Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 12:53pm On Oct 16, 2009 |
lai lai i only sabi u
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by romsky: 12:46pm On Oct 16, 2009 |
but u can not be trusted 4 anytyn |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 12:39pm On Oct 16, 2009 |
na so u evolve o
but nich u no try 4 tishing o
|
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 12:37pm On Oct 16, 2009 |
lookery aint a gud virtue |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 12:20pm On Oct 16, 2009 |
wat is venom fankin me 4? |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 12:20pm On Oct 16, 2009 |
small pikin cova ya ears |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by romsky: 12:14pm On Oct 16, 2009 |
y error dey follow una for yansh abeg repent o |
Jokes Etc › Re: ? N Ans by romsky: 12:13pm On Oct 16, 2009 |
i no wan talk b4 dem go call me male chauvinist or a feminist |
Jokes Etc › Re: A For Apple : ! by romsky: 12:11pm On Oct 16, 2009 |
Aris mention it Oseni ba lafiya yau bah? |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 12:10pm On Oct 16, 2009 |
make sure wat lies btw ya laps vary less u be tagged sumfyn else Nich i dey kampe, d belle wey u run from don turn 5month old girl o
|
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 12:08pm On Oct 16, 2009 |
so long u know ya confused state no yawa |
Jokes Etc › Re: A Very Funny Joke by romsky: 12:05pm On Oct 16, 2009 |
tobi if u continue posting like this ur battery go run down o |
Jokes Etc › Re: Who's The Daddy? by romsky: 12:02pm On Oct 16, 2009 |
ansa yaself |
Jokes Etc › Re: The Man Died by romsky: 12:02pm On Oct 16, 2009 |
Ben wen Delta & Rivers turn 1 state ? |
Jokes Etc › Re: A For Apple : ! by romsky: 11:47am On Oct 16, 2009 |
Aris suppose give courtesy to nyt of a 1000 laff |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 11:46am On Oct 16, 2009 |
Oseni wetin u bin sabi b4 |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 11:42am On Oct 16, 2009 |
na make person borrow long spoon be dat cuz to near u na die |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by romsky: 11:39am On Oct 16, 2009 |
market wey fashola bois don comot |
Jokes Etc › Re: Why Former First Lady Died Of Surgery Operation. by romsky: 11:34am On Oct 16, 2009 |
its not her fault |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 11:27am On Oct 16, 2009 |
piss unto ya in the hawaii way
|
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 10:38am On Oct 16, 2009 |
owdy Sgt Syl |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 3:12pm On Oct 15, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by romsky: 1:48pm On Oct 15, 2009 |
Ben u don serve siesta so? |
Jokes Etc › Re: The Man Died by romsky: 1:45pm On Oct 15, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: A Brain Cracking Riddle (if You Get The Answer Correctly A Recharge Card 4 U) by romsky: 1:13pm On Oct 15, 2009 |
wia una mobile number make i send the credit once & 4 all cuz me don tire for all goat, man, lion & yam riddles |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by romsky: 1:11pm On Oct 15, 2009 |
flirt |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 1:06pm On Oct 15, 2009 |
na wa o 4 dis romade |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by romsky: 12:15pm On Oct 15, 2009 |
If my face were to llok like urs i'd shave it & then call it rear end |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 12:11pm On Oct 15, 2009 |
na wa o
|
Jokes Etc › Re: Why Former First Lady Died Of Surgery Operation. by romsky: 6:12pm On Oct 12, 2009 |
na wa o |
Nairaland General › Re: Cant Logout by romsky: 5:58pm On Oct 12, 2009 |
so u tink say dat one sabi tell truth awww innocent u |
Jokes Etc › Re: My Mistake At 10.( I Was A Child Anyway) by romsky: 5:55pm On Oct 12, 2009 |
not really |