Jokes Etc › Re: Driving Laws In Lagos Nigeria by romsky: 1:10pm On Apr 02, 2009 |
wetin do u? just bcus d guy xposed ow my clumsy nearly died few weeks ago due to carelessness |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 1:09pm On Apr 02, 2009 |
na mimi u go see |
Jokes Etc › Re: Breaking News by romsky: 1:09pm On Apr 02, 2009 |
throway d gum b4 u byt yaself again |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 1:07pm On Apr 02, 2009 |
i pity ur nebos |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 12:57pm On Apr 02, 2009 |
na d silent type & u know e dey always get one kain yeye intestine twistin scent |
Jokes Etc › Re: Sister Deborah!!! by romsky: 12:56pm On Apr 02, 2009 |
must u use d whole width of ur mouth to talk haba |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by romsky: 12:47pm On Apr 02, 2009 |
he just remebered say na k-leg he get |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 12:46pm On Apr 02, 2009 |
no tu pity am sha cus na him strong head cus am |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 12:45pm On Apr 02, 2009 |
2 minutes |
Jokes Etc › Re: A Bad Day? by romsky: 12:45pm On Apr 02, 2009 |
ble ble sofry o cus person wey say him don stop to dey drink yet name him pikin mutiat dey do bad tyn. a word dey say . . . . . . . . ehen |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 12:44pm On Apr 02, 2009 |
i siddon on top ya head abi |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 12:39pm On Apr 02, 2009 |
wat do u xpect from a frustrated boi |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 12:39pm On Apr 02, 2009 |
tiny |
Jokes Etc › Re: A Bad Day? by romsky: 12:36pm On Apr 02, 2009 |
i wonder y shola dey make ble ble feel unreplaceable |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 12:35pm On Apr 02, 2009 |
4 once una correct |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by romsky: 12:21pm On Apr 02, 2009 |
who no love Luv Jesus b4 |
Jokes Etc › Re: A Bad Day? by romsky: 12:20pm On Apr 02, 2009 |
well d point remains dat i av nothin to use u for |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 12:19pm On Apr 02, 2009 |
wetin be dat? |
Jokes Etc › Re: I Am Tired Of Nigeria by romsky: 12:18pm On Apr 02, 2009 |
he just fart |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 12:18pm On Apr 02, 2009 |
4 filling |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 12:17pm On Apr 02, 2009 |
na u saka |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by romsky: 12:17pm On Apr 02, 2009 |
just make sure say u don do money gram & western union with all ur money b4 dat |
Jokes Etc › Re: A Bad Day? by romsky: 12:16pm On Apr 02, 2009 |
did ble ble really make me a point of ref
wetin mapikn no go see with all dis small small girls wey don dey wear padded bra na wah o |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 12:13pm On Apr 02, 2009 |
ara i dont belive dat is d end of ya story |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 12:12pm On Apr 02, 2009 |
wetin |
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by romsky(op): 12:10pm On Apr 02, 2009 |
dat is detrminating |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 12:10pm On Apr 02, 2009 |
for federal use |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by romsky: 12:03pm On Apr 02, 2009 |
abeg next tym u see dem piss on dem |
Jokes Etc › Re: A Bad Day? by romsky: 12:03pm On Apr 02, 2009 |
ble ble welkom ow body, g20 & d guy wey fool una yesterday? |
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by romsky(op): 12:02pm On Apr 02, 2009 |
olodo lola stop terminating our nating |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 12:00pm On Apr 02, 2009 |
clumsy ur room na d next place |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 11:59am On Apr 02, 2009 |
aramide i no check ur profile cus i no be studio
inglish isnt our first language here and d guy fit sabi write but find it difficut to speak d inglish lang |