Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 9:11am On Apr 17, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: What Does ''bla Bla Bla'' Mean by romsky: 8:43am On Apr 17, 2009 |
funniest part be say d tyn no pass a day old baby left pinky |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 8:28am On Apr 17, 2009 |
busy hawkin pepper & bla bla |
Forum Games › Re: Pls Join The Ongoing Phone Conversation by romsky: 4:48pm On Apr 16, 2009 |
u tu dey lie if say i wan fall ya hand now i 4 just tell all say u no dey eva get credit 4 dat ya palasa fone |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 4:47pm On Apr 16, 2009 |
i.d cabasa |
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by romsky: 4:46pm On Apr 16, 2009 |
u no sabi read simpul ingrish again bah |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 4:45pm On Apr 16, 2009 |
y u dey use ur whole mouth kiss sikiratilahi all her tomato lipstick don rub on u |
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by romsky: 4:44pm On Apr 16, 2009 |
shioor u go just collect small pikins dem rubber glass to pose u no fit buy D & G lyk moi  |
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by romsky: 4:42pm On Apr 16, 2009 |
na evidence of bad bhaviour o jare |
Forum Games › Re: What Do You Think The Person Above You Should Advertise? by romsky: 4:42pm On Apr 16, 2009 |
2nd hand gold circle condom  |
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by romsky: 4:40pm On Apr 16, 2009 |
una go be 2geda in any kind of weather |
Jokes Etc › Re: Mr And Mrs Bill Gates by romsky: 4:38pm On Apr 16, 2009 |
abeg wash d yamayama comot b4 u near my doormot |
Forum Games › Re: Reply Signatures 2 by romsky: 4:38pm On Apr 16, 2009 |
i live at the top ensure u pay me a visit weneva u arrive |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 4:37pm On Apr 16, 2009 |
ashame & afraid dey cash ha  |
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by romsky: 4:35pm On Apr 16, 2009 |
wunmi ya mama 4 law don shit 4 body go clean her up  |
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by romsky: 4:34pm On Apr 16, 2009 |
error full ya hand 2day o  |
Forum Games › Re: Pls Join The Ongoing Phone Conversation by romsky: 4:33pm On Apr 16, 2009 |
odeshi but wen we enter confrence call wey una no tish me  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 4:32pm On Apr 16, 2009 |
na non satisfied climatic xpression |
Forum Games › Re: If You Were Stuck On An Island With by romsky: 4:30pm On Apr 16, 2009 |
no long tym |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 4:30pm On Apr 16, 2009 |
no be me press pause button 4 u |
Jokes Etc › Re: Mr And Mrs Bill Gates by romsky: 4:28pm On Apr 16, 2009 |
tey u fall yakata 4 canal & opened ya abuna 4 all to see c wetin ya tatafo don do u  |
Forum Games › Re: Pls Join The Ongoing Phone Conversation by romsky: 4:27pm On Apr 16, 2009 |
yes i already heard u say u were a winch, pls make d other confession gently & stop screechin lyk a china fone |
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by romsky: 4:26pm On Apr 16, 2009 |
na dat tym of d month she dey talk o |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? Part 2 by romsky: 4:25pm On Apr 16, 2009 |
cant u see her hearing aid is muted? |
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by romsky: 4:22pm On Apr 16, 2009 |
wonders wey no end go make u a wanderer ya husband neva tell u say i be man lyk am abi if hunger no kill d woman she go sleep till her pikin return |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 4:21pm On Apr 16, 2009 |
dis one go just open mouth lyk person wey just enta lagos dey do alabaru |
Forum Games › Re: Pls Join The Ongoing Phone Conversation by romsky: 4:20pm On Apr 16, 2009 |
can u spik louder cus d only tyn i heard is ur confession of being a winch |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 4:19pm On Apr 16, 2009 |
tatafo person wey i talk 2 understand |
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by romsky: 4:11pm On Apr 16, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 4:11pm On Apr 16, 2009 |
i tell u |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? Part 2 by romsky: 4:10pm On Apr 16, 2009 |
so u want me to xplain ryt? |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 4:07pm On Apr 16, 2009 |
wen u self go dey waka lyk sikira |