Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 11:21am On Feb 21, 2009 |
self appointed janitor |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by romsky: 11:19am On Feb 21, 2009 |
ewu |
Jokes Etc › Re: Hi Daniluv by romsky: 11:17am On Feb 21, 2009 |
he dey mix d slip wey he miss |
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by romsky: 11:13am On Feb 21, 2009 |
stole the artificial tut of a 90yr old woman |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 5:33pm On Feb 20, 2009 |
smart boi |
Jokes Etc › Re: Housa Man Visited A Yoruba Prostitute In Kano by romsky: 5:27pm On Feb 20, 2009 |
no mathew |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 5:13pm On Feb 20, 2009 |
no worry biuty lies in d eye of d bholder |
Jokes Etc › Re: Ending Unemployment by romsky: 5:07pm On Feb 20, 2009 |
ben na winchad |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by romsky: 5:06pm On Feb 20, 2009 |
s as u use all mouth laff |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 5:04pm On Feb 20, 2009 |
abeg cova ya mouth bad manners tu plenty 4 ya body |
Jokes Etc › Re: Story Story Part Ii by romsky: 5:02pm On Feb 20, 2009 |
oku obirins |
Jokes Etc › Re: Riddles! Answers Needed! by romsky: 4:57pm On Feb 20, 2009 |
above me but no tell anyone say u hia o |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 4:52pm On Feb 20, 2009 |
liarest |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 4:47pm On Feb 20, 2009 |
ok shekpe seller |
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 4:39pm On Feb 20, 2009 |
minigitis is contagious o so no spread am |
Jokes Etc › Re: Story Story Part Ii by romsky: 4:12pm On Feb 20, 2009 |
Worry looks around, sorrow looks back but faith looks up |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 4:11pm On Feb 20, 2009 |
he dey go meet dat paraga girl wey don return from market |
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 4:09pm On Feb 20, 2009 |
liar  |
Jokes Etc › Re: Housa Man Visited A Yoruba Prostitute In Kano by romsky: 4:00pm On Feb 20, 2009 |
den make am d filage wag |
Jokes Etc › Re: Housa Man Visited A Yoruba Prostitute In Kano by romsky: 3:46pm On Feb 20, 2009 |
u fit help him direct my clumsy go star insyd sha |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by romsky: 3:21pm On Feb 20, 2009 |
psa |
Jokes Etc › Re: Chicken Advice by romsky: 3:20pm On Feb 20, 2009 |
u self go luk 4 village girl wey u fit maintain |
Jokes Etc › Re: Secret Lover by romsky: 3:18pm On Feb 20, 2009 |
e don tay wey she dey do amebo b dat den |
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by romsky: 3:17pm On Feb 20, 2009 |
kolomental personified |
Jokes Etc › Re: Ending Unemployment by romsky: 3:16pm On Feb 20, 2009 |
dat was wen i had accomodation probs & wanted 2 squat wit u but changed mind wen i saw wia ur addy was, sorry o |
Jokes Etc › Re: Hi Daniluv by romsky: 3:14pm On Feb 20, 2009 |
shattap benjy u tu dey make noise |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by romsky: 3:12pm On Feb 20, 2009 |
she dey skul o, spoke wit her few minutes ago, she needs garri & kuli kuli |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 3:10pm On Feb 20, 2009 |
nice mitin ya dickele |
Jokes Etc › Re: Ending Unemployment by romsky: 3:09pm On Feb 20, 2009 |
he wants u 2 employ him as an alabaru |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by romsky: 2:47pm On Feb 20, 2009 |
i am pleasantly pleasured |
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by romsky: 2:44pm On Feb 20, 2009 |
benjy u be tatafo |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by romsky: 2:43pm On Feb 20, 2009 |
ma pleasure |