Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,482 members, 7,843,470 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 06:14 AM

Rilwanoba's Posts

Nairaland Forum / Rilwanoba's Profile / Rilwanoba's Posts

(1) (2) (of 2 pages)

Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 5:02pm On Aug 07, 2013
roxell120. Make God anoint ur head with oyel. E go better for you. As God dey punish ajamu and him future generation. God go dey transfer d blessing give pipo wey tanda for justice inside this comandclem. We won sabi wetin company take billions of naira do. Whia dem carry the billions go? Whia den carry id card millions go? We never see traces of id card wey we pay for.

Ajamu ajamu ajamu.. God go fill ur dirty life with bitterness. Pipo dey suffer sell house and property, you dey carry the money build house. U dey chop d money. because say salami no gree for the reckless spending wey una dey do for company. Una con conspire sack am.

God dey oo. God dey oo. Ajamu, Pipo wey u kill blood go hunt you. Ur juju go kill you.

We no dey pay any money again till dem audit ajamu. If dem no audit that international theif theif. We no go gree. If dem no audit the thief ajamu, na him be say comandclem na fraud.
Una go yan the world how una use patentee money buy limousine.

Make una sell d limosine and ajamu house take run case. Theif theif pipo
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 6:16pm On Aug 04, 2013
we no go pay any money again till dem audit the Theif Ajamu. Make una audit am b4 police catch am. Make patentee sabi if na true him chop money abi na lie. If company no audit dis theif wey dey use juju control the king, e go get as he be. If una don audit salami, why una no go audit Theif Ajamu. No be dem two dey fight on top contract? Two fighting, una con beat one for anoda. We no dey invest again. We no dey pay for id card again until unaa audit the international theif. I sure say him be theif for highway before him join comandclem. If you be true patentee, u go join me dey halla am. Make company audit this theif. True patentee, make una shout am wella. Audit the theif ajamu! Audit the theif ajamu!

1 Like

Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 5:45pm On Aug 04, 2013
Ajamu ajamu ajamu, whia ur erand boyz bin dey? U forget to pay dem salary? Why dem refuse to talk. Why u self no talk. No worry police go make u talk. U go tell police dem if na lie i dey talk. Evidence don dey police hand. Na sell we go sell that house to run case. Arm robber. International theif theif. 419. Wen police deal wit u put for jail i go post the house address and pipo wey you kill with juju. If u wan sabi, EFCC don get special plan for u. Ur belle go run down wen dem hammer u with heavy slap. Make u dey do d juju for jail

1 Like

Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 5:26pm On Aug 04, 2013
if to say dem dey use the money for better thing i for no vex. Dem dey fight on top id card contract after dem don chop registration money finish. I sure say dem no go give pipo the id card wey dem collect money for. Abi no be the money dem dey fight on top now. Make una think am o. How much dem dey take run case for court? We dey bribe judge? If we dey bribe judge dem why we never win case. Whia all the money enter? If u wan sabi whia d money go make u go look Ajamu belle. The theif dey deceive pipo, d small boy dey kill pipo wey pass am for company. If una hear say person die for comandclem again make una sabi say na Ajamu kill am. I go post d name of pipo wey him kill before wen time come. Make all of una sabi the kine leader una get. Ajamu ur juju go kill you soon.
International theif. If dem no audit this theif na him be say somthing dey wrong for comandclem. Na im be say company sabi wetin we no sabi about. because how dem don chop billions patentee money i no sabi. Dem fit sabi say dem no go win case o make dem dey rob pipo to hammer
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 11:34pm On Aug 03, 2013
Ajamu ajamu ajamu. U go explain give police dem whia u for see money take build house. The king self no go fit save you this time. Na to liberate patentees from juju man Ajamu i dey here for. Na to let pipo sabi say him dey kill pipo wey pass am for company with juju.
Wetin consign me with salami. Na u sabi problem wey u get with salami.

Ajamu ajamu ajamu jail dey invite u. I dey ready to post the address of house wey u carry our money build make everybody go look. U go yan police how much u dey steal for company when dem plaster ur face with heavy slaps.

