Jokes Etc › Re: Pastors Versus Fathers by romsky: 9:18am On Aug 14, 2009 |
see poverty |
Jokes Etc › Re: No, I Want Four Times In The Rocker by romsky: 9:13am On Aug 14, 2009 |
fanx |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by romsky: 8:55am On Aug 14, 2009 |
na we he go give no be only me |
Jokes Etc › Re: Clemeningitis I Will Kill You If You Don't Explain by romsky: 8:54am On Aug 14, 2009 |
hand dey pain u abi dem don amputate am ? |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by romsky: 8:50am On Aug 14, 2009 |
but na una 2 dey always compete on who fit finish him own bowl first |
Jokes Etc › Re: A Fact by romsky(op): 8:49am On Aug 14, 2009 |
no its a tentative statement |
Jokes Etc › Re: Happy Birthday Sam Milla by romsky: 8:47am On Aug 14, 2009 |
oya clumsy pop some champagne kerewa plus studio wia dem shayo dey ? tyty enta kitchen kia kia dis kain party no dey end o dis kain party dem must to pursue u o |
Jokes Etc › Re: The Rabbi's Little Gift by romsky: 8:46am On Aug 14, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 8:44am On Aug 14, 2009 |
its not syl's fault he has thick lips & heavy jaws that he has to open harshly in order to be heard |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 8:42am On Aug 14, 2009 |
mockery laffta or wateva just laff & quit frowning |
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 8:40am On Aug 14, 2009 |
D1KeleVra: eko o ni baje  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by romsky: 8:39am On Aug 14, 2009 |
Taiwan not so far |
Jokes Etc › Re: Romade! by romsky: 8:36am On Aug 14, 2009 |
go work under her till day break male ashewo |
|
Jokes Etc › Re: The Rabbi's Little Gift by romsky: 8:30am On Aug 14, 2009 |
my clumsy plenty pipul hia self neva see dat kain tyn chop e.g ,mama-gee so give am |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by romsky: 8:29am On Aug 14, 2009 |
No 1da ben10 don dey loose weight u really dey try sha walking about wiff dat kain size btw ya legs
|
Jokes Etc › Re: Are You Hitting The Thing In Or Should You Try And Bring It Out? by romsky: 8:28am On Aug 14, 2009 |
stop hiccuping & xplain wat happened next wen u opened ya eyes |
Jokes Etc › Re: A Fact by romsky(op): 8:26am On Aug 14, 2009 |
kerewa i bin 4get self say no be all of us go skul to learn some na to help the canteen pipul |
Jokes Etc › Re: Clemeningitis I Will Kill You If You Don't Explain by romsky: 8:24am On Aug 14, 2009 |
my clumsy wont talk until the family lawyer arrives |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by romsky: 8:23am On Aug 14, 2009 |
post d ones wey dem tish u dat tym |
Jokes Etc › Re: Dani, Romade and Sylve by romsky: 8:21am On Aug 14, 2009 |
d person wey no gree return d blind boy goggle no do good at all |
Jokes Etc › Re: No, I Want Four Times In The Rocker by romsky: 8:19am On Aug 14, 2009 |
hmm grandma neva retire finish |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by romsky: 8:13am On Aug 14, 2009 |
can u read wat u just posted it helps to review b4 clicking |
|
Jokes Etc › Re: Romade! by romsky: 5:15pm On Aug 13, 2009 |
no let ya lova hia sha |
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 5:13pm On Aug 13, 2009 |
u go xpect pass 9 month pregnancy |
Jokes Etc › Re: You Know - Shit Happens by romsky: 5:11pm On Aug 13, 2009 |
eeew bad son-in-law wicked moda-in-law |
Jokes Etc › Re: Romade! by romsky: 5:09pm On Aug 13, 2009 |
more lyk give unto Caesar wat belongs to Caesar |
Jokes Etc › Re: Romade! by romsky: 5:06pm On Aug 13, 2009 |
Abbey oya take this 5cowries buy banana & groundnut no tell ya mama 4 me again o |
Forum Games › Re: Add Your "Tongue Twisters" Here! by romsky: 5:05pm On Aug 13, 2009 |
Maggi Magic, Kitchen Chicken
remember this one
la'capange tropicana |
Forum Games › Re: Make A Sentence From 5 Letters by romsky: 5:00pm On Aug 13, 2009 |
Cant Really Ogle Wunmi Nowadays
HELLO |
Forum Games › Re: The Game Start With The Last Word Prt 2 by romsky: 4:52pm On Aug 13, 2009 |
high time we spoke our minds |