₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,788 members, 8,513,700 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 11:46 AM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 323 324 325 326 327 328 329 330 331 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 11:39am On May 20, 2009
wetin dat ya mind fit comprehend 4 work self
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 11:37am On May 20, 2009
d boi just dey ovashadow him mama efryday
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:37am On May 20, 2009
but as she don carry anoda man belle waka from ya house nko?
Jokes Etc › Re: Luv Offer by romsky(op): 11:36am On May 20, 2009
i no get problem na encouragement i deserve
Jokes Etc › Re: Dani On Leave by romsky(op): 11:35am On May 20, 2009
pikin wey dey insyd belle self don sabi puck lips in readiness
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 11:34am On May 20, 2009
she no get choice unless she prefers vamoose
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by romsky: 11:33am On May 20, 2009
lola just put it simply he lusts after her
u tu dey watch pikin movies, me luvs baby's day out sha
Jokes Etc › Re: Tv Boyfriend by romsky: 11:31am On May 20, 2009
saw u plenty tymes thru d window as i dey come borrow salt or pestle
Jokes Etc › Re: Your Iq by romsky: 11:30am On May 20, 2009
more lyk a 3-legged barber chair
Jokes Etc › Re: Dani On Leave by romsky(op): 11:28am On May 20, 2009
yea i dey cook cus d air conditional dey on
i-b-boi u got any sweet for me ?
Jokes Etc › Re: Crying Horse by romsky: 11:28am On May 20, 2009
i don jump am pass kia kia
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by romsky: 11:26am On May 20, 2009
na cus d lips no gree cova d large tits u dey mistake 4 smiling faze
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:26am On May 20, 2009
ya boi is on heat abi na lust
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by romsky: 11:24am On May 20, 2009
no be me pause dem o jare
Jokes Etc › Re: Dani On Leave by romsky(op): 11:22am On May 20, 2009
i-b-boi ow ya body 2day
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 11:21am On May 20, 2009
dont talk to d minista of tatafo lyk dat angry
Jokes Etc › Re: Luv Offer by romsky(op): 11:20am On May 20, 2009
ble share d fun now
so make we no help u luk 4 9ija work b dat
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 11:16am On May 20, 2009
tish ya pikin ow to play d luv game efficiently
Jokes Etc › Re: Tv Boyfriend by romsky: 11:15am On May 20, 2009
ben luvs banging pans & pots on d floor while his momma cooked
Jokes Etc › Re: Dani On Leave by romsky(op): 11:05am On May 20, 2009
mister & missus dani at work
Jokes Etc › Re: Crying Horse by romsky: 11:04am On May 20, 2009
sure say that no be swine catarrh
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 11:01am On May 20, 2009
wia ya mirror abi make i lend u dis one cool
Jokes Etc › Re: See Insult by romsky: 11:00am On May 20, 2009
lola u sure say u fit cope with i-b-boi as ya in-law so
Jokes Etc › Re: Human Beans by romsky: 10:59am On May 20, 2009
confusiologist
Jokes Etc › Re: Dear Lord, I'll Beat Her To Death by romsky: 10:58am On May 20, 2009
y una dey fear 2 talk
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 10:56am On May 20, 2009
ya twinny leg dey entangled with bed spread
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 9:58am On May 20, 2009
i 4 fear self
Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by romsky: 9:38am On May 20, 2009
muted
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 9:34am On May 20, 2009
cheesy
Jokes Etc › Re: Mad Cow Disease by romsky: 4:56pm On May 19, 2009
romade:
i no see anybody dancing to ya muzik wat a pity
i no see anybody running due to ya roaring wat a poor lad
i no see any trembling due to ur scary tone no tu worry
cus e go beta
oops i 4got to tell u to kip calm
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 4:55pm On May 19, 2009
nuffin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 323 324 325 326 327 328 329 330 331 (of 821 pages)