Revenge's Posts
Nairaland Forum › Revenge's Profile › Revenge's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 21 pages)
Hey where can i get the kapasky now i beg tell me here ooo please |
yeah rick ross go wan die ooo, women r devils |
@spikedcylinder Gay son , you must be stupid ok, think twice, i mean you must be a lesbian ok so you want a gay son, arrghhh |
Hey dem papa they did not even tell me wat for they say fraudulent activities and i have not scammed any one oooo or even used it to browse enuff since 11 days i bought it, well dem go dey loose customer ok , na dem sabi, i go soon buy better one , if possible us aircard DEM MAMA ![]() |
![]() Hello starcomms blocked my line my 1x landline fone today saying because of fraudulent activities why now , i m not happy can you imagine i just regsitered for internet just one week ago and i have not used it for two weeks, what sould i do ![]() |
Ol boy no body be tuface enemy ok stop saying we are haters , infact i know tuface face to face pass you, sefinfact i am his biggest fan and brother, ok, if mistake dey person music we have to criticise and make it correct ok, for the better ok |
;DTuface sef what is his problem, infact na my bros, ooo If we see truth make we take, infact off his new album track single FLY can you imagine him singing if i could fly fly fly fly fly, fly up to no where, Fly up is a wrong sentence, when you fly you are already up, and to no where again it is suppose to be fly to somewhere, infact evaluate that part you will find out Naija people, the most annoying part is at the end part of the song , he used pidgin to say meaningless word, aaggh na wa oo Big ups Idibia |
Who cares if Kanye sing because of the music, he bleeped up the hip hop cummunity Big time ok , wetin concern us and vocord singing .oya na all other artist go soon dey rap, [size=8pt][/size][font=Lucida Sans Unicode][/font][color=#006600][/color] |
Damm imaginne a real rapper linke kanye singing ,damm this his new album 808's and Heartbreak is pure wack I've been listening to it for some time now. Iseem to like it, but I don't think it contests with Graduation or especially College Dropout. The autotune on almost every track gets annoying after a while. Different style, still solid though. My favorite track on it is love lock down .the rest track r wack
|
You know know where hotel dey if na one night stand u dey find, u lazy oo ![]() |
2baba great baba , oo you for be the ochidoma of idoma land ooo , too much ![]() |
Well its true, about wat the poster said |
where can i get the kapasky now i beg tell me here ooo please 

