Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,960 members, 7,828,397 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 09:10 AM

Rilwanoba's Posts

Nairaland Forum / Rilwanoba's Profile / Rilwanoba's Posts

(1) (2) (of 2 pages)

Religion / Re: Shocking News: The Ex-muslim Priest Said That ”all Muslim Must Change To Christi by rilwanoba(f): 3:34pm On Dec 19, 2014
@last poster.

What provoked the Christian Crusades?

the wicked spread of Islam is the answer.

that all those evil acts occured in the past is no justification for Islam to do the same in this civilized age.

terorists keep using your koran to wreck havoc ANd you are powerless to stop them.
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 2:40pm On Dec 06, 2014
yusufabure abi wetin you call urself. why u no tell pipo say kingy die. why u no dey answer pipo quetion.

if u want make u answer, if u like no answer. i get quetion. why una no turn company to PLC. if una collect money, una kingy family no go chop all d money as dem papa take chop pipo money?

2 Likes

Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 2:35pm On Dec 06, 2014
I bin talk say I no go talk this yeye pipo matter again. dem offer me bribe say make I shut my mouth. the money too small. I reject am.

wetin dem staff tell me be say, case still dey court. because say kingy don die, dem be wan replace kingy name with him pikin name.

this matter na wire o. kingy no run the thing wella. na him pikin dem wey no sabi anything wan do am better? abeg make una turn the company to PLC sharp sharp. small time now, dem family go dey chop all the money as dem papa do bfore him die.

company suppose get better management. abi na family thing again. na wa o.

2 Likes

Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 2:25pm On Dec 06, 2014
na wa o. things dey run o. I dey hear tory o. me I go yan wetin I sabi.

una kingy die una no fit tell pipo. I bin hear say fight dey happen. kingy family pipo dey fight on top money. dem wan dey chop money as kingy chop am. na wa for una o. abeg make una come vomit pipo money wey una papa chop.

2 Likes

Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 8:06pm On Dec 29, 2013
see this yeye pipo. na so dem go dey shout salami salami. wetin the guy take do una? okay na. I go yan the whole world why una dey beef salami. na only salami bin dey look king for eye dey tell am truth. na only him dey tell kingy say him too dey waste money. na only salami dey tell kingy say make him use patentee money get good lawyer instead of to dey use am build house and to dey buy cars. na only him dey look that theif theif boy ajamu wen dey call himself ajasco. una go sabi the kind person him be. na joke. him no see better name na yeye name him call himself. pipo make una no allow dem cover up say one salami dey bitter. shey na salami put millions of naira for kingy wifes account. na him carry patentee money dey buy limosine? no be because say him dey follow una talk truth una sack am? international theifs. before una fit get mouth talk, make una print company account statement make we for see how una spend patentee money wen don pass 2 Billion naira. yeye pipo.
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 6:37pm On Dec 24, 2013
if una care to listen. na for una benefit I dey hala now. una kingy no plan to pay una kobo. make una tell am mke him turn ccnl to PLC. na d only way una fit dey secured. all dem promises na poo. make una no talk say I no tell una o. for PLC una go dey reognise as investor. no be d gift wey una dey give am tey tey. d day wey I bin .meet una kingy. I ask am question about money wey I pump for him account. him bin reply me say shey him collect money for my hand? make I see you visit my state again u go vomit all patentee money. theif thief pipo.
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 6:08pm On Dec 24, 2013
hehehe I laugh for turkish. pipo wen carry d money build house no fit defend. na u dey talk. juju don catch this one far far. instead make him dey ask accountability for wetin dem carry pipo money do when dem no fit pay SAN simple 5 million to win case. una go tey for dia till case end for 2020. o sorry I forget say una kingy don collect him money con turn to bolt. u don ask how una king take spend una billions of naira? abi anybody fit deny say una king no buy liimo. una fit deny say him no dey build estate for him village. theif theif pipo
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 11:22am On Dec 24, 2013
chai. ccnl be confirm company. infact na good investment but na d kingy spoil am. him no spend kobo on top case, him refuse to get SAN because him no won pay them legal fees wey no pass 5 million. but him sabi spend 50 million to buy fleet of cars. him sabi give all him wifes 40 million. him sabi build mansion and estate for him village. him sabi buy limosine. him sabi buy rolls royce. why him never turn the company to PLC? na because him and him theif theif pipo dey swindle public. Na god go punish am. d blood of pipo wey don die for high blood pressurw go kill am. u betta vormit d money now before thunder kill you. monkey dey work baboon dey swindle am.

