Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 2:21pm On May 13, 2009 |
cus dia is nuttin to undastand |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 2:20pm On May 13, 2009 |
just refer them to alausa make dem go collect 3k to enta trailer go dia fillage |
Jokes Etc › Re: You've Got Mail by romsky: 2:19pm On May 13, 2009 |
ya aiki |
|
Jokes Etc › Re: Dani On Leave by romsky(op): 2:16pm On May 13, 2009 |
no be my fault say u no sabi entertain ya callers now |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 2:15pm On May 13, 2009 |
abi but u na d reverse since u leave ya pikin dia |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 2:14pm On May 13, 2009 |
abeg no gree 4 am o |
Jokes Etc › Re: You've Got Mail by romsky: 2:13pm On May 13, 2009 |
no arguement on dat |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 2:13pm On May 13, 2009 |
oyato |
|
Jokes Etc › Re: Dani On Leave by romsky(op): 2:11pm On May 13, 2009 |
benbella & lulu |
Jokes Etc › Re: Divorce:what Judges Hear by romsky: 2:10pm On May 13, 2009 |
u want make i complete am with all d banned ones self? |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 2:10pm On May 13, 2009 |
y u self dey follow d poor lad lyk pick pocket |
Jokes Etc › Re: Obedient Sylve11 by romsky: 2:09pm On May 13, 2009 |
abeg use dat minty mouth wash kia kia |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 2:08pm On May 13, 2009 |
after 2 kids wey i don get abi na 1 of dem u wan marry |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 2:07pm On May 13, 2009 |
dat is wen we do scrub my back i scrub urs sha |
Jokes Etc › Re: Divorce:what Judges Hear by romsky: 2:06pm On May 13, 2009 |
yea cus na only 1 hand u go take count am but ya own peron go need to borrow all nlders hands & legs to get an estimated figure |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 2:05pm On May 13, 2009 |
make kai catch u first with all gutter space wey u dey sell |
Jokes Etc › Re: You've Got Mail by romsky: 2:04pm On May 13, 2009 |
Bbee u be olodo wey no get rival |
Jokes Etc › Re: Obedient Sylve11 by romsky: 2:02pm On May 13, 2009 |
e be lyk suck away wey dem just comot slab from |
Jokes Etc › Re: You've Got Mail by romsky: 2:00pm On May 13, 2009 |
egbe wetin u tink say u do well |
Jokes Etc › Re: Divorce:what Judges Hear by romsky: 1:59pm On May 13, 2009 |
noise maker lyk u dey form |
Jokes Etc › Re: Dani On Leave by romsky(op): 1:57pm On May 13, 2009 |
cus ur own name dey dia dani no gree me rest with flash & if i pick u go hala say na caller tune he wan hia |
|
Jokes Etc › Re: We R All Eductated! by romsky: 1:54pm On May 13, 2009 |
una nid 2 see una dokita |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 1:53pm On May 13, 2009 |
u self shogba e |
Jokes Etc › Re: You've Got Mail by romsky: 1:52pm On May 13, 2009 |
bob u try |
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by romsky: 1:51pm On May 13, 2009 |
so u dey kampe 4 my back dats great |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 1:50pm On May 13, 2009 |
its break tym |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 1:49pm On May 13, 2009 |
wat is xpected from a momma dat didnt do d job ryt |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 1:47pm On May 13, 2009 |
leke if u get one with double parking light pls contact me |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 1:45pm On May 13, 2009 |
go marry jor |