay, i feel it coming ![]() greens! |
Salzburg Una thunder dn set, make una ride on |
Ximenez:hahahaha baba, we never win league over 20years, we nor dy worry at all ![]() we support regardless because we love the club, we dont have players who can win world best but then we nor mind jare so nor vess for us say we dy spoil slips, we go soon return to winning ways ![]() we miss mane but we still get attackers wey fit run tins ( salah, coutinho, firmino, sturiddge ) bear with us sir ![]() |
Ximenez:Baba, i dy tells u oo home side was given 11 odds wey dy win so, luck is vital |
Ximenez:Baba, matches plenty this weeknd. am sure u can get another valuable game with similar odd so free the game I am a liverpool fan btw and even when i play them, i play goals majorly to be on a safer side |
naso zenith st petersburg wan use red card cast dia fadas today fa tnk God for goals market |
ernesterioo:Arsenal won 1-0 ooo and u handicapped Doncaster o nice selections tho |
sekem:74 games actually they had scored in their last 74 games prior to today all na luck oo village go really full this night fa ![]() |
so 23 odd real betis win sha and person say luck nor follow inside this tin ![]() the guy who posted ronaldo to score NO sef see this game already issokay ![]() |
Phi001:i dont understand ur point, isnt this all luck?? i put the "still testing" there cos its a market i never rilli play as such is there any option that doesnt still require some element of luck?? baba calm down abeg |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 97 98 99 100 101 102 103 104 105 (of 110 pages)

