₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,828 members, 8,513,886 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 05:19 PM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 484 485 486 487 488 489 490 491 492 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: Riddles! Answers Needed! by romsky: 3:44pm On Mar 26, 2009
inglish pls
Jokes Etc › Re: I Have A Girl Problem by romsky: 3:42pm On Mar 26, 2009
efry body know dat one 4 yard & u still dey cover him yansh shioor
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:41pm On Mar 26, 2009
impossicant
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 3:40pm On Mar 26, 2009
pls lets raise hundred naira on his behalf
Jokes Etc › Re: Only Great Minds Can Read This by romsky: 3:39pm On Mar 26, 2009
conduster yaya asibitu
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 3:38pm On Mar 26, 2009
i swear its d truth but na still guluma sha
Jokes Etc › Re: Click At Ur Own Peril by romsky: 3:38pm On Mar 26, 2009
wia ur tit
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by romsky(op): 3:37pm On Mar 26, 2009
its called equality 4 divided by 2
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by romsky: 3:37pm On Mar 26, 2009
now i remember wen u pee its as big as dat of a 3 months old boy
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 3:35pm On Mar 26, 2009
na 1 meaning diverse wordings o jare
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 3:34pm On Mar 26, 2009
bene come closer i wan tell u sumfyn
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:33pm On Mar 26, 2009
bene, benjy clumsy one of u get me lolabay's number
no dont worry tyty is already givin her a call
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by romsky: 3:32pm On Mar 26, 2009
who dash u raffta
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 3:31pm On Mar 26, 2009
no na ur special talent
Jokes Etc › Re: Click At Ur Own Peril by romsky: 3:30pm On Mar 26, 2009
dat is true cus u r rotten
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 3:29pm On Mar 26, 2009
na him saka
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:29pm On Mar 26, 2009
tatafo
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 3:28pm On Mar 26, 2009
u 4got to change his pampers
Jokes Etc › Re: Click At Ur Own Peril by romsky: 3:27pm On Mar 26, 2009
corrupt u
Jokes Etc › Re: I Have A Girl Problem by romsky: 3:24pm On Mar 26, 2009
tyty u dont nid a spare if d original isnt malfunctioning or hooking on motion
no tu talk cus we know say syl na 2 minute boi
Jokes Etc › Re: Only Great Minds Can Read This by romsky: 3:23pm On Mar 26, 2009
ina yaro ni ko benjy?
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:23pm On Mar 26, 2009
her papa go dey wait4 am so he no go tu spend money for introduction
Jokes Etc › Re: About Gettin Married by romsky(op): 3:22pm On Mar 26, 2009
dat one don enta voice mail biko
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:20pm On Mar 26, 2009
empirehuh? so u be one of dose smallies wey dey line 4 dt rd wey go yaba
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 3:20pm On Mar 26, 2009
no
Jokes Etc › Re: Hehehehehehe--------------------- by romsky: 3:19pm On Mar 26, 2009
d shoe sabi raise head no be small
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by romsky: 3:18pm On Mar 26, 2009
yes ur piece of decoration is big wen compared 2 dat of an uncircumcised 2 weeks baby
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:16pm On Mar 26, 2009
pj meet me at d market square once d lamp goes off in d village head house
Jokes Etc › Re: Only Great Minds Can Read This by romsky: 3:16pm On Mar 26, 2009
dan iska
Jokes Etc › Re: Only Great Minds Can Read This by romsky: 3:14pm On Mar 26, 2009
bah na hausa style lyk shebi and such so no tu fear say na ancestral curse
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 3:13pm On Mar 26, 2009
yes ke wia else
Jokes Etc › Re: I Have A Girl Problem by romsky: 3:13pm On Mar 26, 2009
u know wia to meet me wen u don dey ova starved so no tu sweat

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 484 485 486 487 488 489 490 491 492 (of 821 pages)