Jokes Etc › Re: Please Do Not Click. . . . . . by romsky: 1:57pm On Mar 18, 2009 |
ticha kelewa |
Jokes Etc › Re: Constitution Ammendments by romsky: 1:56pm On Mar 18, 2009 |
bak 2 sender |
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by romsky: 1:54pm On Mar 18, 2009 |
see fronting
|
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 1:52pm On Mar 18, 2009 |
kro kro dey dia |
Jokes Etc › Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by romsky: 1:45pm On Mar 18, 2009 |
i didnt say i was very gud with that o ehen |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 1:44pm On Mar 18, 2009 |
no ayamatanga |
Jokes Etc › Re: This will Make You Smile by romsky: 1:43pm On Mar 18, 2009 |
u no do anytyn to warrant half self |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 1:42pm On Mar 18, 2009 |
na him even saka |
Jokes Etc › Re: Please Do Not Click. . . . . . by romsky: 1:42pm On Mar 18, 2009 |
him downfall no go even make headline belete history |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 1:40pm On Mar 18, 2009 |
see as fly dey follow u waka about |
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by romsky(op): 1:39pm On Mar 18, 2009 |
ulcer belle |
Jokes Etc › Re: Keleva And The Cockroach. by romsky: 1:39pm On Mar 18, 2009 |
wetin u wan byt 4 dat tyn wey no weigh pass 2 minute foetus own |
Jokes Etc › Re: Dani's Childhood Days by romsky: 1:29pm On Mar 18, 2009 |
u only contributed to his skill in pickin pockets |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 1:28pm On Mar 18, 2009 |
fear no gree him wait |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 1:27pm On Mar 18, 2009 |
abeg go wash d spittle forr ya face, e wo bo se fa lala losan gan haba |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by romsky: 1:25pm On Mar 18, 2009 |
yes |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 1:24pm On Mar 18, 2009 |
did u hia me saying it? |
Jokes Etc › Re: Lol by romsky: 1:24pm On Mar 18, 2009 |
which of d him's? |
Jokes Etc › Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by romsky: 1:23pm On Mar 18, 2009 |
i prefer stone & catapault |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by romsky: 1:23pm On Mar 18, 2009 |
dats 100%correct |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 1:21pm On Mar 18, 2009 |
y is my clumsy ben's prime suspect/ |
Jokes Etc › Re: Lol by romsky: 1:20pm On Mar 18, 2009 |
ask my clumsy  |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 1:19pm On Mar 18, 2009 |
no worry nobody go know say u bedwet 4 afternoon |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 1:18pm On Mar 18, 2009 |
i don lock him outsyd |
Jokes Etc › Re: Lol by romsky: 1:16pm On Mar 18, 2009 |
corrupt girl i only wanted to show u my new wristwatch dat glows in d dark |
Jokes Etc › Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by romsky: 1:15pm On Mar 18, 2009 |
u neva specify d gun to use o ehen |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 1:14pm On Mar 18, 2009 |
instead make u confess say hunger dey wire u |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 1:13pm On Mar 18, 2009 |
who collect your pap dis hot afternoon |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 1:11pm On Mar 18, 2009 |
no be lolabay |
Jokes Etc › Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by romsky: 1:10pm On Mar 18, 2009 |
which of d guns, dat one wey hunter dey use abi vigilante? |
Jokes Etc › Re: Lol by romsky: 1:08pm On Mar 18, 2009 |
wetin u tink say we wan do? |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 1:07pm On Mar 18, 2009 |
after ow many yrs wey i leave grad skul abeg lif me |