Jokes Etc › Re: The Poor HoneyMoon by romsky: 11:21am On Feb 27, 2009 |
hoo hoo yee yee |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 11:19am On Feb 27, 2009 |
cross- examiner
nyway disis make sure say na only me u dey miss o ehen. |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 11:04am On Feb 27, 2009 |
yes he does dat 4 a living my disis i don miss u wella o  oya come messenger |
Jokes Etc › Re: The Perfect Husband by romsky: 11:02am On Feb 27, 2009 |
i meant u hustling boi not my clumsy |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 10:56am On Feb 27, 2009 |
traffick plenty hia u beta come hawk ya papers |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 10:55am On Feb 27, 2009 |
Dani u av unlimited time slot bcus u r d cyber clerk |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 10:51am On Feb 27, 2009 |
stupidpikin u don chop |
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by romsky: 10:48am On Feb 27, 2009 |
lizard |
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by romsky: 10:47am On Feb 27, 2009 |
4 early mor mor na him kakai dey work 4 ya body |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 10:46am On Feb 27, 2009 |
yawa don gas 4 una head |
Jokes Etc › Re: Police Dey Read Bible? by romsky: 10:43am On Feb 27, 2009 |
lovina |
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by romsky: 10:39am On Feb 27, 2009 |
ehyah e for go sell to boli sellers o |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by romsky: 10:38am On Feb 27, 2009 |
u still dey drive dat ur sokinso vw |
Jokes Etc › Re: Shave The Beards Please: by romsky: 5:33pm On Feb 26, 2009 |
i was only describin my clumsy & not 4 u |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 5:32pm On Feb 26, 2009 |
bak 2 senda |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by romsky: 5:31pm On Feb 26, 2009 |
ma pleasure |
Jokes Etc › Re: Hehehehehehe--------------------- by romsky: 5:31pm On Feb 26, 2009 |
u tink say we be luk u |
Jokes Etc › Re: Angry Wife by romsky: 5:30pm On Feb 26, 2009 |
no d location i met u |
Jokes Etc › Re: Bank Robbery by romsky: 5:30pm On Feb 26, 2009 |
i dey spill water wen i sip 4 midnyt |
Jokes Etc › Re: Bible Toast by romsky: 5:29pm On Feb 26, 2009 |
spikelord scared oscarwodo so much dat since 2006 d guy still get 101 post & he still dey on lyn  |
Jokes Etc › Re: Hehehehehehe--------------------- by romsky: 5:26pm On Feb 26, 2009 |
rara |
Jokes Etc › Re: Shave The Beards Please: by romsky: 5:26pm On Feb 26, 2009 |
wow never u knew such a cute butt, 9ice build, v- chest, bulging muscles OMG i am fallin in luv all ova |
Jokes Etc › Re: Lol by romsky: 5:23pm On Feb 26, 2009 |
he get mouth odour join all d one wey dey him body b4 |
Jokes Etc › Re: Riddles! Answers Needed! by romsky: 5:23pm On Feb 26, 2009 |
he will check dictionary or google am b4 signing in u will see fronting |
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by romsky: 5:21pm On Feb 26, 2009 |
perhaps Tyty or my Kola can help out |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 5:20pm On Feb 26, 2009 |
all 4 one yeye rubber glass |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by romsky: 5:19pm On Feb 26, 2009 |
ekun |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 5:18pm On Feb 26, 2009 |
i wan cook water & rock 4 my clumsy |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 5:17pm On Feb 26, 2009 |
see as dem dey jealous |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 5:17pm On Feb 26, 2009 |
all bcus of 1naira shio |
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by romsky: 5:04pm On Feb 26, 2009 |
dat mercy girl don jilt am since nah |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 5:03pm On Feb 26, 2009 |
Aba made Gucci wey una buy 4 Alaba |