how una think say him go pay all una money since 2005? when him don sell 90% give one person. make him provide acount statement make we see where all d money dey go. if na judge or lawyer dey chop d money or him plenty wifes or him juju man we go sabi.

shoo I bow for you o. u come sack dem pipo wey dey report news make truth no comot. ogun go kill you. sango go suck una blood except if una inocentt. yeye pipo
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 8:01am On Dec 23, 2013
if una no sabi make I yarn una. kingy don sell 90% of the patent give person before... him still don collect money from mobil again. I shake head for una mugu patentees. una don put money for fire. if na lie I dey talk why dem dey silent. if dem born their papa well make dem come deny am. kingy wifes account no dey lie naa. abi account dey lie. if dem no go come send message dey beg. I go post him wifes account make pipo wey sabi accountant for bank go check balance. thief theif pipo.

monkey dey suffer work and baboon dey collect him salary. d money go hook una for throat
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 7:49am On Dec 23, 2013
comandclem make una no worry EFCC don settle d matter finish. kingy and dem theif thief managers no go see 1 kobo spend for d money. I pity una wey put heavy money for the company. na only pipo wey EFCC see for database go collect dem money. patentee mugus make una make sure say una name dey that id card database..... and make una no pay any yeye 1k join. I tire for this company. theif theif pipo.

kingy kingy kingy... wetin una marketing manager do una. una dey keep pipo for darkness abi. make dem no sabi una plan to run with d money wey mobil pay una. na wa for una o
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 7:38am On Dec 23, 2013
papaajasco na ajamu and god go punish am. na him spoil ccnl. Kingy kingy kingy... how many times I halla your name. wich kind kingy you be self. na your mama name you king because I sabi your village king wella. kingy kingy kingy how many times I halla your name... your wife dem get 40 million each for account... na wa for you oooo. na wetin you dey carry pipo money do. kingy I bow for you oo. na pipo wey dey carry money put for your company be the mugu.
small time that international 419 go come dey halla say king dey hungry say him need 50 million to chop and run case. wetin him dey chop? na gold be him food? the 40 million naira wey him 4 wifes get for account no reach to chop.. as wind bin dey blow foul yansh dey open
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 7:20am On Dec 23, 2013
papa ajaso abi wetin be your yeye name. you be joke yeye man na him make you dey laugh yeye lafter. you no tell pipo wetin kingy carry the money him collect from mobil take do. you no tell pipo why una yusuf akure no dey; talk for here. that money wey una dey carry run go kill una.

ajamu ajamu ajamu thunder go fire ur belle.. kingy kingy kingy make you tell us why you dey carry the money run. you no tell pipo say you don comot case for court. you don dey plan to run comot naija abi....

I swear all una patentees na mugu. all d pipo wey register no get database.. make una forget say una go collect kobo from this yeye company. na use and dump dem dey do.
dem talk say na only pipo wey register for id card dey company database. na wa oo
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 4:32pm On Dec 20, 2013
abi shey na true? dem talk say kingy don sell patent give mobil. say him don go collect 1 billion from Mobil. shey na why him dey run be that? na why him sack yusuf Akure make anybody no sabi. wetin happen for d meeting wey kingy get with dem mobil this month.

pipo make una find the true tory o. shey na EFCC kingy dey run for abi him dey carry d money wey Mobil don pay am run. Kingy and him thief thief boy. the Juju man ajamu dem don follow withraw case for court. dem dey carry d money run.
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 4:22pm On Dec 20, 2013
chai! wind been don blow see foul yansh. wetin my ear dey hear so. kingy don sack Yusuf Akure.. una no fit get information again. una don spoil case after una don swindle public pipo finish. una con dey run. kingy and dem theif managers don chop una money finish. una no go hear anythin from dem again. na run dem dey run now because say EFCC don dey weep dem ass.

wetin una reporter do una? why una sack am? wetin Yusuf Akure take do una?

