Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 4:27pm On Sep 10, 2009 |
quick put bucket for her front |
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 4:27pm On Sep 10, 2009 |
Farting  |
Nairaland General › Re: Let's Party With Dickele by romsky: 4:26pm On Sep 10, 2009 |
no be so he borrow Beetle 4 valentine |
Jokes Etc › Re: A Fact by romsky(op): 4:25pm On Sep 10, 2009 |
use the cotton bud to comot dem wax |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? IV by romsky: 4:24pm On Sep 10, 2009 |
Swit u wan incriminate moi? spit to muki on that
|
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 4:22pm On Sep 10, 2009 |
ing |
Nairaland General › Re: Let's Party With Dickele by romsky: 4:22pm On Sep 10, 2009 |
kerewa i hope u don borrow the socks, shoe, shirt, tie, wallet, perfume to use dress along wiff the 2nd hand hankie i sent u |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 4:17pm On Sep 10, 2009 |
fanx but i no dey give u cake chop |
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 4:14pm On Sep 10, 2009 |
ing sell ya 20th century desktop & buy a 21st century laptop |
Nairaland General › Re: Let's Party With Dickele by romsky: 4:13pm On Sep 10, 2009 |
cutie  abbey u'll be in my heart & dont forget u already pwomised me a bottle of red label so ow i no go come |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? IV by romsky: 4:10pm On Sep 10, 2009 |
Kenny cant u see d resemblance? Swit D cant u see his Priest collar? |
Jokes Etc › Re: Romade! by romsky: 4:08pm On Sep 10, 2009 |
i know u r shy on thursdays which was i chose under d table |
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 4:06pm On Sep 10, 2009 |
ing |
Nairaland General › Re: Let's Party With Dickele by romsky: 4:06pm On Sep 10, 2009 |
d poor lass no get birth satifikate so ow she go know wen her own born day be |
Forum Games › Re: Rokiatu Let's Chat Here by romsky: 4:04pm On Sep 10, 2009 |
referee no fit u at all |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 4:04pm On Sep 10, 2009 |
sharrap & moi |
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 4:03pm On Sep 10, 2009 |
patting him its a man's world |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by romsky: 4:00pm On Sep 10, 2009 |
isnt that the name of the only fish u can afford |
Forum Games › Re: Rokiatu Let's Chat Here by romsky: 3:59pm On Sep 10, 2009 |
better than urs that is -.99 |
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 3:57pm On Sep 10, 2009 |
dem face to wowo for me to dey look |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 3:56pm On Sep 10, 2009 |
bornday boi i no go attack u 2day so carry go
come u neva upgrade from rat to mouse? |
Nairaland General › Re: Let's Party With Dickele by romsky: 3:55pm On Sep 10, 2009 |
she even buy d aso-ebi on credit bcuz of the food, booze, cake & complimentary cards she is praying for |
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 3:54pm On Sep 10, 2009 |
|
Forum Games › Re: Never Ending Story - Just Two Words by romsky: 3:52pm On Sep 10, 2009 |
corrupt & |
Jokes Etc › Re: Romade And The Earthworm by romsky: 3:51pm On Sep 10, 2009 |
as i no sabi draw dog |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? IV by romsky: 3:50pm On Sep 10, 2009 |
You fink say i fit sire that kain ben? |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by romsky(op): 3:49pm On Sep 10, 2009 |
i hear say ur tit strong wella bcuz of dat |
Forum Games › Re: Rokiatu Let's Chat Here by romsky: 3:48pm On Sep 10, 2009 |
when a butterfly finks itself a bird the end results is death |
Jokes Etc › Re: The Beautiful Ones Are Called: by romsky: 3:47pm On Sep 10, 2009 |
bash it means u wake well, o ji re bi |
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 3:46pm On Sep 10, 2009 |
ing at ya error |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by romsky(op): 3:45pm On Sep 10, 2009 |
only bifor breakfast cuz oyinbo say brush ya tit daily |
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 3:44pm On Sep 10, 2009 |
u no see say none of dem fyt 4 ur yansh |