Patentees if una won sabi d house address wey him carry our money build make u ask me for rilwanoba@yahoo.com, i go yan una the pipo wey him don kill with juju for comandclem. Ajamu, go renew your juju d tin don spoil
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 4:20pm On Aug 01, 2013
where Ajamu go. Him don hide abi cat don chop him tongue. If d guy inocent him for don talk. Na him make dem audit. Make him acount for all billions wey patentees don invest. Make una ask am whia all d id card money dey, make una ask am whia supreme court support dey. Him get ATM card for company acount, him be d signatory to d company acount. Ajamu ajamu ajamu if na lie i dey talk tell me make thunder fire ur mouth. And if u lie, i go post d address of house wey u carry our money build. Make una hold this theif accountable next time him errand boys con here com talk say company no get money to run case. Make him sell d house. International theif. Ur juju don dey fade.
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 11:55am On Aug 01, 2013
international theif theif self dey talk about acountability. Shey u dey acountable? No be jail u supose dey? Shey because king no allow u die for prison wen dem arrest you. Where u for see money take build house. Pipo dey sell house and car to invest, you dey take d money build your house. Theif. Go sell dat house make company see money run case.
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 11:38am On Aug 01, 2013
wich kin truth u wan make he prevail again? No be true say na you dey collect all money for company account? No be true say u dey use juju? No be true say you send juju go meet abuja manager? No be true say u use our money take build house? No be true say you use juju kill some pipo for company? No be true say you force id card contract from salami?
D guy just silent about all d things come dey yan rubbish. Open ur dirty mouth talk say na lie make i fill am with cat shit.
All of una wey dey talk. Me i no dey against case for cort. Na d pipo wey dey delay am i dey against. Na pipo like juju man ajamu i dey against. U talk say u like comandclem. Shey u no dey fight lawyer? U think say i no sabi. Una wan win case but una dey fight una lawyer. Wetin cos fight? because u don chop lawyer salary join. International thief thief. Theif wey dey sack theif make chance dey for you alone. U wan win case una second lawyer no get apointment letter. Ajamu no gree make king give am apointment letter because him no go see big money steal like b4.
I no sabi self say ur papa be herbalist. Na ur juju go kill you.
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 6:23pm On Jul 31, 2013
ajamu ajamu ajamu how many times i call you. D blood of pipo wey u carry juju kill for comandclem go hunt you. U won bcom controller of everytin for comandclem. U no even value life. All u sabi na money. Money wey u no work for. God go fill ur mouth with dog sheet
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 6:14pm On Jul 31, 2013
who be dis foot soldier. Na u d juju man send come defend am abi. Wetin salami do wey other managers no dey do. Salami better pass ur master the juju man.

Ur juju master ajamu must to tell us where him for get money to build house. Abi make i give u d house address make u sample am urself. Him eye enter id card money and na so salami become bad person. Na so so bad bad talk ur juju man dey yawn about salami. Na juju him take talk to king to collect id card contract from him. Na juju him take talk the baba make dem sack salami.

Shey Ajamu no send juju go meet abuja manager? Abeg answr we question.

Shey ajamu no build house with our money?

Where dem for kip billions of naira patentee money?

How much dem dey spend on top lawyer?

E be like say ajamu dey give yusuf and him errand boys 1 million naira/per month. Abi na lie? That na why dem dey stay nairaland like say dem no get job.

Make pipo dey drop id card money make ajamu dey chop am for belle
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 7:51am On Jul 31, 2013
ajamu ajamu ajamu how many times i call you. your juju no fit catch me. the juju wey u dey use kill people wey dey above you for comandclem. the juju wey u dey use control the king. the juju wey you send go abuja on assignment. dis boy belief say na abuja money plenty pass and dem manager no dey send am money, na so him carry juju send to dem.
d juju wey u dey use control your errand boys dey deceive pipo for nairaland. the juju wey u take collect 15 million from company acccount take build house.
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 7:37am On Jul 31, 2013
theif thief thief pipo. all dem managers and Ajamu wey be international theif theif. ajamu dey eye d money wey bin dey come from ogun state. him big shocked ojuyobo eye enter d id card money con gang up against salami. this one na prove say dem only get interest for money. na so dem go dey collect money till dem lose the case for court. if ajamu and the theifs like am or not, make dem lose the case. dem go vommit all the money wey dem chop or face firing squad. na so dem thief dey die. dem back go tie for drum.

