Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (26923 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 36 Reply (Go Down)
| Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 4:41pm On Feb 25, 2009 |
I TROWAY SALUTE 4 UNAOOOOO I BEG HELP ME ASK ROMADE WETIN HE DEY FIND FOR DAT PLACE because I NO UNDASTND
|
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:51pm On Feb 25, 2009 |
but dat was wen our parents agreed dat we will marry once we grow nah must u reveal to all y u go copy my profile pix ![]() |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 4:55pm On Feb 25, 2009 |
U FOR TEL ME FOR ROOM B/4 I BROADCAST AM.ANYWAY I STILL FIT REVAS AM |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Gabry(f): 4:56pm On Feb 25, 2009 |
Na waaa . See a cheeky bugger |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:57pm On Feb 25, 2009 |
pardner |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Gabry(f): 4:59pm On Feb 25, 2009 |
A little bit. Thanks. |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 5:07pm On Feb 25, 2009 |
my pleasure dearie |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13(mod): 5:29pm On Feb 25, 2009 |
gold medalist in bla bla bla |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 5:33pm On Feb 25, 2009 |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by CrazyMan(m): 5:39pm On Feb 25, 2009 |
![]() |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by dani1luv(mod): 11:53am On Feb 26, 2009 |
![]() |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 12:03pm On Feb 26, 2009 |
who collect ya bread? |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 4:56pm On Feb 26, 2009 |
SHE BI NA U DEY HUNGIRI ABOLONJEKU ALIAS MARABOOO OKO IYA ONI BUREDI |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:59pm On Feb 26, 2009 |
interprete in inglish if i wont deal with u dan kutuma buroba |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13(mod): 5:04pm On Feb 26, 2009 |
crazykid: |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 5:05pm On Feb 26, 2009 |
rom na wah ooo |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 5:07pm On Feb 26, 2009 |
this is my romade in whom am well puleased |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Lolabbey: 5:13pm On Feb 26, 2009 |
y u no go dey pleased,birds of a feather ![]() |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 5:17pm On Feb 26, 2009 |
see as dem dey jealous |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by CrazyMan(m): 8:57pm On Feb 26, 2009 |
![]() |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by UNLEASHED(m): 12:39am On Feb 27, 2009 |
![]() |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 10:46am On Feb 27, 2009 |
yawa don gas 4 una head |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13(mod): 10:50am On Feb 27, 2009 |
hmmmm |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sweetliet: 3:03pm On Feb 27, 2009 |
Y EBI SAY NOBODY DON FIT ASK ROMADE WETIN HIN DEY FIND INSIDE THAT PLACE ABI NA ONLY MI DEY CONCERN ![]() ![]() ![]() ? |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by sweetliet: 3:09pm On Feb 27, 2009 |
romade:WETIN GO MAKE NARIALANDERS DEY JEALOUS FOR TH POMADE WEY YOU GET ABI WE NO FIT GET OUR OWN POMADE FROM ANYWHERE. |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:10pm On Feb 27, 2009 |
juliet i go wound u o ehen we never even initiate u into the tatafo club & u don dey misyarn |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by arramyjay: 3:15pm On Feb 27, 2009 |
lol. ![]() |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 3:25pm On Feb 27, 2009 |
my baby zo ki chi abinchi |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 3:55pm On Feb 27, 2009 |
hmmm thanks. ba na so abincin ki |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by Ben13(mod): 3:58pm On Feb 27, 2009 |
Fokabularies! |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by romsky: 4:25pm On Feb 27, 2009 |
of awa kamposis |
| Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by clemcykul(f): 4:37pm On Feb 27, 2009 |
oma ga o lol |
See Wetin COCA COLA Don Cause O. • If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? • Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? • 2 • 3 • 4
Ladies, Will You Ride On This Limo On Your Wedding Day? (pix) • 12 Pictures Nollywood Viewers Can Relate To. • Nairalander Narrates Robbery Scare At His House In The Most Hilarious Manner


