₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,894 members, 8,514,261 topics. Date: Friday, 06 November 2026 at 11:14 AM

Toggle theme

Romsky's Posts

Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 640 641 642 643 644 645 646 647 648 (of 821 pages)

Jokes Etc › Re: Is Obama Qualified For The Job? by romsky: 10:38am On Jan 29, 2009
ma Pleasure
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by romsky: 10:33am On Jan 29, 2009
chei i nid to brush b4 answering dat o
Jokes Etc › Re: Children Of Nowadays by romsky: 10:20am On Jan 29, 2009
nope we wia with him
Jokes Etc › Re: Is Obama Qualified For The Job? by romsky: 10:18am On Jan 29, 2009
confirmed
Jokes Etc › Re: Picture by romsky: 10:14am On Jan 29, 2009
indid d finish lyn does tell d story
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by romsky: 10:09am On Jan 29, 2009
u sure will if u r upright
Jokes Etc › Re: Niggers! by romsky: 5:14pm On Jan 28, 2009
cool
Jokes Etc › Re: Attitude by romsky: 5:12pm On Jan 28, 2009
speak out girl friend
Jokes Etc › Re: Children Of Nowadays by romsky: 5:08pm On Jan 28, 2009
lyk u rytly pointed out yaself i am as short in memory as u r cool
Jokes Etc › Re: Chelsea Fc Jokes by romsky: 5:06pm On Jan 28, 2009
Syl crime no even dey near me so i no know ow u & i be paddy 4 am o
Gabry ow many tyms did i call u & dont u dare use d calculator
Jokes Etc › Re: Picture by romsky: 5:02pm On Jan 28, 2009
d one standing is ***** while d crying one is *******
Jokes Etc › Re: Is Obama Qualified For The Job? by romsky: 4:59pm On Jan 28, 2009
if d vex vex u tu much abeg nack head 4 wall if dat one no do make i tell Yo on wazobia fm to ************ u ow far with dat?
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by romsky: 4:50pm On Jan 28, 2009
d dear one na God sabi d reason pass = pele
girlfriend 4 drim, u sure say no be 4 drim u self jinx am = ohon
ur money, did u get it legally or from brown envelop, wen last u pay tithe? - wetin go up go come down

yam ke? but na palm oil i see dey drip from ya hand d other tym nah?


Syl wia u see dat one?
Jokes Etc › Re: Picture by romsky: 4:37pm On Jan 28, 2009
ngwa euation don balance
Jokes Etc › Re: Chelsea Fc Jokes by romsky: 4:32pm On Jan 28, 2009
deceive yaself well come let me tell u sumtyn i am not * ****
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by romsky: 4:30pm On Jan 28, 2009
which of dem & wat was collected?

Studio nah he is in yaba left
My clumsy tu restless 2 do dat
Gabry nah still farting about
Syl now dat is a suspect
Dani is another
but Ben is d prime suspect

oya tell me who to bulala
Jokes Etc › Re: Chelsea Fc Jokes by romsky: 4:16pm On Jan 28, 2009
o she don abandon u again now na boi lyk yaself u dey loff na real wah 4 u o
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by romsky: 4:09pm On Jan 28, 2009
wetin dey do dis boi now abi person collect ya bread ehen?
Jokes Etc › Re: Children Of Nowadays by romsky: 4:03pm On Jan 28, 2009
yes but u also danced to d music

cus me i dont know any other cd apart from d cd player u brought
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by romsky: 3:52pm On Jan 28, 2009
I am ready 2 av a transexual just 4 u
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by romsky: 3:26pm On Jan 28, 2009
holla at me pardner lets rock  oh u even have my mail
i will be a bi-sexual just 4 u kiss
Jokes Etc › Re: Children Of Nowadays by romsky: 3:11pm On Jan 28, 2009
heck no u got any evidence to show forth?
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by romsky: 2:59pm On Jan 28, 2009
i decided to act lyk d said Junior nah
Jokes Etc › Re: Picture by romsky: 2:44pm On Jan 28, 2009
so u no fit greet?
Jokes Etc › Re: Niggers! by romsky: 2:42pm On Jan 28, 2009
wen did u bcome a charge & bail lawyer?
Jokes Etc › Re: Picture by romsky: 2:14pm On Jan 28, 2009
una try o
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by romsky: 2:08pm On Jan 28, 2009
fyn spencer lyks koboko
Jokes Etc › Re: Niggers! by romsky: 1:56pm On Jan 28, 2009
spik 4 yaself mister akaba
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by romsky: 1:14pm On Jan 28, 2009
angry
Jokes Etc › Re: Merry Christmas & Happy New Year 2009 To Jokes Members by romsky: 1:00pm On Jan 28, 2009
oya take d bread & no spoil mouth 4 my syd
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by romsky: 12:47pm On Jan 28, 2009
is at HAND.
Jokes Etc › Re: Romade Has Just Declared Himself A Male - Sounds Stupid Abi? by romsky: 12:16pm On Jan 28, 2009
repent

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 640 641 642 643 644 645 646 647 648 (of 821 pages)