Reincarnated's Posts
Nairaland Forum › Reincarnated's Profile › Reincarnated's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 168 pages)
ochon: Stop using this gifs jare. This one you don learn am, you no go allow us enjoy this thread again.Who liked this picture? The haters have landed (safari, u see what i did there ) |
Ksslib: Noding head in excitement. This man go hear am no be small.Hin resemble psychedelia small. ![]() |
Ksslib:I know no be you dey mention pesin lips
|
ochon: Idiota!!https://stream1.gifsoup.com/view4/1671293/what-you-talkin-bout-willis-o.gif |
njokusboy: Alobam, waddup dawg.... u don show be dat abi, if say I be babe I for say I miss u oh....Ochon, u dey see wetin i dey see? 14years dey do Njoku like pure water ![]() |
ochon: Remove 's' from the "https" and you are good to go. tenk! |
ochon: Remove 's' from the "https" and you are good to go.Jesus how u do am? |
how do u upload gif on Nairaland Braireuous?? |
Ksslib: Babes how far na? ![]() https://p.gr-assets.com/540x540/fit/hostedimages/1389415170/8029368.gif |
ToyinDipo: Peasantry reinc, u wan make I tape that ur lousy mouth for you. Ediot boy. How have you been? ![]() https://collegetimes.com/wp-content/uploads/2014/05/you-talkin-to-me-o.gif |
StateOfMind:Actually, when I fall in love with another female housemate, I will dedicate an account to her. But as for now, Maria is still irreplaceable |
safarigirl: Next hot shots. We got a dude! spike lee of life |
safarigirl: I dey wait forkadict, we don't always disagree. We were partners in crime in Stargame when we were bashing Goldie (RIP)Spade aka Psychedelia is waiting for oct 5th before hin go show face. |
So of all the nairaland people wey camp for that BBA Chase thread, you mean to tell me not even one is representing us this year? I have to say, I'm very disappointed. I been dey think say we go see horse mouth Ksslib for tv my guy, why u no establish connection with Denrele na? Anyway, i thank God say no be that peasant anwuta dey represent us. We for don carry last ![]() |
Tunbebes... saw your mention. I'm good. How are you? |
Forkadict and Safarigirl i look forward to another combo like this |
StateOfMind honey (looks at ochon ).. you've already started with Epistle. How are you doing OCHON sharap dia... u must watch the show. Bros hafa na, its been too long Kslib/ ksslib... Lipsy baba!!! I hope say you don dey figure out how we go infiltrate Tamuno? GHKwame Safarigirl i hope you don ready your permutationDannyxy babaaaa if only THEAMAKA dey here. hafa?Njokusboy my brother...its been too damn long Giiyaz the peasant.. AndreRush how fa those mailinator accounts na? You know, the 50,000 accounts wey we open on top Melvin head and the mumu still land at 4th position ![]() J&H and Ella B, could this be love PT 2? ![]() Toyin Dipo and Dre...my boys ![]() Waxdude, IK, malam.... how have u guys been? All my wives and ex wives and future wives and concubines too numerous to name...you know yourselves i have not forsaken you. Una no dull this thread cuz just like the last time, na here I go watch this BBA. *Space booked* |
Psychedelia... look wetin i see for Melvin's page your boy don dey bedazzle him trouser ![]()
|
safarigirl: Ladies and Gentlemen, the Nigeria rep has arrived and she is HOT!!! Sholay, see as she resemble Dillish for that mustache area .I'm impressed...I just hope say the girl no con dull sha.. |
safarigirl: 3 more housemates revealed. abeg how dem dey insert gif for this place again. Its been too damn long. HUP GHANA.. safarigirl: Zimbabwe- Y'all remember JJ right? (23)Ohhh na. WTF is JJ doing here |
Don't be retarde.d. These are just horrible pictures. Mila Kunis looks adorable without make up and Kim Kardashian should never wear make up in her life. That girl fine pass anything even without makeup. That's not even sofia vegara without make up. That's my wife na... Jessica Biel ![]() |
Honestly speaking, if to say dem fit tear person slap through tv, I for don give Odemwingie a solid one for all those pointless dribbles inside Your own box biko...na where dem dey do that kin tin?. I jus dey work dey hyperventilate anyhow. Anyway, they tried sha. As soon as Onazi left, I jus knew it was over. I no know why France no jus use Giroud through out. Things could have been different |
I'm just tired of this nonsense unnecessary spambot. Oya ban this account mschew ![]() |
Ochon, I browse through that your latest post in your diary and I no see d name. Wetin be the special news *****? |
BBA Mzansi starts February 2nd and will be aired on Channel 197 and 198. I sure say Lipsy go vex today cuz of the many pictures. Oh boy, no crucify me oh ![]() |
BWUAHAHAHHAHAHAHA *wipes tears** WTF is going on with Pokello's hair
|
Bwuahahahahhaha check out SuperOkon.. Kiss of life aaww
|
Ehehe see Motamma's nyash, my word!! The Lord is great
|
Eheheh this girl is just begging me to fvck her. I will fvck her no lele.
|
BWUAHAHAHAHAHHAHHAHAHAHAHAHAHAH people who come up with these meme's mahn!! Epic
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 168 pages)

)