Chai! God dey o. pipo make una shine una eyes o.
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 7:28pm On Sep 21, 2013
ajamu ajamu ajamu. After u beg me say make i no reveal ur secret, u still dey carry news say i be salami. Na so u dey call pipo dey lie give dem. U wan cover ur crime, u still dey use salami dey cover face. International theif comandclem don suffer. Na dis kine poo be leader
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 7:10pm On Sep 21, 2013
una wey dey send me message say i be salami, una wey dey call me salami...God go fire una belle with rotten egg. Ajamu ajamu ajamu u neva stop to dey spoil pipo. God go spoil ur life for you, u think say dem pipo wey u dey spoil no get God abi. Ur juju go kill you.

Ajamu ajami ajamu if u wan enjoy that ur yeye life, make u stop to dey spread news say i be salami. International theif. Onyeara
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 8:51am On Sep 06, 2013
chai. Dis pipo never recover from juju wey dey control dem. Make una open una ear wella hear wetin i dey talk. Na juju dem take dey control una for comandclem. Una go dey surfer dey invest...kingy and dem managers go dey enjoy life with una money. Dem say dem dey spend money for court. How much court dey collect? Make i halla am for una ear.. Court no dey collect reach 10k for anything....na lawyer money dey fear pipo for case... But na only one lawyer we get. Him self no dey collect money...na till case finish. So wetin dem use our money do. One..dem carry some buy limosine and una kingy lie say na queen of england dash am..two dem carry some build mansions for uyo and many place... I hear say una kingy get teeth like vampire and na money him dey suck.

Una wey dey shout say some pipo don get id card. Wia our card dey for lagos? E neva reach 3 months? Wetin dey stop una. Chai,,,, una kingy an managers don chop d money finish.

Kingy kingy kingy...how many times i halla ur name? Wia d id card wey we carry surfer money pay for? Abeg who get this kingy phone number. Make we dey ask am quetion. Why him no fit audit d juju man an all him fellow theif fo comanclem. Make we ask again wia him get limosine? Mak we ask am shey na our money him wan take build nigeria.. Why him dey carry our money build house.

I dey come
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 12:06am On Sep 05, 2013
boy. Na lagos i register. Una don give any id card for lagos. Wetin i hear be say kingy don chop all our id card money finish. But why una never give us our card. I dey suspect say dem don chop d money com dump pipo. Una collect 2k to produce wetin small money go do and una no fit do am for pipo. Na wa ooo. I been dey shout on top dem theif thief manager, but as news dey flow for my ear. Dem say na kingy dey spend all d money lavishly. Him talk say na wetin him go chop before him die be that. Him talk say after him die una fit dey spend royalty wey hang for air.

Na God go save us from this kine king. Audit him no fit audit. Him and him managers na the same. International theif thief.
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 1:59pm On Sep 04, 2013
rilwanoba: see me see this mumu pipo dem. Who tell una say i be manager abi staff, how i follow chop money?

Kingy kingy kingy how many times i call you. Where my ID card wey i pay for? If u don chop patentee registration, u go chop my 2000 join and you no go give me my card?

He never reach to give us id card wey we pay for? Make una no tell me say money no dey to produce am oo. Make una no come tell us say una don spend the money on top case ooo. How much our lawyer dey collect abeg? How much supreme court dey collect for case wey no dey move. Una sabi how much una don raise from id card? Where the money dey oo?

