Jokes Etc › Re: Ben20001 And Romade Gay Romance In Pitch Sef by romsky: 10:01am On Jun 24, 2009 |
lola person no fit fall my hand at all d guy just wan take me get audience but my own better pass wetin he do on u |
Jokes Etc › Re: I'm Back Again! by romsky: 9:55am On Jun 24, 2009 |
na taxi name now |
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by romsky: 9:54am On Jun 24, 2009 |
no mind d uninducted tatafo |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by romsky(op): 9:48am On Jun 24, 2009 |
dat was d small girl |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 9:45am On Jun 24, 2009 |
omo ofa abi na ilorin |
Jokes Etc › Re: I'm Back Again! by romsky: 9:41am On Jun 24, 2009 |
subaru |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 5:07pm On Jun 23, 2009 |
4 fire |
Forum Games › Re: I Never Knew by romsky: 5:07pm On Jun 23, 2009 |
INK u now track pipul about |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by romsky(op): 5:00pm On Jun 23, 2009 |
i wan shit but e no gree comot o |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by romsky: 5:00pm On Jun 23, 2009 |
wat is hapining? |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 4:55pm On Jun 23, 2009 |
yels |
Forum Games › Re: Make A Sentence From 5 Letters by romsky: 4:54pm On Jun 23, 2009 |
OOOPS |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 4:53pm On Jun 23, 2009 |
romade: neva knew ur eyes & lips usually go deaf in d day Ben20001: take ya time o. . .I never chop dis hot afternoon o clemcykul: when the hungry man provokes . . . . . . . . . . . . romade: my clumsy na stammering he go dey famous 4 so wetin dem tish u |
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 4:50pm On Jun 23, 2009 |
y u self no dey cook & chop 4 ya own aus |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 4:50pm On Jun 23, 2009 |
d liars club is headed by ben |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by romsky: 4:47pm On Jun 23, 2009 |
did u just grab a lady? |
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 4:46pm On Jun 23, 2009 |
my clumsy na stammering he go dey famous 4 |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 4:43pm On Jun 23, 2009 |
we don sell u collect change self |
Forum Games › Re: I Never Knew by romsky: 4:42pm On Jun 23, 2009 |
INK u , |
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by romsky: 4:41pm On Jun 23, 2009 |
|
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by romsky: 4:40pm On Jun 23, 2009 |
did u spell as u pronounced? |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 4:40pm On Jun 23, 2009 |
hallucination |
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 4:38pm On Jun 23, 2009 |
y b say na wen we dey cook ya leg dey always carry u come |
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by romsky: 4:37pm On Jun 23, 2009 |
y r u such a pain in d butt  |
Forum Games › Re: I Never Knew by romsky: 4:36pm On Jun 23, 2009 |
INK i was ryt once again |
Forum Games › Re: Make A Sentence From 5 Letters by romsky: 4:35pm On Jun 23, 2009 |
Kudos, Now All Chairs Knocked off
|
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by romsky(op): 4:34pm On Jun 23, 2009 |
no mind d oyinbo wannabe |
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 4:33pm On Jun 23, 2009 |
u try ow market, plus d albino pikin u back comot
oya enter kitchen begin to dey peel yam wey u go pound 4 supper |
Jokes Etc › Re: Madman On 3rd Mainland Bridge by romsky: 4:32pm On Jun 23, 2009 |
yet visible 2 u omo inglish go break ya tit |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by romsky: 4:31pm On Jun 23, 2009 |
dont u know my wyf? |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 4:30pm On Jun 23, 2009 |
|
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? I I I by romsky: 4:29pm On Jun 23, 2009 |
can u swim? |