Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 10:58am On Apr 02, 2009 |
abeg comot 4 road |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 10:51am On Apr 02, 2009 |
na d lice wey dey him hair dey fly o |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 10:49am On Apr 02, 2009 |
make una come see samuel peters partner |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by romsky: 10:43am On Apr 02, 2009 |
and barbecue |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by romsky: 9:46am On Apr 02, 2009 |
clear |
Jokes Etc › Re: Sister Deborah!!! by romsky: 9:44am On Apr 02, 2009 |
hmmm |
Jokes Etc › Re: Driving Laws In Lagos Nigeria by romsky: 9:41am On Apr 02, 2009 |
i dey suspect u sha |
Jokes Etc › Re: How Can This Help Again? by romsky: 9:38am On Apr 02, 2009 |
na real wah o |
Jokes Etc › Re: Driving Laws In Lagos Nigeria by romsky: 9:36am On Apr 02, 2009 |
any order reason y we dey horn |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 9:35am On Apr 02, 2009 |
ow u go know say him read incorruptible judge |
Jokes Etc › Re: Driving Laws In Lagos Nigeria by romsky: 9:32am On Apr 02, 2009 |
'Horn' when someone executes a dangerous manoeuvre - no jam me 'Horn' when you're about to move off - u dey see me so 'Horn' when you're about to overtake - abeg i wan pass 'Horn' when turning into a road - who dey dia 'Horn' when emerging from a road - una dey hia me 'Horn' back when someone horns at you - wetin u wan fly 'Horn' when you hear a chorus of horns. Don't worry if you don't know what all the 'horning' is about - oga u self comot 4 road 'Horn' when you're happy - i cant wait to do dis tatafo 'Horn' to the beat when you're playing music in your car - i lyk dis sound no be small |
Jokes Etc › Re: A Bad Day? by romsky: 9:09am On Apr 02, 2009 |
my clumsy self get bad day with d fooling |
Jokes Etc › Re: April Fool's Day by romsky: 9:06am On Apr 02, 2009 |
was told a boss of myn got sacked & tinking it was april fool i called the guy & told him i cld not be deceived laffin & all dat meanwhile d guy was trying 2 xplain but i no gree give am chance & it was later i discovered he had truely bin sacked  no allow me call am 4 consolation |
Jokes Etc › Re: SEE YOUR FRONT TEETH! by romsky: 4:58pm On Apr 01, 2009 |
a colleague dat read it said there was no relation btw ur thread & d topic |
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by romsky(op): 4:55pm On Apr 01, 2009 |
fence jumper |
Jokes Etc › Re: SEE YOUR FRONT TEETH! by romsky: 4:51pm On Apr 01, 2009 |
check ur fb status again & see ow she was posting, shows she isnt gud at lieing * fytin with lanre on the authencity of the story *pointing dat her ex also broke with her etc |
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by romsky: 4:45pm On Apr 01, 2009 |
lola its now modifiable |
Jokes Etc › Re: Element Or Helmet by romsky: 4:42pm On Apr 01, 2009 |
not genuinely sorry |
Jokes Etc › Re: SEE YOUR FRONT TEETH! by romsky: 4:39pm On Apr 01, 2009 |
Gene made me know it was all farce, phil was tu playful to be consoling u & u wia so busy being unnecessarily angry |
Jokes Etc › Re: Five Minutes Of Faith by romsky: 4:37pm On Apr 01, 2009 |
hmmm |
Jokes Etc › Re: SEE YOUR FRONT TEETH! by romsky: 4:34pm On Apr 01, 2009 |
u fooled no one but those who want to take Mr. T's place |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by romsky(op): 4:30pm On Apr 01, 2009 |
chronic liar |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 4:27pm On Apr 01, 2009 |
ehyah |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 4:23pm On Apr 01, 2009 |
we don see u 4 duty plenty tyms |
Forum Games › Re: Team A Vs Team B by romsky: 4:22pm On Apr 01, 2009 |
i no even see dat part |
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 4:19pm On Apr 01, 2009 |
no 1da dem fool u 2day |
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 4:18pm On Apr 01, 2009 |
wen u bcome wetin u carry |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 4:16pm On Apr 01, 2009 |
na uniform jare |
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 4:15pm On Apr 01, 2009 |
kidding |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 4:14pm On Apr 01, 2009 |
taribo fyn pass am |
Forum Games › Re: I Never Knew by romsky: 4:12pm On Apr 01, 2009 |
ink ink |
Jokes Etc › Re: SEE YOUR FRONT TEETH! by romsky: 3:55pm On Apr 01, 2009 |
na patricia u go see |