Small time una go ask for anoda money. All of una wey dey fire me, Juju don catch una. And una be theif. Instead to talk truth una dey defend theif theif pipo. God go punish una . Kingy kingy kingy where our id card?

thunder go fire na theif theif pipo. Where our id card?
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 1:13pm On Sep 04, 2013
see me see this mumu pipo dem. Who tell una say i be manager abi staff, how i follow chop money?

Kingy kingy kingy how many times i call you. Where my ID card wey i pay for? If u don chop patentee registration, u go chop my 2000 join and you no go give me my card?

He never reach to give us id card wey we pay for? Make una no tell me say money no dey to produce am oo. Make una no come tell us say una don spend the money on top case ooo. How much our lawyer dey collect abeg? How much supreme court dey collect for case wey no dey move. Una sabi how much una don raise from id card? Where the money dey oo?

Small time una go ask for anoda money. All of una wey dey fire me, Juju don catch una. And una be theif. Instead to talk truth una dey defend theif theif pipo. God go punish una . Kingy kingy kingy where our id card?

1 Like

Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 8:43pm On Sep 02, 2013
roxell. U self be one of dem managers. Juju don catch you? Why u dey suport dem theif theif. All dem managers for Comandclem na theif. All dem pipo wey dey manage the company na theif. Una neva sabi wetin dem carry una money dey do. For that lagos ehn. Na thia theif dem plenty pass. That boy ajamu wey kill ojuelegba manager come dey boss ojuelegba branch. Him shook eye for money wey dey comot thia,

na me go expose una finish. Theif theif pipo. Una dey use case wey una no sure to win take deceive pipo. All d money go hook una for throat. If no be una kidnap mobil dem lawyer na small go remain. If una king no audit dem theif wey him take dey manage company, na him be say he get as he be. Abeg. Wetin una carry our money do. Na question wey we go follow ask una king be that. Theif theif pipo. Una no get work na to dey fraud pipo. King king king. How many times i call you. If dem no audit all dem theif theif pipo. .. I dey come
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 6:59am On Aug 13, 2013
this theif don talk again. Him neva answer question him dey form responsible boy. Until u talk wetin u carry tokunbo loot do, until you talk why u send juju go meet abuja manager. Until u submit dem audit papers wey dem carry audit you. Onyeara, barawo, international theif
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 4:33pm On Aug 11, 2013
Company no fit move forward with theif Ajamu for there. Na how to chop pipo money him sabi. Na how to tanda alone for power him sabi. Na how to dey spoil pipo him sabi. Na how do dey kill pipo him sabi. Na how to dey do juju him sabi.

Him no chase case for court, na money an contract him dey pursue for company. Patentees dey lean, him dey fat. Patentees dey sell property to invest, ajamu dey take d money build house.

Make company audit d theif make una see him yeye outside. International theif.
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 4:07am On Aug 11, 2013
Ajamu ajamu ajamu, na u be comandclem? If i dey expose ur theify theify life, shey dt one mean say i dey against company? Na so u hate salami reach? Who tell u say me rilwanoba na salami? Both of una na theif but na u be the worse theif. U don dey pursue salami downfall, now wey u don get am. U never satisfy?
U sabi many pipo wey u don cause dem downfall for company with lies?

Whie d money wey that theif tokunbo send you? Why u go ilorin back? No be to go chop money again? When u never explain wetin u use ur share of the loot do. God go fill ur life with bitterness. God go punish u if u guilty. Na barawo ur name suppose be.

Na bird go chop dt theif theif eye wey u get. Na ghost go dey kiss that ur useless mouth wey u carry dey spoil pipo and deceiv pipo. Ediot.
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 3:47am On Aug 11, 2013
make una see this shameless he goat wen call himself papa ajasco. U be complete joke.

Abeg post the audit report wey dem carry audit you. Theif and liar. Dem audit you and u still dey form P.A abi. Na him be say company dey use u dey deceive pipo.

Who talk say king talk say Ajamu clean? He be like say this banjo don collect him salary com dey yarn complete lie. Make king himself release statement say Ajamu clean. Liars. Ajamu juju don catch u. U sabi say ur oga na theif but u go con here con defend am. No be juju dey control u so?

