Revenge's Posts
Nairaland Forum › Revenge's Profile › Revenge's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)
@donsponky Na Your mama pot cover you for use put for your head, take enter Okada, Mugu ![]() |
![]() hiss and leaves the thread funny question, she ne every developer dey use green, dumb question |
;DSee this Okada man with helmet hahahahahaha omo all these mallam okada driver no go kill person
|
That means Ludacris is also Nigerian and 50cent is an Igbo man, Lol |
Go Onitsha or Aba go download am not on nairaland ok |
![]() Na una sabi me i no send teeto jor |
Well i no say e tight but dem lack action , and only poping drinks and grooving , so what is suddenly there na, |
;DOya oo this weekend i must go silverbird , o i am gonna buy just a pack of pop corn, infact damm its too expensive there i will ask mama sodiq the woman by the street to sell 40naira own for nylon for me and i wil take it there as a sabi Guy, I go dey eat am small small, dey wait for my queen of popcorn, yeahhhhhh ofe, oooooo |
Reveng just hisss and say so na only 19 yrs him dey sef, Just 19 and u say single for a loing time, i no no wetin be all dis kids own sef, b4 na at the age of 10 you wan marry, foolish Boy |
I remember the Guy, and i ve been wondering where he is, So na benue Guy , na wa benue dey vex ooo, |
teeto is a singer , sauce kid is a rapper. no comparson, at all, @poster, use ur brain b4 you post, ok |
Na man no man jor, be d show |
;DHey what a funny topic cant you imagine , una no remember say Tuface talk am say A.C no be fan. M.I is the talk about it now in Naija, he has the punchline and the lyrics, rhymes, he flows better like the Niger, Inface i ve been to M.I show many times live , that Guy is a real M.c, ALL of you that say Naeto C or nutri C is better aint real to hiphop, neoto c is best define as an entertainer, that sings and rap, his album is Ok .wll lets wait for another Album from him, i dont see him as a rapper, always in Suit and button down shirts looking like a banker, Infact M.I album is everywhere on sir, all songs are damm tight Anoti, Safe, Money, Area ft Yq, teaser, short black Boy, M.I Jude Abaga from taraba, na so jor, naeto C , man u gat to step up and show us dat u r a real Mc not all dose singing stuff, well ur kini big deal is Ok, . |

Well i no say e tight but dem lack action , and only poping drinks and grooving , so what is suddenly there na,