RedDistrict's Posts
Nairaland Forum › RedDistrict's Profile › RedDistrict's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 110 pages)
Lolu leave death talk alone ooo, shuooo |
NLbully:lol sori man, they prolly removed it on purpose make una nor see free food chop this early mor mor we pray for greens today! morning brethren |
una dy see why this tin hard small ?? ![]() 11 odd team winning comfortably oya inplay ppl, make una go flex o, ne nor dy play online
|
Foolish Lolu feeling intelligent when the writings are screaming on the wall. Anyways cunny man die, cunny man bury am, both the lolu and anto na cunny cunny people ![]() |
playboy99:All this shildren pisure wey una dy use do meme so, u collet permission from the pikin mama so?? ![]() |
Pvssy strong sha ![]() Tobi free this matter already, the more you try to justify urself to erryone, the more you look guilty of their allegations of messing up by putting her up bla bla. Niqqa free this witch and lockup, your family and village ppl havent been fasting and praying for nothing man ![]() |
Ifu - God go punish everybody wey nominate me for eviction ![]() |
ninnyanny:Yea yea Her way of saying "fvck tobi" ![]() |
Leo doesnt plan on taking alex serious after the house see person wey alex dy mumu for ![]() we go gather bucket wait alex on sunday to cry put inside when oga leo go house ![]() |
God bless you teddy for believing in nina and working as a team with her.
We respek you alot ![]() Teidi A ![]() |
livelymatilda:Lool I had you in mind when i wrote that you hadnt quoted me today. i needed you ![]() |
Nina bringing Nigerians to tears ohh, nina 2000 votes more for this cry wey dem make u cry ![]() |
my Nina feeling sad about not doing well in the pay porte games Babe, relax jare, other intelligent housemates (Lolu. CeeC ) na 10mins dem dy flex with you so wahala no dy ![]() if only she had any idea the massive fan base she has ![]() Team Mina! |
AlvaroMorata:me sef tire o i wonder how ppl play with bookies who arent the major popular ones like bet9ja, nairabet, merrybet |
6NH96G9 122 odds till sunday abit risky but sumone culd edit and win Greens |
It was a dry hump,o jare ![]() Still Team Mina regardless sha |
RedDistrict:arsenal got 4 corners already oo, at least dem good for sumtin hehehe ![]() |
Mancity deliver my 2.5 sharply for first half Never trust arsenal ![]() |
what did alex do abeg ![]() |
Tobi's painting is just superb, he is really talented. This is the kind of painting you see at art galleries for thousands of naira, he should explore this side of him Nice presentations from the HN's so far Tena with the best performance Na Lifu carry last sha ![]() Generally good work by all of them |
Make una throw votes to Ceelo oo make them survive Mr intelligent (Lolu) and the witch must stay o ![]() Leo must go ![]() Nice play-let by Ceelo |
This cameraman no well ooo ppl dy dance he dy show us another tin, werey kayode ![]() |
Abeg na way dy happen for the besiktas game ni?? 3 red cards fa my over2.5 sha dn enter be my own |
My Nina doing us proud ooo ![]() Pepper them jare ![]() God bless you nina and teddy for this delivery |
Alheeri:We should vote for your guy who doesnt wanna dance on mat cos he too big pass such things?? He just wants to eat and collet 45mill ![]() I pray for your leo on sunday bro, i really pray ![]() |
fitzmayowa:She cant, na jos boy she wan kill ni?? man na man so forget story of say she dy gym 247 Ricco knew he was wrong is why he dint argue much with her. He shulda left her hat on the table and put his/bam's hats there so it would depend on who gets to the hats first instead of hiding hers totally. if i hear say she fit kill ricco ricco was wrong tho but no be everybody go win the 45million na ![]() |
Alheeri:Loool God epp this ur team on sunday o ![]()
|
FunnyDude:Yea, i dont trust arsenal tho is the problem, man city will hold most of the possession so weda arsenal can pull 5 corners might be hard. i went with goals instead to be safe, i know arsenal will score this time and wont be as poor as last sunday. Greens! |
Arsenal to play over Corner 4.5. - 2.0 odd Abeg arsenal fit play 5 corners today at all?? The 2 odd for no bad explore Happy new month brethren! |
livelymatilda:Nor be CeeC you dy support again?? ![]() |
CeeC, just thank your stars say na leo we dy target to gun down this week and love for lolu also, your fat ass woulda walked outta that house this sunday ![]() self entitled madam cecilia, your time go come to go meet your family |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 110 pages)





