Ribajae's Posts
Nairaland Forum › Ribajae's Profile › Ribajae's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)
i don tire for all dese pre-wedding pictures, make una marry in peace |
crazy, but i'll prefer to have 200 orgasms in an hour instead, yeah dats nice |
Holiday...Holiday.. my first love |
I do not believe what I am reading |
I wonder how dis guy feels when he wants to sleep... God knows I truly want to know |
dis one no be 'regina daniels and booty pose in sexy pics', THIS DEAR BLOGGERS, IS PURE BEAUTY |
please add 09099345386 |
this man still trends?, to me his brain had died long ago |
daddy showkey!!!...... i c why dere is a 'daddy' in his name. all dis celebrities wey won learn from hushpuppi and mompha.... na to fight be d highest trend... mr blackface release d song........ we are waiting |
God shey i no go go rob bank buy dis car last last ni, this automobile go pack up once if it even enter alagborin road for my side, #nigeriamycountry |
nigeria! when will be writing call be picked? ![]() |
check tecno l8 or l8 plus, its price is around 40-50k |
so it was only ur soul it hurt |
op he is a million times worth more dan ur own life |
ogbeni i no comot for futa wey i dey until my exam finish...person no fit just graduate smoothly for naija ni |
blom blom ni |
interested as well |
The only school to still remain top over the years, Kings college i hail thee!!!!!!!!! FLOREAT COLLEGIUM!!!!! |
WTF!! This boi is big enuf to tink about her kisses in his lonely time. dis is very wrong. naso d boi go turn kiss daniel for im school nau |
Nbote:yeah dats true... but d Nigeria's strike season is almost ending, and i might be forced to give d golden boot to ASUU |
oluwasuski:yeah dats true.. d fact is unity pays for clubs like dis.. being d fact dat neymar and cavanni cant play penalty together.. so which game u carry ontop Nigeria's strike season |
just for fun folks... with the table standin as ASUU with 5weeks of goals and JAC follwin far behind with 11 days i think dis strike season is far from over. remember nafdac seems to be a promising side to watch with their president looking sharp on the counter. please do put your predictions as the odds seem overwhelming. i bet ASUU to score the highest as it still stands as 4 odds cos no ticket is sure in this absurd country called Nigeria |

woah dis is so romantic!!!! |
Mjshexy:is dat u i c on a plane... |
hmm... dis girl na wetin dem dey call apayan. none of her reasons wey she give even settle for my mind.. she as she dey type like sey one day her head no go touch.. wey she go light her husband for head wey im dey argue with am me i cannot come and go and die nitori soldier.. love ko.. likes ni modified*** wait abeg .. dis soldiers dey mad o. for my front few years ago one young man who felt a female dress was nice just went up to her and told her very nicely.. 'madam, i like ur dressing'edu hey my people, if u c au dis rubbish female soldier change am for dis guy , i just dey dere dey wish sey na buhari dem dey beat like dat. infact na God go punish all dis shemales dey cal soldiers.. if she marry walahi mey pdp win next election.. ![]() |
that man get am die.. imagine u con mistakenly give am slap... d boys abi soldiers wey go follow u sleep d next day go enlighten u why feminism exists |
Logosclose:oh it helped. And a nice innovation u have there. Hope to benefit from ur site |