₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,362 members, 8,421,551 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 04:01 PM

Toggle theme

Revenge's Posts

Nairaland ForumRevenge's ProfileRevenge's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)

Music/RadioRe: P-square New Album, A Big Flop? by revenge(m): 9:16pm On Oct 05, 2009
Yes wetin be Danger sef, dem no get any thing to sing again but the video try sha
SportsRe: Nigeria Vs Tahiti (5-0) Thursday 1 October 2009 by revenge(m): 7:47pm On Sep 30, 2009
;di pray thahiti wins us,
TV/MoviesRe: Aroma Ufodike Wins N10m Ultimate Prize In Mtn Who Want's To Be A Millionaire by revenge(m): 3:50am On Sep 13, 2009
Na now wey 10 milla don dey na every body dey call am uncle and brother,think about the past years readin and the madness of nobility,because na ibo guy some stupid poster have started tribalism praise.well aroma use ur money well and gain knowledge,wathout 4 kidnappers o,ur ibo kinsmen dont trust dem,o,run from the east o.
TV/MoviesRe: Aroma Ufodike Wins N10m Ultimate Prize In Mtn Who Want's To Be A Millionaire by revenge(m): 3:49am On Sep 13, 2009

TV/MoviesRe: Aroma Ufodike Wins N10m Ultimate Prize In Mtn Who Want's To Be A Millionaire by revenge(m): 3:48am On Sep 13, 2009
Na now wey 10 milla don dey na every body dey call am uncle and brother,think about the past years readin and the madness of nobility,because na ibo guy some stupid poster have started tribalism praise.well aroma use ur money well and gain knowledge,wathout 4 kidnappers o,ur ibo kinsmen dont trust dem,o,run from the east o.
Christianity EtcRe: God Is Evil. by revenge(m): 7:03pm On May 20, 2009
@poster , Thunder wil strike you one day, remember Curse god and Die, i pity your soul

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)