1 Like

Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 7:23am On Jul 31, 2013
[size=15pt]which kine post be this one na. shey we never pay for Id card with patentee registration? how many times una go collect money for id card. shey one mansion never do una? ajamu still wan build another one? wetin u dey market for comandclem wey dem giv you marketing manager title? make una continue ehn. i go soon post the picture of ajamu mansion wey him build with our money. the money go soon hook una for troat.[/size]

1 Like

Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 9:39pm On Jul 30, 2013
God wey i dey serve go punish ajamu the juju man. all him life na juju. na so him send juju with document go meet Abuja managers wey refuse to pay money for him account. na so him dey use juju dey control pipo plus including the king self.

1 Like

Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 9:23pm On Jul 30, 2013
God go fill ajamu mouth with foul gallbladder, and all of dem wey dey fight on top innocent pipo money. shey na id card con be the next matter. dem don chop all our investment finish, na to extort us with another format of id card. na God go punish una.i sure say na all dem state managers go get mansion.

1 Like

Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 9:10pm On Jul 30, 2013
if case dey court or not, i no send. monkey dey work baboon dey chop. the kine sweat wey we take invest for this company ehn. my neighbour wey i carry come comandclem sell him car to invest. him wife don leave am comot self. but na d money ajamu carry build house. na wa ooo. he no easy for bank manager to build house but comandclem manager dey build mansion.. God dey ooo

1 Like

Celebrities / Re: Tonto Dikeh Blast Senators Over Child Marriage by rilwanoba(f): 6:05pm On Jul 30, 2013
Na Bleep Bleep dem senators dey ooo. small pikin self no mata. anytin anytin dem go shook. grin grin grin grin
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 6:00pm On Jul 30, 2013
umehemeka: Dear patentees, Am begining to suspect that all is not well with Comandclem. Pastor Salami one of the senior managers of Comandclem is dismissed from the company. I got this message from him.
"Am no longer in CCNL coz i refused RV Soyemi,Ayeni,Baba Soja 2 produce I.D, dey ganged wit Ajamu,Kehinde & Sunday,in colectn of dismisal leta witout my consent.
Please fellow patentees is time we ask qustions.
- What exactly is happening within the management of this company?
- Don't you think this people are looking for ways of making money from patentees for their personal gratifications, since is becoming difficult for them to get any from Mobil?
- Who exactly is this Yusuf Akure that have be deceiving people with old and irrerevant information?
- How long can we still wait for this matter to be resolved?


yusuf na ajamu errand boy. d guy wit many acounts on nairaland deceiving people with old news. i wonder wetin dey happen self. SAN SAN dem no fit get, since d case bin start. shey dem don spend 10 million on top lawyer salary. but na chop chop and share share dem dey do. na wa ooo. thank God for this forum oo. Chai... wind dey blow we dey look foul yanch.
i don sabi this ajamu since. i for no put money for this thing if i sabi say him be manager. as i come from travel na him i see dat skinny boy don big like bank manager.
abeg...who get the id card contract now

1 Like

Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 5:45pm On Jul 30, 2013
abeg i won sell my patentee receipt. if na bank i put my money since 2010 e for don yield interest. instead na dem comandclem managers belle d tin they swell.

1 Like

Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 5:41pm On Jul 30, 2013
They be thiefs ripping people of their money. hehehehe.. grin grin grin imagine the skinny ajamu with shocked eyeballs. d guy don chop our money tire con fat like kitchen rat. grin grin grin

una dey fight over id card contract wen we never get date for hearing. mtceeeeew

1 Like

(1) (2) (of 2 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.