RedDistrict's Posts
Nairaland Forum › RedDistrict's Profile › RedDistrict's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 110 pages)
motta:https://m.flashscore.com.au/tennis/ i just noticed you wrote "table" tennis na lawn tennis scores link i send you so oo. ehen ![]() greens! |
ernesterioo:Osee, correct score things ![]() Forebet.com also predicted this same scoreline congrats man |
Not safe ![]() the day you express yourself, guard room strat ![]() |
DonPiiko:this meme ![]() i burst laff when i saw it. you dy try for memes sha ![]() |
RedDistrict:Tennis wey i no sabi enter, ball wey i sabi come fall hand, e hard sha B913ECQZEZSAAW-2086020 |
bignoisemaker:its fine if you dont wanna have a gf now but what he said is true, if you keep self servicing, you might have erection issues later on which you dont want. wish you all the best bro |
Gody05:Lool na as season dn finish na wetin make men enter other sports ni jare, na football i still prefer o, i say make i try this one today sef B913ECQZEZSAAW-2086020 I had been on break since cos of the scrap games in the past couple of days, na my babe dy enjoy my "supposed" stakes since sef ![]() As per the worldcup, i already have a draft game which i kept here, i go check my posts bring am out tidy/edit am as country's bring out their worldcup final squads. Team loke england nor fit dy mt slip again with the rubbish wey rashford, lingard and co play last weekend ![]() i'll mention you when i eventually play the WC games Greens |
Gody05:Godwin, welldone oo ![]() you dy come here come laugh for evening ba? ![]() hailings bro |
Imustreturn:play worldcup games now wey the odds still good altho i doubt the odds will even come down at all sef national team football can be wierd also but you fit gather all the favourites play now for group stages |
Youngetskilz23:Loool I noticed the writing also Na the money sure pass sha oo, as far as them pay the guy, no shaking |
Tennis rugged abeg ![]() |
she still beautiful the barca makes up for it ![]() |
RedDistrict:Pavlyuchenkova A. welldone. atleast you manage win, |
Pavlyuchenkova A. allow devil use you oo ontop your small odd, you hear!! |
JixNation:baba, i see super rugby game for your selections begin laugh
sports wey we no dy watch, this hustle dn make us sabi am by force heheheGreens! |
Awon thicker body's ![]() Ride on chief, you make senses! |
76FN3GF 50 odds try ya luck cos all games now, i trust none ![]() |
wierd gift but am sure he'l appreciate the motive regardless El Nino!! |
gewise7:The French open (tennis tournament) is also called Roland Garros |
I fvck shiit up - Lil Kesh Lol, title of song get censor ish ![]() some hardcore shii from kesh. My mood exactly sef |
B915ECQTZQPQAC-4042419 all tennis, randomly picked from foretennis.com and tennis-predictions.com |
tell bros to get you pregnant asap ![]() the bress go come out for the gestation/post parturition period at least Love yourself ma'am! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 110 pages)


