RedDistrict's Posts
Nairaland Forum › RedDistrict's Profile › RedDistrict's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 110 pages)
Tasha know wetin she dy do, mike dint do anything to have warranted her outburst. She has watched the show enough to know she doesnt have tv time especially as she doesnt talk to ppl much so she used that opportunity to rant abit so she can 'trend' more. She is trying to be the CeeC of this season but in a wierd way. I hope she dont try this shit with guys outside cos she go dy chop corret beatings, no time The Frodd-esther situation dy vess me well well, girl wey dy talk like pikin dy fall big man hand and the dude himself nor fit give him self brain. |
Gaybriel Nelson rocking mercy again. ![]() ike go kill person for this house lass lass ![]() |
You dont dance or try to dance small as mike does, you go sidon dy form big boy for corner and your babe like to dance she and tuoyo dy make dance floor lively and you are angry and wanting to fight Ike, your fada dia!! ![]() |
Gaybriel Nelson dy forbid to rock woman?? |
This mercy ass dn dy irritate me oo Kayode, keep zooming at mercy's ass ooo, yeye cameraman |
See gown wey diane wear today again This geh get small winch oo |
peeps4u:You dont wanna see this guy dance, dude dances like a 50 yr old man ![]() my dad sef dy try pass uncle jeff so leave am to his bar tender duties ee |
Guys dy form big boys for dance floor and ass full everywhere, even boredoni cannot rock khafi's ass ![]() which kain ppl dy this house this season naa I see nobody is attempting to rock Tacha, who wan die na?? ![]() |
Khafila dy talk for me ooo "if i think of anything else, can i come back to you"?? after all the talky, kilode!! ![]() shuooo!!!
|
Dudeweedlmao:we know her before this show ni?? ![]() |
ifyalways:after yesterday's 4mins games performance and his cry fest after game finish, safe to say tuoyo fans have japa'd ![]() Happy birthday to tuoyo tho, wishing him long life and prosperity, amin Funny, na my tribesman the guy be but na Omashola side i dy abeg, na winning team sure pass ![]() |
hiteelong:house filled with borites who cant create better content will think of 'Truth or dare' game to play?? Na now we go appreciate CeeC value last year, alex, tobi, Mina, hell even Ifu enada dy give us small crase once once sef, but these ones this year, nelson, boredoni, thelma, Esther?? chai |
Club Friendly Games Bayer Leverkusen - Watford Over(2.5) 1.58 Club Friendly Games SV Zulte Waregem - Willem II Tilburg Over(2.5) 1.58 Premier League Asia Trophy Wolves - Manchester City Over(2.5) 1.50 Chinese Super League Tianjin Teda - Dalian Yifang FC Over(2.5) 1.55 OFB Cup FC Kufstein - SCR Altach Over(2.5) 1.30 OFB Cup FC Wolfurt - Floridsdorfer AC Over(2.5) 1.42 Challenge League FC Chiasso - FC Wil 1900 or Ov(2.5) 1.50 Challenge League Grasshopper Club Zurich - FC Stade Ls Ouchy or Ov(2.5) 1.38 Club Friendly Games Gillingham - Charlton Over(1.5) 1.21 Club Friendly Games Werder Bremen - Cologne Over(1.5) 1.30 International Champions Cup Bayern Munich - Real Madrid Over(2.5) 1.50 3. Liga FC Wurzburger Kickers - FC Bayern Munich II Over(1.5) 1.27 Regionalliga Bavaria Spvgg Greuther Furth II - Schweinfurt 05 or Ov(2.5) 1.44 Club Friendly Games Bochum - Hertha BSC Over(1.5) 1.19 Number: Z5FXGCD3 113 odds |
Kayode comot camera as khafi dy pray for Sir D this kayode nor dy fear God oo ![]() Loved what Sir D said to khafi when she asked if she wouldn't have wasted her time loving boredoni if she leaves the house and found out bros wasnt that into her. His response was, its never a waste of time loving anybody khafi just continue, no much content this season as such so your love drama with boredoni is needed, keep choking him with love abeg ![]() |
I nor just understand the kain men wey dy this house Tuoyo crying cos he mess up for games when there are still many more games to come Let him go home this weekend abeg, shuoo! |
omamush:we will vote him so they can nominate him if they like, omashola is staying in that house till the last week let the borites go home instead |
Nelson big sha oo Him waist big pass the women own sef Biggie smalls |
see as tuoyo fall him generation hand sha |
Neimar:You suppose know say big people nor dy too get big kini, na slim guys dy carry long things That size is ok for him if he knows how to use it. Girls wey dy always shout big dik nor dy fit collect am sef when naks time rish, them go begin shout their womb and intestine ![]() |
Sir D, Mike and Ike's paintings looks cool Tacha sha wants to look fine ontop this clown paintings, see as she dy direct khafi on where to paint for her face khafi looks her village people sha ![]() |
Number: Z5FZWLYP 53 odds friendlies edit |
so chelski loose against Japanese ppl?? issokay |
Ebuka has been tagged and the post is getting engagements, hopefully he will see it and do the needful on sunday ![]() We need more drama and pepper We need find the address of kayode, guy need better beatings. Show dry already and he'll be making it worse by spending time on borites. I pray make he dy stay mainland sef Iya Esther dn port go Uncle Jeff, the only village headmaster of the house wey dn friendzone the whole house by default. Stay with Frodd, make we see everyday beggings and cry/drama madam say no; D Waste of better body. Borites ![]() stay
|
So Omasola's name has 'H' sha, just saw it at the back of his vest now if this guy enter probabation, many ppl go waste vote ontop rubbish spelling ooo |
Munzy14:the guys cant flirt with her back without adding so much emotions?? Most of the guys there soft sha aka Frodd so i would understand them running away but we need content jare so they should play along with her flirt na and try luck instead of running away |
Diane to tuoyo: "why are you sexually harassing me" Inside her mind: pls sexually harass small na, i nor get big waist like other babes but i dy try na But this Diane no bad na, why guys dy avoid her parolle for this house?? or babe wey nor get big ass nor deserve love?? ![]() Tuoyo, you go soon go house, use this chance flex this babe make we see content jare. Gay men them |
ebuka needs to test this khadoni relationship more on sunday during the eviction show, it looks too forced and one sided, let him put boredoni on the spot again and lets see how he reacts, he go kuku fail as expected but ebuka needs to probe, tactfully tho |
AtoningBlood:i dont think they are part of the sponsors this year na, reason why you no see their advert Una no dy buy cloth from them after show end |
So jacky loose voice ontop this 3mins sing wey she sing so?? ![]() na wa o, thank God say them win wager sha |
E clear say if them evict frodd on sunday, he fit cry that day oo Make una vote Frodd oo, hehehe |
Mitjyland:Sure guy, he has impressed alot this week |
Penisinpenisout:nor be small, i wont be surprised if she 'flogs' those who dint 'perform well' later on with talk I like her hot body sha so make she carry go but her mama-ism just too much especially this her HOH week |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 110 pages)


