Rhazur's Posts
Nairaland Forum › Rhazur's Profile › Rhazur's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 25 pages)
traecey: dis room is startn to tick mi off#just saynhey ma..... |
traecey: b fast oYes ma |
traecey: yes oBooking my next flight to delta state ma |
traecey: boooorrriiinnngggbored ke......how creme girl lyk u go dey bored? Make i cum carry you comot now? |
traecey: hmmmok ma....so how has ur day been? |
traecey: yes sir...misn uhmmm!!! |
traecey: warri is fine...b gud oOk ma,thanks for the concern ma. Be gud 2 ok? |
Samguine: That's because you aren't looking at the right places. Trust me, we have very loyal niccurs ![]() Samguine: That's because you aren't looking at the right places. Trust me, we have very loyal niccurs;-) ;-) |
traecey: ya..like cwuiousli..jokes aside..hw u bin?Been good ma...jst trying to be myself. Hope u'r gud? Hows warri today ma? |
traecey: I did sir..was tinkn bout u sef..hw u duin?Thinking abt me ke Tryin to be good though |
traecey: rhazur I see uChai....this my stealth no dey work well oo....good morning ma...hope u had a lovely nyt rest ma?? |
.. |
Samguine: That your tongue looks succulent *sharpens knife*if i catch u.....btw i dey enjoy ur sermon ooo |
Smeeky: Razor blade,How far?Bros i dey ooo....how every?? U and sam jst dey do divide and conquer |
................. ![]() |
jumzzy448: Please i'll like to know if I can send someone to serve on my behalf.mtcheew!!! |
okikpo1: Gud evening great house am so happy with d movement of dis room...... i sight everyone especially my boss dem smeeky, rhazur, samguin, meeky n all d bannies i greet u alloyel moni boss....i hail oo bros u no do well oo, u weh do 1month leave u no even show dis background..boiz don vex oo dem say u go pay fine |
hassan85: Lol nice den never met anybody from dt uni. me, am from Ahmadu Bello University. are u going for batch B nysc mobilization??No oo.....shez ere to sell us roasted corn |
Ojestas: sighted, Skatey! rhazur?Good to go bro.....#TeamOYO |
cutiepie01 |
Oga toluxa1......i see u oo. U dey minna so?? |
morning madam@enimoney |
macuwon:Mr ajebutter abi wetin dem dey call u.....who tell u say man wey old no fit get girlfriend I haff vex....make i turn on my samguine mode |
**walks into the compound, sees chykmoni***runs towards him lyk a madman*** Bros hafa now...it haff tehed ooo |
If u know any1 dat predicted dis Brazil-Germany match correctly,tell d person 2 predict wen they'll #BringBackOurGirls.......And I'll BELIEVE |
Sup Enimoney |
Samguine: You have an ex-girlfriend?I haff dieing oo....skateboard i cant fit chop oo |
Samguine: God bless you Busich.Wash!! ![]() |
Sowl: Abeg razur neva apologise 2 enimoney ooo.e b lyk say her family dey loaded wit cash wella,make me and u plan make se adultnap her nw,so dat her family can pay us well,coz dis 1 wey she dy security conscious abt her family sounds invitin 2 an hussla lyk moi!!!No oo....i no want wahala oo.......BTW shez lyk a sista to me |
ENIMONEY: oga Razor you are casting me too much on here oAm so sorry ma...#noted |
Samguine: Yeah...ship them here. I could be their adopted uncleMr Raji na Ebira oo if hin katch u. |
ENIMONEY: am fine o!!!! Battling with my sister's kids. Them won kill me.eiya pele.....i know say na moh'd go disturb u pass. BTW amirah don dey smile now?? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 25 pages)


Tryin to be good though

