Jokes Etc › Re: Lysaa And The Wall Of Jericho by romsky: 3:00pm On Oct 07, 2008 |
dat is lysaa 4 u second in rank to Gabry wen it comes to questions |
Jokes Etc › Re: Happy Belated Birthday Romade Da Pomade by romsky: 2:58pm On Oct 07, 2008 |
dat one no fit pass u na xpert solicitor |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by romsky: 2:57pm On Oct 07, 2008 |
cant u answer a simple question |
Jokes Etc › Re: Spelling Errors by romsky: 2:56pm On Oct 07, 2008 |
clem abeg u sabi construct sentence so |
|
Forum Games › Re: The Game Starts With The Last Word by romsky: 2:53pm On Oct 07, 2008 |
there seem to be sumtyn wrong with ur eye o u no see wetin end am  |
Jokes Etc › Re: Lysaa And The Wall Of Jericho by romsky: 2:51pm On Oct 07, 2008 |
just got 4 rooms prepared for u
111 Gabry
911 Sam
419 Lysaa
612 Jeovy |
Forum Games › Re: The Game Starts With The Last Word by romsky: 2:43pm On Oct 07, 2008 |
 wat is so funny |
Jokes Etc › Re: Good Old Days by romsky: 2:42pm On Oct 07, 2008 |
fake interpretter |
Jokes Etc › Re: Story Telling by romsky: 2:37pm On Oct 07, 2008 |
no let me cast spell on ya foul mouth o |
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by romsky: 2:36pm On Oct 07, 2008 |
Roki cat catch ur tongue now abi |
Forum Games › Re: One-word Association by romsky: 2:35pm On Oct 07, 2008 |
post |
Forum Games › Re: The Game Starts With The Last Word by romsky: 2:34pm On Oct 07, 2008 |
married  who is d unlucky dude |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by romsky: 2:32pm On Oct 07, 2008 |
she dey cry ne |
Jokes Etc › Re: Lysaa And The Wall Of Jericho by romsky: 2:32pm On Oct 07, 2008 |
Jeovy i no send u
Elizabeth who dey fear u |
Forum Games › Re: The Game Starts With The Last Word by romsky: 2:30pm On Oct 07, 2008 |
alter dey diffrent from altar  |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by romsky: 2:26pm On Oct 07, 2008 |
why |
Forum Games › Re: Ask A Question, Get A Wrong Answer! by romsky: 2:24pm On Oct 07, 2008 |
sure bet it wld be urs
wetin u dey luk 4 efrywia |
Jokes Etc › Re: Are You An Ajebota Or Ajepako? by romsky: 2:23pm On Oct 07, 2008 |
yeye refree |
Jokes Etc › Re: Lysaa And The Wall Of Jericho by romsky: 2:20pm On Oct 07, 2008 |
lubbich yeye foul foul wey no get feather |
Jokes Etc › Re: Are You An Ajebota Or Ajepako? by romsky: 2:11pm On Oct 07, 2008 |
who dey deceive u |
Jokes Etc › Re: Lysaa And The Wall Of Jericho by romsky: 2:07pm On Oct 07, 2008 |
Lysaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa watch ya mouth b4 i wash it 4 u |
Jokes Etc › Re: Are You An Ajebota Or Ajepako? by romsky: 2:03pm On Oct 07, 2008 |
abeg which round una dey  |
Jokes Etc › Re: Lysaa And The Wall Of Jericho by romsky: 2:00pm On Oct 07, 2008 |
gabry, jeovy and others |
Jokes Etc › Re: Story Telling by romsky: 1:58pm On Oct 07, 2008 |
him be ogbanje na |
Jokes Etc › Re: Lysaa And The Wall Of Jericho by romsky: 1:55pm On Oct 07, 2008 |
so many enemies i get o, Gabry u self follow join abi |
Jokes Etc › Re: Lysaa And The Wall Of Jericho by romsky: 1:27pm On Oct 07, 2008 |
whose mouth if i may ask as i dey suspect d person self  |
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by romsky: 1:25pm On Oct 07, 2008 |
commot |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by romsky: 1:22pm On Oct 07, 2008 |
no 1da does lysaa know about dat |
Forum Games › Re: One-word Association by romsky: 1:20pm On Oct 07, 2008 |
pre- |
|
|