Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? IV by romsky: 1:11pm On Aug 20, 2009 |
swit d wetin carry u come again? |
Jokes Etc › Re: Who Owns The Cash ? by romsky: 1:08pm On Aug 20, 2009 |
i sabi just pullin ya hairy mosquito legs |
Jokes Etc › Re: The Caretaker. . . Lol by romsky: 1:06pm On Aug 20, 2009 |
borrow pose |
Jokes Etc › Re: Who Owns The Cash ? by romsky: 1:03pm On Aug 20, 2009 |
i no dey steal person papa |
Jokes Etc › Re: Unlocking The Doors by romsky: 1:02pm On Aug 20, 2009 |
Bible talk say if ya eye no go gree u enta d kgdom comot am come hia make we pluck d offending eye |
Jokes Etc › Re: Who Owns The Cash ? by romsky: 12:58pm On Aug 20, 2009 |
[quote author=Abbey_city link=topic=288859.msg4388219#msg4388219 date=1250769411]  awww that's too dad  [/quote] wen i turn ya papa |
Jokes Etc › Re: Abbygyal Must Be Blonde by romsky: 12:57pm On Aug 20, 2009 |
cowwect |
Jokes Etc › Re: A Fact by romsky(op): 12:56pm On Aug 20, 2009 |
d young shall grow |
Jokes Etc › Re: Abbygyal Must Be Blonde by romsky: 12:42pm On Aug 20, 2009 |
dont drink & drive |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by romsky: 12:41pm On Aug 20, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Unlocking The Doors by romsky: 12:35pm On Aug 20, 2009 |
kid |
Jokes Etc › Re: Who Owns The Cash ? by romsky: 12:32pm On Aug 20, 2009 |
yes ke & na Aloma canvas wey i seize wen he splash u water 5years ago |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by romsky: 12:27pm On Aug 20, 2009 |
but he dey carry dem run wella & the neighbors no dey beg for him |
Jokes Etc › Re: The Caretaker. . . Lol by romsky: 12:26pm On Aug 20, 2009 |
hi love-vendor |
Jokes Etc › Re: Who Owns The Cash ? by romsky: 12:19pm On Aug 20, 2009 |
na d rubber ones wey i seize from mama kelechi pikins  |
Jokes Etc › Re: Unlocking The Doors by romsky: 12:16pm On Aug 20, 2009 |
yes now cuz d key & opener were mismatched |
Jokes Etc › Re: Dani And Sons Off To Watch A Movie. . . by romsky: 12:12pm On Aug 20, 2009 |
Aberdeen fyn thank u, now u may av ur seat & start writing jagajaga |
Jokes Etc › Re: Romade's Hubby by romsky: 12:11pm On Aug 20, 2009 |
is dat y ya jaws got slackened |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday I-b-boy by romsky(op): 12:09pm On Aug 20, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: The Caretaker. . . Lol by romsky: 12:08pm On Aug 20, 2009 |
is dat y u r screechin lyk a china phone being charged in Ajegunle |
Jokes Etc › Re: Unlocking The Doors by romsky: 12:06pm On Aug 20, 2009 |
liar d opener is broken & misplaced |
Jokes Etc › Re: A Fact by romsky(op): 12:00pm On Aug 20, 2009 |
pikin |
Jokes Etc › Re: Dani, Romade and Sylve by romsky: 11:59am On Aug 20, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: The Caretaker. . . Lol by romsky: 11:54am On Aug 20, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: A Fact by romsky(op): 11:52am On Aug 20, 2009 |
quit naggin i'll take d bubble bat wiff u |
Jokes Etc › Re: Who Push Me by romsky: 11:51am On Aug 20, 2009 |
beats u imagination |
Jokes Etc › Re: Who Owns The Cash ? by romsky: 11:50am On Aug 20, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Dani And Sons Off To Watch A Movie. . . by romsky: 11:08am On Aug 20, 2009 |
is dat y u cant greet |
Jokes Etc › Re: Silence Is Golden! by romsky: 11:08am On Aug 20, 2009 |
hmmm d guy will die a virgin |
Jokes Etc › Re: The Beautiful Ones Are Called: by romsky: 10:58am On Aug 20, 2009 |
well dat occupant of 21,Ayanbadejo strt sabo Ikorodu,Lagos.Nigeria asked 4 it |
Jokes Etc › Re: The Beautiful Ones Are Called: by romsky: 10:30am On Aug 20, 2009 |
d biutiful ones r not yet born
as 4 u sombuz
|
Jokes Etc › Re: My Book Of Bible Story by romsky(op): 10:24am On Aug 20, 2009 |
see as ya faze resemble sour egusi soup |