Jokes Etc › Re: Lmao by romsky: 10:22am On Aug 20, 2009 |
i swear with d status of nigeria dat pikin is Syl d bat |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by romsky: 10:21am On Aug 20, 2009 |
wen he don bcome landlord in-law by impregenating him pikin |
Jokes Etc › Re: Dani And Sons Off To Watch A Movie. . . by romsky: 10:18am On Aug 20, 2009 |
na dani una dey laff so ? |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 10:18am On Aug 20, 2009 |
fanx |
Jokes Etc › Re: A Fact by romsky(op): 10:16am On Aug 20, 2009 |
wey we don dey plan on d aso-ebi 2 buy 4 her retirement now she don return wiff filenty erroses |
Jokes Etc › Re: Romade's Hubby by romsky: 10:14am On Aug 20, 2009 |
i av no other hubby than my clumsy so that is clemcykul |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by romsky: 10:04am On Aug 20, 2009 |
na person wey loose virginity at d age of 6 u dey call virgin |
Jokes Etc › Re: Romade! by romsky: 10:01am On Aug 20, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: School Of Taekwondo by romsky: 5:27pm On Aug 19, 2009 |
dats gud |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by romsky: 5:26pm On Aug 19, 2009 |
ya tongue dey slippery neh? |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by romsky: 5:26pm On Aug 19, 2009 |
na so we see am o |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 5:25pm On Aug 19, 2009 |
slate ke na sand he dey take play |
Jokes Etc › Re: Lola Temp. Banned by romsky(op): 5:24pm On Aug 19, 2009 |
wetin u tink say studio dey make from 1 carton |
Jokes Etc › Re: Romade! by romsky: 5:23pm On Aug 19, 2009 |
may it remain permanent |
Jokes Etc › Re: A Fact by romsky(op): 5:20pm On Aug 19, 2009 |
waka about na ya special talent |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by romsky: 5:20pm On Aug 19, 2009 |
b. wey no sabi d diff btw engine oil & brake oil talk less of chassis & fuel filter |
Jokes Etc › Re: Lola Temp. Banned by romsky(op): 5:17pm On Aug 19, 2009 |
yes t-shirt plus 1 stainless cup |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by romsky: 5:13pm On Aug 19, 2009 |
no matter ow short the bed day him frustration no b small tyn |
Jokes Etc › Re: The Perfect Husband (sylve11) by romsky: 5:10pm On Aug 19, 2009 |
with cold water & fried salted fish |
Jokes Etc › Re: My Book Of Bible Story by romsky(op): 5:09pm On Aug 19, 2009 |
nope the more to bear ya ova sized barca |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by romsky: 5:00pm On Aug 19, 2009 |
abbey day ya dentition dey fear any man wey bin dey admire ur barca |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by romsky: 4:58pm On Aug 19, 2009 |
i 4got to gist u he was amputated according to sharia fornicating law |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by romsky: 4:57pm On Aug 19, 2009 |
tufiakwa i only trust & make use of Doctor Jesus |
Jokes Etc › Re: A Fact by romsky(op): 4:57pm On Aug 19, 2009 |
sure say profit wey u make from ya meager go carry u reach there? |
Jokes Etc › Re: Romade! by romsky: 4:56pm On Aug 19, 2009 |
baby stop screaming my name peeps will tink we were in d garden of eden |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by romsky: 4:55pm On Aug 19, 2009 |
wetin i do now now  |
Jokes Etc › Re: Wedding Bells! Wedding Bells! Wedding Bells! by romsky: 4:54pm On Aug 19, 2009 |
is dat y u spew out a bucket of mouth water?  |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by romsky: 4:53pm On Aug 19, 2009 |
sikpimp no get formal poems |
Jokes Etc › Re: Lola Temp. Banned by romsky(op): 4:52pm On Aug 19, 2009 |
u r a gud customer kip it up |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 4:51pm On Aug 19, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Two Old Men by romsky: 4:49pm On Aug 19, 2009 |
chei wetin old men no go see |
Jokes Etc › Re: Lolabbey Appears by romsky: 4:47pm On Aug 19, 2009 |
if ur hanged tongue don dry take am wipe the water wey bin throway for kitchen |