Rhazur's Posts
Nairaland Forum › Rhazur's Profile › Rhazur's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 25 pages)
Madam.....how u doin??@enimoney |
toluxa1: Babe, are you an Arsenal Fan?bros tolu...hafa now. How business?? |
Samguine: I guess Temitope is Enimony's sisternah |
Well done bros....i see u ooo |
ENIMONEY: lol! But she hear pass me nw!!!! Well wellyes ke |
sokarsenal: . Ask Samguine..he would understand if he has read the previous postssamguine dem say make i ask u oo |
myworld01: broda.... Wetin be this?pele oo english teacha.....at least we undastand wetin him dey talk. Isnt dat the essence of communication?? |
Samguine: I am sure he gave you Gelusil solution and some formaldehyde. You can get those stuffs from your local pharmacy. Also include some Diazepam and Promethazine tabletsDr. Highrey Sam |
Sowl: Chairman ur head dey dia,continue singin ur romantic hi-lyf,i hope ur cindarella luvz ur husky voice!!!wich one be cindarella again....na only jasmine i know oo.....me weh my voice swit lyk trey songz own bt na after 10pm |
ENIMONEY: lol! Yeah I am! Naija half caste. I dnt understand yoruba muchyeah i know.....always forced juliet to speak yoruba wen eva we talked den |
Sowl: Hmm!!hmmm!! Na wa ooo,bros ye!! Dis 1 wey u dey evangelise make woman dey draw ur bear bear 4 mid9te,hope its nt wat am insinuatin?na wa oo...make man pikin no sing again ![]() ![]() |
chymystique: Pls on what instances can someone's callup letter be rejected in campp??From wetin i know....no go laminate ur callup leta ooo |
ENIMONEY: lol!!! You fluent for yoruba writing o!!!Abi now....born in lag......BTW u na mixed breed now |
ENIMONEY: good mrn sire #kneels down**looks around....pulls her up*** you dont nid to kneel down madam. How was ur nyt ***singing** toh ba di ferefe toh ba di ojo ale pemi loruko ko fa mi ni irungbon |
sokarsenal: . Looool.......nothing oh...I was just joking.....ehen tunji how is you brother temitopeok oo...which temitope ooo?? |
ENIMONEY: yes o!!!! Team Lasgidi! Have you made arrangementsMorning ma....hope u had a lovely nyt rest? |
sokarsenal: . Thanks bro........I just admired rhazur's techniquebros which technique rhazur use again oo |
sokarsenal: . Thanks bro........I just admired rhazur's techniquebros which technique rhazur use again oo |
chimajii: Nnnn, so u're here? I see!My oga...oops**i don forget** bros how now? So u sef the waka come ere ba. Longest tyme bros, season end carry me go villa ooo na why u no dey see me again . How the punting now.....i know say u for don chop alabi and williamhill die for wimbledon |
Mr Afolabi |
Akerry: Thanks man....hw u dey broi dey oo bros...how ur nyt?? |
Mr C14 i see u ooo....tuale |
JoseRaji: thanks bro... I finished from Civil Engineering dept. would love to serve down south (akwa ibom, cross river)..nyc one bro.......av fun |
sokarsenal: . *coughs*you beta go lick palmoil and sugar |
JoseRaji: good morning fellows, allow me to introduce myself... FUTMinna.........come on in bro. What took you so long bro. Welcome to this honourable house. Well u have the likes of me, cutiepie01, toluxa1, tutulicious, vintinto, hamzeiy from the citadel of knowlegde. Feel free......all u have to do is finish ur introduction by telling the house the dept u finished from and where u wud love to serve |
[quote author=DrPhilA.Bd]Hmmm... Joy(Enimoney) & Tunde(rhazur)... Una love really ain't gonna cost a thg ...lol[/quote]Na wa ooo!!! |
Ojestas: lolz, hope na still Oyo?Most def....if God no change hin plans for me |
Ojestas: mr resultshe-male ojestas...na now u dey see me abi?? |
Samguine: Hmmm....Na so e dey startIna ru wana..........e concern you?? ![]() |
ENIMONEY: lol! Nice meeting you too.Hope i cud add you up |
Samguine: Mr Tunji the rugged man.......nice meeting you tooSam leave me oo.....seh i they interfere wen u dey do you own ni..BTW the rugged man na wen we dey skool ooo |
Observer 1kanma.....wats up wif u. This one u'v bin silent since NL came back online, hope no probs |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 25 pages)
. Your classmate




