Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 1:44pm On May 13, 2009 |
she get double demotion from nursery 1 back to kg class |
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 1:43pm On May 13, 2009 |
me no say kind + 9ce no dey ya name |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 1:42pm On May 13, 2009 |
yes b4 my mama come drag me return 2 skul |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 1:40pm On May 13, 2009 |
cus e go better |
Jokes Etc › Re: You've Got Mail by romsky: 1:39pm On May 13, 2009 |
no she mean say na d same condition una dey |
|
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 1:37pm On May 13, 2009 |
pls be 9ce & buy hearing aid for her |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by romsky: 1:36pm On May 13, 2009 |
& him middle name na disappoint dem |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 1:35pm On May 13, 2009 |
dat shd be lola |
|
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 1:32pm On May 13, 2009 |
thunder fire ya krokro infested bony yansh |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 1:23pm On May 13, 2009 |
i dey fyn tank u |
Jokes Etc › Re: You've Got Mail by romsky: 1:17pm On May 13, 2009 |
oju igo |
|
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by romsky: 1:11pm On May 13, 2009 |
d tyn dey fear meself |
Jokes Etc › Re: Dani On Leave by romsky(op): 1:11pm On May 13, 2009 |
una sure say dat one done do am so ? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:28am On May 13, 2009 |
welding electrode don blind dem |
Jokes Etc › Re: Where Is Ma Twinny (clemnnamani) 8) by romsky: 11:27am On May 13, 2009 |
syl ur eyes deaf wen ben accuse me of lieing wen i announced my clumsy's missal |
Jokes Etc › Re: Extra Time In The Dream by romsky: 11:26am On May 13, 2009 |
sam na man u muki na gunnerz
hmmmm scores come be 1:0 |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 11:25am On May 13, 2009 |
he no register for trade fair authority hand |
|
Jokes Etc › Re: You've Got Mail by romsky: 11:22am On May 13, 2009 |
gogglelets |
Jokes Etc › Dani On Leave by romsky(op): 11:20am On May 13, 2009 |
I remember tellin u all Dani was on maternity leave. Well he has sent his regards to Ble, Lola, Ben, Kerewa & Studio. If ur name is xcluded pls ask him wen he comes back promised to be back by next week so break all d rules & post all d irrelevant jokes b4 he returns to move or delete dem |
|
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 9:04am On May 13, 2009 |
i prefer di nandos |
|
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 8:45am On May 13, 2009 |
he shit 4 pant & left his fly open |
Jokes Etc › Re: Little Kids by romsky(op): 5:21pm On May 12, 2009 |
odeshi |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by romsky: 5:20pm On May 12, 2009 |
dat squeakin sound na him u call voice omo u fall my hand |
Jokes Etc › Re: Jokers Party by romsky(op): 5:18pm On May 12, 2009 |
whoever u tink |
|
Jokes Etc › Re: Ur Face Dey Like Person Wai Dey Pass Exams? by romsky: 1:28pm On May 12, 2009 |
ya inglish fail exam pass self |