RedDistrict's Posts
Nairaland Forum › RedDistrict's Profile › RedDistrict's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 110 pages)
Nigerian police?? I just pray ooo Ppl that will arrest you for even standing close to such victim Naija police wahala nor be here so hospitals will still be weary for now |
Ashimapeyin - Wande Coal Wande and madt vocals sha |
DonPiiko:slay queens?? i dy run from them oo, their matter na level 1 ooo, One recently wanted me to date her, i tell her say make she no worry say she pass me she begin laugh say wetin i mean na. i tell her say my 3 naira and 5 naira and small small trips no fit reach her so no need, say her level of slayqueen pass me.na to do according to size oo, i dy package myself well and i nefa ready die yet ontop woman matter. The babe i dy with now na my size with big ass to boot, i go come dy find slayqueen/plastic babes?? ![]() Money good, you no go even like your own sef if you no get money talk less of say make woman like you, woman wey no get joy ![]() Even if you nor too get bar, sha look like person wey go get the bar soon and you go still dy see babes to chill with. Na if you no get, you no get packaging, them no see am for your body say hope dy?? No level oo, dem no go call oo ![]() Make God epp us all make this money, amin! |
DonPiiko:Grinded dry pepper atagugu in yooba ![]() Op sorry oo, you sef vess find money get am make you sef do your own shakara, truth is, you need small change for hand not necessarily having all the money to dy with babe. Small small outings, ice cream, even suya 200 naira, na money kill all of them and you need them to dy trip your babe once once. Just vess hustle the money, package yourself well, dress fine, put body spray and you go see say them go call you well well ![]() Just be happy and live life to the fullest. |
i am certain the person who attacked him never chop belleful and he dy yab person wey use him money buy water chop bad belle ppl dem |
ShyCypher:Cream, beauty products ![]() me wey be say if i dn rub hands and legs and hair, i dn move out, women go take time cream all their life oo and you expect us to be same complexion? ![]() Hustle sef follow |
RedDistrict:I just knw say village ppl go use this 2 teams wound men today. 2 teams who had been scoring freely for how many games now decide mumu thierselves today. Brondby even loose to give midjilland a chance of winning the league again. na wa this tin hard sha |
Village ppl nor go let this brondby/midjilland play eye glass oo this one wey the whole naija dn play am and Over2 so Amin! Greens to the house this week |
Except fayose does serious rigging, fayemi would win the elections there. The whole stomach infrastructure tin wont work for him this time. ekiti ppl are enduring in silence till the elections come around. |
DonPiiko:choi, that bad?? sorry oo. Naija leaders sha but delta state na where oyel dy na?? ![]() delta should be like small dubai right now with all the money madr there esp the period when the oil prices were very good those years, the governors both present and past just do nada and chop all the money. its sad but we keep praying for the best |
Alezy:me sef surprise when he said okowa is fixing alot of rural places but if true, then am glad cos from what i knw, he fixed roads in those delta north areas like agbor, ukwuani areas and then locked up, light there also is very very poor which he acknowledged. delta should be doing better to be honest |
DonPiiko:Una Gov dy try na, i dy hear the guy works. our own just dy cast us back to back for delta there ![]() Happy sunday chief |
My state governor, Okowa Dead |
B952ECAAAACQTC-4042419 B92ECATPEEZSW-4042419 Effing viborg and Esbjerg Games doing anyhow/going to opposite Tomao we see hw far |
BUGOFF:congrats sir, wishing the baby and and mother good health and all round prosperity. amin! congrats again |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 110 pages)
she begin laugh say wetin i mean na. i tell her say my 3 naira and 5 naira and small small trips no fit reach her so no need, say her level of slayqueen pass me.