₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,751 members, 8,513,533 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 07:42 AM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 250 251 252 253 254 255 256 257 258 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: My Joke Diary____Please Dont Laff by romsky: 12:13pm On Jun 23, 2009
me no see ya name there
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 12:12pm On Jun 23, 2009
den u wont take over the market manitor from ben10
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 12:11pm On Jun 23, 2009
hubby wey no sabi him duty
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 12:11pm On Jun 23, 2009
ben lai lai we no fit risk even rat bcus of her e beta make dem kip her there as evidence
Jokes Etc › Re: The Village Girl by romsky: 12:09pm On Jun 23, 2009
na ya jaw no fit hold ya mouth firm so luk mirror well
Jokes Etc › Re: I'm Back Again! by romsky: 12:09pm On Jun 23, 2009
dat shd be spencer
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 12:08pm On Jun 23, 2009
sure say dem oyinbo self go don tire 4 her case, cus d nigerian embassy don tire to dey see her name talkless of faze
Jokes Etc › Re: The Village Girl by romsky: 12:06pm On Jun 23, 2009
wey no sabi wen to kip mute
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by romsky: 12:05pm On Jun 23, 2009
basement in case u no see road well
Jokes Etc › Re: I'm Back Again! by romsky: 12:04pm On Jun 23, 2009
comot d ss 4 her now
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 12:04pm On Jun 23, 2009
na by force
oh u get hidden agenda
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 12:02pm On Jun 23, 2009
na sheep dey blah u again na wa o u r really desperate
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by romsky(op): 12:02pm On Jun 23, 2009
odefemi
Jokes Etc › Re: Undoubtibly Hilarious by romsky: 12:01pm On Jun 23, 2009
wen she neva pay tax
Jokes Etc › Re: Compensation by romsky: 12:00pm On Jun 23, 2009
he no sabi wetin to do
switliar don carry her own come
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:57am On Jun 23, 2009
see did noise maker
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by romsky: 11:54am On Jun 23, 2009
ask ya surgeon
Jokes Etc › Re: Happy Children's Day by romsky: 11:53am On Jun 23, 2009
with dat 2 left legs of urs i doubt it
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by romsky: 11:52am On Jun 23, 2009
cheesy
Jokes Etc › Re: I'm Back Again! by romsky: 11:51am On Jun 23, 2009
just a word of caution
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 11:49am On Jun 23, 2009
na u sabi wetin u dey start
Jokes Etc › Re: I'm Back Again! by romsky: 11:49am On Jun 23, 2009
rememba to close mouth b4 toilet fly enta
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 11:48am On Jun 23, 2009
with pako charcoal bah
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by romsky: 11:47am On Jun 23, 2009
basement self don do under transexual surgery
Jokes Etc › Re: I'm Back Again! by romsky: 11:44am On Jun 23, 2009
spencer welcome home even though u av been bad

ble don chop studio intestine
Celebrities › Re: I Really Hope Eucharia Learns How To Use Her Money To Look Better Than This by romsky: 11:43am On Jun 23, 2009
awww poor Eucharia
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 11:39am On Jun 23, 2009
dat shd be my clumsy
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 11:36am On Jun 23, 2009
just take am easy cus she dey ovulate
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by romsky(op): 11:34am On Jun 23, 2009
gud citizen
Celebrities › Re: All Shahrukh Khan Fans Come In by romsky: 11:31am On Jun 23, 2009
i luv SRK so much
favor Kuchi kuchi hota hai & kal ho na ho so much
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 11:28am On Jun 23, 2009
dont take her serious she is on heat
Jokes Etc › Re: Ble Retires by romsky(op): 11:19am On Jun 23, 2009
obviously she needs to get laid again

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 250 251 252 253 254 255 256 257 258 (of 821 pages)