Rhazur's Posts
Nairaland Forum › Rhazur's Profile › Rhazur's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 25 pages)
tutulicious: Me like chiken and masa and a drink.No wahala till we meet ma |
tutulicious: Am good oh, what's up with you.Just der o...yahuza tinz come join me o |
ajoskele: ADETUTU omooba,the one created specially,the one whom I wish to spend the rest of my life with,the one I can die for,the one tha makes my heart beat more than 72times per second,the one sent from heaven to me,the one my heart beats for,the one with those eyes tha cud melt a stone in me,the one tha gives me restless days with sleepless nights!!Tutulicious is just the ONE...*kneels down with a begging face* Will You Please Marry Me?Tutu won fe gba e ni o......ti o ba gbe ori e sile,won ma gba ni o!! |
tutulicious: My dear dem no fit understand even if we explain, bus park issue sef don do dem.Abi o my sister. How did ur day go? |
tunapa2009: Ghen ghen.. Success gets many family members ooooooo...Pastor tuna.....no be me say make the proposal no direct go ur syde nw.....sebi na wetin i hear u and her dey talk for gate yesternyt **tongue out** E pain am |
ajoskele: Info to all roomies...If Tutu just say "I DO",I will willingly donate my salary to a charity home and love her with all my heart!!So u no go pay money give we weh dey minna weh u won marry wife from abi. Come dey take her now!! **hisses** Our daughter is not free o.......5yrs na beans |
tutulicious: Rhazur in dey house how was ur day?Fyn ma and urz? |
Na wa o, dis boiz don lock gate sebi him know say me dey come house late**luks up....sees tutu and tunapa outside**.....wetin happen? |
tunapa2009: Na minna I dey hope for. Though all states have their own short comings.. I go survive am(this was my premotion before the emergence of boko boys)if na boko boys....u no nid to worry urself abt dat. Niger state is one of the peaceful states in the northern region |
tunapa2009: It is a green stateit depends on where you are in Niger state. Na there i skool o........it can be frustrating ooo. Ask tutu she go tel u |
Good morning o |
phiszo: Are you a futmite?Are u one. The name sounds familiar....civil engr ryt? |
tutulicious: Mx? No.Ok ma. How ur day? |
*dashes in* Happy birthday ooooo....To dem Ibeji, i nid to shout dem name again. LLNP |
tutulicious: Rhazur I see u!I *coughs* see you too. Are you in town? |
tutulicious: Who suppose to ask the question me or youFutminna....chemistry dept...class 0'12 i yam hungry o |
U235weapongrade: Gud MaWning pals,Dnt give up the faith bro. A'14 is our tym |
ayoolar011: Good morning pals.Brilliant idea bro. Any FUTMITE in da building? |
Good morning my A'14 house pipz. Wishing you all a lovely sunday. |
Chai....dis one weh i cum house late. CSO go open gate 4me so**bangs the gate** Abi him don slip ni? |
Win for where?? With what ukraine played with france yesterday |
Pinkybush: Surely 2014 Batch A will not slip away from me againAmen.....and me too o |
At last i done reach house. **see as dem open gate***Olamide turn up**washere.........HAPPY BIRTHDAY CSO.....LLNP |
They should send him to OZ or Guatanamo Bay prison |
HBD@ajoskele.....sha remember say i dey come house late today,i no fit jump fence with my potbelle oo!! |
Morning hauz...!!! Reporting life from Minna |
Yask2guy: Na u no show up nah... As a matter of fact, dat food make sense oooSha leave me,na why i quick come hauz be dat**runs into the toilet** |
angeltolly: Who dey house oo.... Well sha I leave dis note for front door. ** How was ur day** I no want food noise tonight ooo! Na sleep sure pass **enter rum, sleep**Hmmm!! Make una sha leave me and this icecream |
Yask2guy: No b only you get dat stuff ooo...Make una leave me o....yesterday weh u cook ewedu with sugar i talk anything!! |
[quote author=Creamy_chi]evening aus.hw was ur day?mine was good.[/quote]creamy oyoyo, creamy oyoyo!!! **runs towards her and snatches ice cream pack from her** |
Good morning house |
Yask2guy: ojestas abeg taste this food**runz in the room*straight to the dinning*sees food*looks left and right*no ones der*carry one spoon*carry second spoon*spits food out*shouts Abeg na who put sugar for this ewedu!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 25 pages)

