Jokes Etc › Re: Nigerian Police by romsky: 12:24pm On Dec 24, 2009 |
at least people no dey shout halleluyah 4 him show unlyk ya own wey raise head like aligator wey wan catch prey sure say ya papa fit use bottle bottom write zero self i doubt it |
Jokes Etc › Re: Departmental Reaction To Appraisal by romsky(op): 12:22pm On Dec 24, 2009 |
Perhaps he got reincarnated into d wrong body |
Jokes Etc › Re: Testimony by romsky(op): 12:21pm On Dec 24, 2009 |
No blame Baba God o |
Jokes Etc › Re: Xmas N New Year Bonus by romsky: 12:18pm On Dec 24, 2009 |
at least 65% of his day is spent here |
Jokes Etc › Re: Testimony by romsky(op): 12:13pm On Dec 24, 2009 |
between u & i choir master don beg me to stay 4 back wia mic no go reach make pipul no think say na bomb blast |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 12:12pm On Dec 24, 2009 |
i trust say u go sabi am |
Jokes Etc › Re: Departmental Reaction To Appraisal by romsky(op): 12:07pm On Dec 24, 2009 |
Remii d kid was asking . . . . . . .
|
Jokes Etc › Re: Testimony by romsky(op): 11:57am On Dec 24, 2009 |
i wan go sleep so i go fit sing well 4 xmas carol self |
Jokes Etc › Re: Nigerian Police by romsky: 10:57am On Dec 24, 2009 |
at least him be senior be dat & much more educated & talented than urs wey uniform resemble refugee camp rag |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 10:38am On Dec 24, 2009 |
Ben animashaun na person wey no dey greedy so na u no understand |
Jokes Etc › Re: Departmental Reaction To Appraisal by romsky(op): 10:27am On Dec 24, 2009 |
gongo go san 4 ya head soon |
Jokes Etc › Re: Testimony by romsky(op): 10:20am On Dec 24, 2009 |
hmm see dis kunbee lass
studio testify of ya over d bar habitation |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 10:17am On Dec 24, 2009 |
i be animashaun abi na crime 2 dey drill borehole again o |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by romsky: 10:09am On Dec 24, 2009 |
xyna u lie not |
Jokes Etc › Re: I Need Somebody To Adopt Me by romsky: 10:07am On Dec 24, 2009 |
hmmmm |
Jokes Etc › Re: Testimony by romsky(op): 5:05pm On Dec 23, 2009 |
tu bad 4 dem |
Jokes Etc › Re: Departmental Reaction To Appraisal by romsky(op): 4:50pm On Dec 23, 2009 |
the top executive open mouth like basket |
Jokes Etc › Re: Testimony by romsky(op): 4:25pm On Dec 23, 2009 |
i no fit waka go dat jungle again jor tell him to call me |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by romsky: 4:24pm On Dec 23, 2009 |
if say u no dey online Abbey i 4 helep u answer studio |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 4:21pm On Dec 23, 2009 |
chai studio don vex again o |
Jokes Etc › Re: Drop Your Preferred Season's Hamper Contents by romsky: 2:43pm On Dec 23, 2009 |
hmmmm
|
Jokes Etc › Re: Smart Boy! by romsky: 2:39pm On Dec 23, 2009 |
hmmm i no know say na easter monday resurrection we dey so o |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by romsky: 2:37pm On Dec 23, 2009 |
studio i no lyk 2 dey brag but i know if we enta party 2geda me go attract 99.9% of the crowd b4 dem even tell u hi
|
Jokes Etc › Re: Dead And Dying by romsky: 2:33pm On Dec 23, 2009 |
She made an obituary & advert at d same tym |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by romsky: 2:31pm On Dec 23, 2009 |
nope he wants an interpreter of testimonies |
Forum Games › Re: 3words Per Post by romsky: 2:29pm On Dec 23, 2009 |
Heard its green |
Jokes Etc › Re: Do The Maths by romsky: 2:28pm On Dec 23, 2009 |
just like d prisoner who wanted to xcape from d prison. He scaled 10 out of d 11 fences said he was tired & returned to the prison yard |
Forum Games › Re: 3words Per Post by romsky: 2:24pm On Dec 23, 2009 |
was d food satisfying? |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 2:23pm On Dec 23, 2009 |
but he dey presentable pass dat tyn wey u dey call mouth |
Jokes Etc › Re: Shocker!ini Edo In A Divorce Clash by romsky: 2:21pm On Dec 23, 2009 |
na 2nd hand cloths plus ladies he like b dat |
Jokes Etc › Re: *~ Romsky Voted The Jokes Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! by romsky: 2:19pm On Dec 23, 2009 |
lepacious Abbey no mind orobolized studio |
Jokes Etc › Re: Shocker!ini Edo In A Divorce Clash by romsky: 2:16pm On Dec 23, 2009 |
na real wa so na her turn 4 bedroom 2day |