Jokes Etc › Re: School Bus In Japan by romsky: 4:37pm On Dec 21, 2009 |
which one dem dey use 4 ya country |
Jokes Etc › Re: Testimony by romsky(op): 3:58pm On Dec 21, 2009 |
Angel wey go ansa u dey on leave |
Romance › Re: What Is Love? by romsky: 3:54pm On Dec 21, 2009 |
Luv is wat u make of it |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 3:53pm On Dec 21, 2009 |
dats so cowwect |
Jokes Etc › Re: Testimony by romsky(op): 3:05pm On Dec 21, 2009 |
Na lie i must testify on ya behalf so ya neck don fit carry ya ova size head wey be say u fit shake am now hmmmm Praise da Looooooooooooooooooooooooooooooooooooooord |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by romsky: 3:01pm On Dec 21, 2009 |
na only u fit confirm dat one
Sgt Syl ow ya body? hope road block still dey produce xmas donation |
Jokes Etc › Re: Shocker!ini Edo In A Divorce Clash by romsky: 2:57pm On Dec 21, 2009 |
mira sure u av no sense of humor plus direction 24 years my left foot u wey don dey exist b4 WW1 shioor any way studio na gigolo so he fit manage u |
Forum Games › Re: I Never Knew by romsky: 2:38pm On Dec 21, 2009 |
INK just neva knew |
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 2:27pm On Dec 21, 2009 |
Eating |
Forum Games › Re: Let's Make Some Kinda Arguements Here! by romsky: 2:24pm On Dec 21, 2009 |
roki whre u get money to hire lawyer thought u r umemployed |
Forum Games › Re: Pls Join The Ongoing Phone Conversation Continued by romsky: 2:18pm On Dec 21, 2009 |
una still neva wake abi y una no dey pick call. badyansh na wetin dem dey pay u for b dat bah |
Forum Games › Re: Make A Sentence From 5 Letters **reloaded** by romsky: 2:09pm On Dec 21, 2009 |
Lately Women Keep Male Deputies
QUITE |
Forum Games › Re: Rokiatu Let's Chat Here by romsky: 2:03pm On Dec 21, 2009 |
Roki quit wasting the tears we might use it to wash later on |
Romance › Re: My Boyfriend Is Always Talking About White Girls by romsky: 2:01pm On Dec 21, 2009 |
dump the over grown baby |
Forum Games › Re: So Long Farewell To You My Friends by romsky: 1:57pm On Dec 21, 2009 |
So long farewell i wish to say gudbye |
Romance › Re: Can U Kiss A Girl In Public? by romsky: 1:54pm On Dec 21, 2009 |
|
Forum Games › Re: 3words Per Post by romsky: 1:49pm On Dec 21, 2009 |
Just da roof |
Forum Games › Re: Let's Make Some Kinda Arguements Here! by romsky: 1:47pm On Dec 21, 2009 |
roki that cant be used as an evidence in the court of law so wat else av u got? missed ya a little where is my sexy? |
Forum Games › Re: The Game Start With The Last Word Prt 3 by romsky: 1:43pm On Dec 21, 2009 |
Good! is that all u can say OMG u r so unreliable |
Romance › Re: Na who be u? Show ur romance swagas here by romsky: 1:43pm On Dec 21, 2009 |
shioor wen ya mate dey do 24/7 365/366 na only nights & weekends u think say go qualify u for Guinness book
u better buckle up |
Forum Games › Re: Let's Make Some Kinda Arguements Here! by romsky: 1:35pm On Dec 21, 2009 |
did u see ''liar'' in her sentence? |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 1:22pm On Dec 21, 2009 |
ben go tell dat woman say her jean don tear
|
Jokes Etc › Re: Funny Christmas Poem by romsky: 1:10pm On Dec 21, 2009 |
dont mock me |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by romsky: 1:06pm On Dec 21, 2009 |
4kasibe: dis ben 10, how your own no be? no be your fault, na inside house u dey always de. may be u go know , london briedge is falling down i fit vouch say ben no sabi london briedge version |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by romsky: 12:33pm On Dec 21, 2009 |
UBA wey dey retrench go soon liquidate with ya money |
Jokes Etc › Re: Testimony by romsky(op): 12:26pm On Dec 21, 2009 |
so who'll make me happy if u follow kunbee d flirt? |
Jokes Etc › Re: Red Ring Manhood by romsky: 12:22pm On Dec 21, 2009 |
sheer evidence say d man no dey wash him kokoro if he dey baff reminds me of dani |
Jokes Etc › Re: Funny Christmas Poem by romsky: 12:19pm On Dec 21, 2009 |
abeg u wey get am summarize 4 olodo lyk me |
Jokes Etc › Re: Money Talks @ Wedding Rehearsal by romsky: 12:06pm On Dec 21, 2009 |
when money talks all listen no matter ow uneducated it is
my clumsy ow ya body? |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by romsky: 12:04pm On Dec 21, 2009 |
hmm studio no worry i go sell u my votes just give me Ble for d xmas period |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 3:02pm On Dec 16, 2009 |
ehen now pls give d left over material to my clumsy |
Jokes Etc › Re: If This Was Seun by romsky: 2:53pm On Dec 16, 2009 |
peejee ya head don 4ka 4 xpress |