|
Jokes Etc › Re: See Insult by romsky: 4:01pm On May 20, 2009 |
lyk ble |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 3:58pm On May 20, 2009 |
captain romade to d rescue |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 3:56pm On May 20, 2009 |
no na wyt garment wey dey bar beach |
Jokes Etc › Re: Who Did It? by romsky: 3:55pm On May 20, 2009 |
branch benji office on ya way |
Jokes Etc › Re: See Insult by romsky: 3:52pm On May 20, 2009 |
na so jare who no lyk beta tyn |
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by romsky: 3:45pm On May 20, 2009 |
so i dey hallucinate since chei  |
Jokes Etc › Re: Tv Boyfriend by romsky: 3:44pm On May 20, 2009 |
ok i will do dat from now on i-b-boi |
Jokes Etc › Re: See Insult by romsky: 3:43pm On May 20, 2009 |
See Insult
me no hia d voice but i see d twisting waist |
Jokes Etc › Re: Crying Horse by romsky: 3:42pm On May 20, 2009 |
na u go woundjure |
Jokes Etc › Re: Luv Offer by romsky(op): 3:40pm On May 20, 2009 |
to ya muzik i doubt it |
Jokes Etc › Re: Human Beans by romsky: 3:40pm On May 20, 2009 |
same to u |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 3:39pm On May 20, 2009 |
e be lyk say u no wia ya seeing aid cus no be me dey use aid to hia |
Jokes Etc › Re: Obedient Sylve11 by romsky: 3:37pm On May 20, 2009 |
which is stale |
Jokes Etc › Re: See Insult by romsky: 3:36pm On May 20, 2009 |
rememba dat shakira's wherever song |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 3:35pm On May 20, 2009 |
benji 4give ya enemies but rememba thier names i-b-boi  |
Jokes Etc › Re: I've Got A Huge Hole In My Ass by romsky: 3:33pm On May 20, 2009 |
okay since na ur specialty i leave am 4 u |
Jokes Etc › Re: Tv Boyfriend by romsky: 3:31pm On May 20, 2009 |
i-b-boi pele e go beta peace unto u in d hawaii way |
Jokes Etc › Re: Dear Lord, I'll Beat Her To Death by romsky: 3:29pm On May 20, 2009 |
i no get stamina |
Jokes Etc › Re: Baba Suwe In Action! by romsky: 3:29pm On May 20, 2009 |
ibadan guy u try |
Jokes Etc › Re: See Insult by romsky: 3:27pm On May 20, 2009 |
even in d well |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 3:26pm On May 20, 2009 |
I'm Really Dispointed |
Jokes Etc › Re: Dani On Leave by romsky(op): 3:25pm On May 20, 2009 |
i go put gutter water for ya mouth  |
Jokes Etc › Re: Tv Boyfriend by romsky: 3:24pm On May 20, 2009 |
if global recession dey disturb u abeg channel ya aggression sumwia else & leave we jokers alone wetin self  |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 3:23pm On May 20, 2009 |
Abbygyal: ?? y not put one more ? to make  |
Jokes Etc › Re: The Thor Joke Almanac by romsky: 3:21pm On May 20, 2009 |
i no dey lyk blasphemy |
Jokes Etc › Re: New:: Comments / Complains by romsky: 3:21pm On May 20, 2009 |
person wey dey lie to him Lawyer, Doctor & himself wetin come remain |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 3:19pm On May 20, 2009 |
y bribe me with a kiss i dont sell myself to the first kisser |
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 3:17pm On May 20, 2009 |
yea wen u hand over her towel |
Jokes Etc › Re: Your Iq by romsky: 3:17pm On May 20, 2009 |
na him papa shoe he dey fill be dat |
Jokes Etc › Re: Tv Boyfriend by romsky: 3:16pm On May 20, 2009 |
wen u yaself na rude personified |
|