₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,813 members, 8,513,816 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 03:02 PM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 409 410 411 412 413 414 415 416 417 (of 821 pages)

Forum Games › Re: The Last Person Post Win! by romsky: 2:22pm On Apr 17, 2009
cool let dem say
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:20pm On Apr 17, 2009
he doesnt know d relationship btw we & Gabry
better go bak 2 dat ur sindodo wey get 1 k-leg & 1 bow leg kia kia

Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 2:18pm On Apr 17, 2009
see cso wey dey lie
Forum Games › Re: Pls Join The Ongoing Phone Conversation by romsky: 2:17pm On Apr 17, 2009
no yansh don dey pepper me
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by romsky: 2:15pm On Apr 17, 2009
no insult d pikin o
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:08pm On Apr 17, 2009
thunder fire dat ya flat krokro infested yansh
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 2:06pm On Apr 17, 2009
bur errm anyway bak 2 sender

abi u don 4get say i be ceo/md/gm of tatafo int coy
cool cool cool cool cool cool cool cool
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:05pm On Apr 17, 2009
if dem call fishes so cray fish lyk u self go follow i hiss on u
bad yansh no beg me 2day o
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 2:02pm On Apr 17, 2009
abeg comot ya humpty dumbty head for road make i see dani wey dey claim my sikira
Forum Games › Re: The Last Person Post Win! by romsky: 2:00pm On Apr 17, 2009
cool
Jokes Etc › Re: Extremely Explicit Content (30+) by romsky: 1:51pm On Apr 17, 2009
kerewa cool
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 1:48pm On Apr 17, 2009
dani go find ya girl & leave dis small one 4 me haba u just dey do kurukere waka follow me 4 yansh cool
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 1:47pm On Apr 17, 2009
shebi shebi we r on fire
Forum Games › Re: Pls Join The Ongoing Phone Conversation by romsky: 1:46pm On Apr 17, 2009
chei dat yeye girl just allow me to dey waste tym tinkin say i dey intafiew seat
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 1:44pm On Apr 17, 2009
na 2 2 God create person so e fit b say na my look alike u see
but 4 u to notice be say na ur rival 4 dat kain biz
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by romsky: 1:40pm On Apr 17, 2009
cool
Jokes Etc › Re: Chicken Advice by romsky: 1:39pm On Apr 17, 2009
make u self pray make God allow u buy keke napep so jeeps no go dey pour rain water 4 ya body
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 1:35pm On Apr 17, 2009
she confuse pass confuse
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 1:34pm On Apr 17, 2009
na so dem go carry persin load 4 head dey draw dia own 4 ground tatafos
Forum Games › Re: Pls Join The Ongoing Phone Conversation by romsky: 1:31pm On Apr 17, 2009
specially talented kids lyk Him are hard to find.
She is the reason i am still strong & agile today
satisfied?
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 1:15pm On Apr 17, 2009
na 4 una mouth we go hear ow kolo dem pipul marry
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 1:00pm On Apr 17, 2009
shola wey go don reach him village tay tay
Forum Games › Re: Pls Join The Ongoing Phone Conversation by romsky: 12:55pm On Apr 17, 2009
no i picked him from the hospital out of pity
Jokes Etc › Re: Chicken Advice by romsky: 12:53pm On Apr 17, 2009
kerewa na syl invent mirror 4 ya village bah  cool
Forum Games › Re: Simple Arithmetic by romsky: 11:39am On Apr 17, 2009
since dec 16 u self still dey fyt with dat simpul arytymetyc
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by romsky: 11:34am On Apr 17, 2009
cool
Jokes Etc › Re: My Wife Is Worth #20 (twenty Naira) by romsky: 11:34am On Apr 17, 2009
na okoroman do dat tyn
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? Part 2 by romsky: 11:30am On Apr 17, 2009
must u aswer with a question?
Jokes Etc › Re: Atm Machine by romsky: 11:28am On Apr 17, 2009
fanx analyzer
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by romsky: 11:26am On Apr 17, 2009
cool
Jokes Etc › Re: Picking A Punishment by romsky: 11:25am On Apr 17, 2009
more elbow 2 ya grease
Forum Games › Re: African Childhood Game by romsky: 11:23am On Apr 17, 2009
Zoe, Zoo, Zip, Zuchini




K

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 409 410 411 412 413 414 415 416 417 (of 821 pages)