Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by romsky: 4:26pm On Nov 20, 2008 |
papa papapa pa |
Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by romsky: 3:42pm On Nov 20, 2008 |
it takes one to know anoda |
Jokes Etc › Re: Men Never Listen by romsky: 3:36pm On Nov 20, 2008 |
abeg poster ow will d girl grit her papa
eva heard d song i am my own grandfada? |
Jokes Etc › Re: Oh Shit! by romsky: 3:26pm On Nov 20, 2008 |
ask Clem, Spen & Gabry dat question 2morow shio lyk say ya shit no resemble dat of Ibk |
Jokes Etc › Re: I STAND AT THE DOOR ! by romsky: 3:20pm On Nov 20, 2008 |
lyk i said u sure luk gud in d uniform but remember to register ur agency |
Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by romsky: 3:16pm On Nov 20, 2008 |
ok now |
Nairaland General › Re: Happy Birthday Sylve & Clem by romsky: 3:04pm On Nov 20, 2008 |
tytylayor: romade is now a transgendered  stale news spenchuks: Romade na man now. she don go Germany do operation last month.  na u i follow 4 yansh nah danku tytylayor: she comot dose watermelon self  no nah paw paw tatafo clemcykul: menh romade gather o that her bobo dey gbadun wella eva present analyser more elbow 2 ya grease |
Jokes Etc › Re: Oh Shit! by romsky: 2:44pm On Nov 20, 2008 |
even d head of d shit dey cova nose |
Jokes Etc › Re: I STAND AT THE DOOR ! by romsky: 2:39pm On Nov 20, 2008 |
now u r gonna make me blush |
Jokes Etc › Re: I STAND AT THE DOOR ! by romsky: 2:06pm On Nov 20, 2008 |
wetin 9ice? |
Jokes Etc › Re: Try It by romsky: 2:00pm On Nov 20, 2008 |
ABOVE POSTERS R CORRUPT |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by romsky: 1:47pm On Nov 20, 2008 |
its truely, i do on befull of sick Gabryl |
Jokes Etc › Re: Where Is She by romsky: 1:15pm On Nov 20, 2008 |
yawa go soon gas |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by romsky: 12:56pm On Nov 20, 2008 |
IS Jankara market a similarity to ya aus |
Jokes Etc › Re: Do you have any funny anectodes? by romsky: 12:51pm On Nov 20, 2008 |
Clumsy y r u binuing my classic talent  |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by romsky: 10:46am On Nov 20, 2008 |
lubbish ticha nos nuttin simpul opposite he failing |
Jokes Etc › Re: Buying Monkeys by romsky: 10:15am On Nov 20, 2008 |
which of d 2 above me is lying? |
Jokes Etc › Re: A Prophesy For you all by romsky: 9:31am On Nov 20, 2008 |
Gab so u tink, all d old women 4 ur village & politicians nko  ?? |
Jokes Etc › Re: Drinking Problem. by romsky: 9:10am On Nov 20, 2008 |
if u call small pikin ya wyf na drespect u dey invite |
Jokes Etc › Re: Do you have any funny anectodes? by romsky: 4:53pm On Nov 19, 2008 |
envier |
Jokes Etc › Re: Obama Family In Nigeria by romsky(op): 4:48pm On Nov 19, 2008 |
spik 4 yaself |
Jokes Etc › Re: Letter To Obama From Your Ousin Festus Obama by romsky: 4:06pm On Nov 19, 2008 |
stop  ing at me I can never be bot |
Jokes Etc › Re: Drinking Problem. by romsky: 4:00pm On Nov 19, 2008 |
wetin do ur ! ? |
Jokes Etc › Re: Who Says English Is An Easy Language? by romsky: 3:58pm On Nov 19, 2008 |
clumsy nah |
Jokes Etc › Re: I Don't Want To Go To School by romsky: 3:54pm On Nov 19, 2008 |
fanx now i can spik 2 ur chairman consanin ya 8 month salary |
Jokes Etc › Re: 999 by romsky: 3:49pm On Nov 19, 2008 |
Original Liar |
Jokes Etc › Re: Who Says English Is An Easy Language? by romsky: 3:47pm On Nov 19, 2008 |
no foul words ajegunle girl |
Jokes Etc › Re: Nigerian Slangs! by romsky: 3:41pm On Nov 19, 2008 |
shattap dat was onomatopoeia |
Jokes Etc › Re: Who Says English Is An Easy Language? by romsky: 3:36pm On Nov 19, 2008 |
Gabby d PRO |
Jokes Etc › Re: 999 by romsky: 3:31pm On Nov 19, 2008 |
tot as much |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by romsky: 3:28pm On Nov 19, 2008 |
Gab o gbadun at all |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by romsky: 3:23pm On Nov 19, 2008 |
oluko Ty motigbo ese dada
Gabry mo ro pe ogbo ede yi ni sha pele aniriwuemo |