₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,857 members, 8,514,040 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 11:07 PM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 603 604 605 606 607 608 609 610 611 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: God Is Missing! by romsky: 1:54pm On Feb 18, 2009
real wah
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 1:53pm On Feb 18, 2009
takes one 2 know anoda wink
Jokes Etc › Re: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by romsky: 1:51pm On Feb 18, 2009
no be 4 real lyf sha but e be lyk say my clumsy injection neva complete 4 2day o
Jokes Etc › Re: Good Nite All by romsky: 1:46pm On Feb 18, 2009
wetin dey do dis pikin
Jokes Etc › Re: First Time by romsky(op): 1:43pm On Feb 18, 2009
una all don be citizens 4 yaba left unbelievable say Lolobay dey included
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by romsky: 1:39pm On Feb 18, 2009
lolabay were lies ur loyalty
na only God know those wey dey serve Him diligently
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 1:34pm On Feb 18, 2009
u tink say u fit pick on dis own u don misroad tay tay
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by romsky: 1:31pm On Feb 18, 2009
dan iska u don leave sexyleamon na lolabay u wan follow 4 yansh now bah!
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by romsky: 1:29pm On Feb 18, 2009
d yab man
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 1:24pm On Feb 18, 2009
as i monkey wey chop banana i beta pass u wey be ape & has become a permanent resident of yaba left so tey ma e don become ur middle name
Jokes Etc › Re: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by romsky: 1:19pm On Feb 18, 2009
e fit be dat awoof akpu or d yellow garri u collect from dat poor lass
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by romsky: 1:16pm On Feb 18, 2009
oluya & Tyty are u talkin about god or God?
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 1:12pm On Feb 18, 2009
na today!!!!
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by romsky: 1:09pm On Feb 18, 2009
na Junior gateman lyk u dey drim of becoming Senior GM 4 duty
Jokes Etc › Re: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by romsky: 1:00pm On Feb 18, 2009
lolabay d shit still strong bah
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by romsky: 12:54pm On Feb 18, 2009
honeylie, switrat  kiss  kiss rememba luv kips no count of offense
Jokes Etc › Re: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by romsky: 12:46pm On Feb 18, 2009
no not dat one i meant d bed u now occupy
Jokes Etc › Re: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by romsky: 12:40pm On Feb 18, 2009
akeem wia u fall from & y u run from ya bed at yaba shocked
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by romsky: 12:38pm On Feb 18, 2009
my clumsy is it not time to report for ur aj city gm afternoon shift
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by romsky: 12:32pm On Feb 18, 2009
real wah
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by romsky: 12:28pm On Feb 18, 2009
confused ben u don dey yarn bah soon ur mouth epilesy go return

my clumsy i no dey donate kobo 4 dat stingy brash lad o but i fit b una treasurer
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by romsky: 12:24pm On Feb 18, 2009
no na carricature
Jokes Etc › Re: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by romsky: 12:22pm On Feb 18, 2009
Mama cita cheesy
Jokes Etc › Re: The Perfect Husband by romsky: 12:18pm On Feb 18, 2009
na eczema catch am 4 face
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 12:13pm On Feb 18, 2009
perosoko! ow sikirat? last nyt see as she luk wen she came to report u 2 me

Jokes Etc › Re: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by romsky: 12:04pm On Feb 18, 2009
4,800 na wetin ya mate dey win b dat

frank3:16 does ur mama know u got laid?
Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by romsky(op): 11:55am On Feb 18, 2009
i tink u nid to c d doctor cus ur fever symptons don dey pass 3 days
Jokes Etc › Re: Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda by romsky: 11:44am On Feb 18, 2009
wen be say na soso baba ijebu u dey take money play
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by romsky: 11:33am On Feb 18, 2009
dat non climatic foul mouthed craw craw infested scrawwy flat yansh Basirat shocked
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 11:26am On Feb 18, 2009
perfectly wrong on dat
Jokes Etc › Re: Life Philosophy by romsky: 11:23am On Feb 18, 2009
very sure
Jokes Etc › Re: Riddles! Answers Needed! by romsky: 11:20am On Feb 18, 2009
my clumsy i included u now embarassed
kerewa shattap with ur 1 inch 2 minute piece of decoration dubbish

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 603 604 605 606 607 608 609 610 611 (of 821 pages)