Ajamu ajamu ajamu, now you don tell everybody urself say na u kill mama ashaolu, abi shey na me talk am. Arm robber.

Ajamu ajamu ajamu, where d money bin dey? D 28 Million naira wey kwara manager Tokubo steal for company. Him talk say him send you 19 million naira. Where the money dey? U don prosecute am? Why u no prosecute? Make Sango strike you if u lie. No be share share u and tokunbo dey share d loot? International theif.

Swear wth Ogun and Sango, swear ur Bible on top this forum say you no build house. Ajamu theif. Swear with your juju father name. Swear say make Ogun kill u if you use patentee money build house. Swear say make God use thunder strike you if u build house with our money. Stewpid theif.

U neva tell pipo why u send juju go meet abuja manager. International theif.
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 6:21pm On Aug 09, 2013
This international theif no dey repent.

Shey na true say you send abuja manager juju with document abi na lie? U wan dey collect money dey chop from abuja. Theif.

U talk say u no get house abi wetin i hear? I wan make u deny am wella make d pipo hear b4 i post d address. Make dem know say you be real theif.

Wetin consign me wit salami. Shey na ur juju tell u say i be salami. Stewpid idiot.

No be true say you kill some managers wey be ur rival? No be u kill ojuelegba manager? Na the person wey you tell say you go kill am talk ma oo. Una go hear tory soon. You no shoot arrow give that woman? Abi u no talk am say she get power pass u for company? No worry, dem blood go hunt u.

If you sure say u no dey comot company money, make you tell dem jobless errand boys make dem help you post company account statement.

If u sure say una no dey spent recklessly, make you post company account statement make we for sabi how una take our money run case.

No be to chop money be d reason wey u snatch id card contract from salami. I sabi say the id card no go get organization.

Ajamu international theif no go allow organization for company. If company dey organize him no go see money steal. Na only him d juju man wan get access to king.

Ajamu ajamu ajamu.. How many time i call you. Na to ur juju preist u dey obedient to.

Ajamu ajamu ajamu.. I see d juju wey u carry attack me for dream. Shey because say u never dey prison, u still get chance to dey consult that preist? Abi make i paste the juju preist address?

I don ready for u. U think say u fit deceiv pipo for too long? That account wey that person dey helep you manage.. I dont get una details oo. God go fire that ur wicked heart with bitterness.

Theif. If company no audit this boy. Na him be say company no clean. Na im be say dem dey follow do yamayama wit pipo money.

1 Like

Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 7:10am On Aug 08, 2013
ajamu ajamu ajamu. Wia the 7 million naira wey you make for lagos id card bin dey? You never give pipo one card. Wia d 4 million wey you collect from abuja bin dey? Wia d patentee money bin dey?

If comandclem no audit this juju international theif, EFCC go do the work for una. Na den comandclem yansh go open make d whole world see. Make una audit d theif na na

1 Like

Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 6:55am On Aug 08, 2013
Ajamu don use juju tie king down. Some pipo dey talk say king no fit audit am because say dem be one. Dem talk say theif ajamu talk say na king dey chop our money. Say for that reason, king no fit audit am. Make una save us from this theif o. Him still dey carry king name take fraud. King must to audit this international theif wey dey call himsef P.A

Ajamu don chop our money for Id card. If not wia d card dey? We never pay? Ajamu ajamu ajamu. D blood of pipo wey you kill for money dey cry
Nairaland / General / Re: Comandclem Registered Patentees Assembly by rilwanoba(f): 10:31pm On Aug 07, 2013
Ajamu Ajamu Ajamu. Wia d Id card wey we pay for. U no sabi say na sweat we take get d money abi? Abi u still dey spen money on top ur second house?

because u wan control all d money. U kill good pipo for company.

U force id card contract comot from salami, u chop d money finish now and we no see any card. Theif.
Audit d theif now oo bfor we carry protest go television. Na den d whole world go sabi wetin dey cook for comandclem. Ajamu na international theif

(1) (2) (of 2 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 77
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.