Jokes Etc › Re: Who Knows The Answer by romsky: 3:43pm On Sep 10, 2009 |
shift & sh!t |
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 3:41pm On Sep 10, 2009 |
ing |
Jokes Etc › Re: I've Been Raped By An Idiot by romsky: 3:41pm On Sep 10, 2009 |
u r gettin wiser my boi, happy born day  |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? IV by romsky: 3:36pm On Sep 10, 2009 |
Kenny av i introduced u to my boi Ben? |
Nairaland General › Re: Let's Party With Dickele by romsky: 3:35pm On Sep 10, 2009 |
internet self fear to show my clumsy crooked tit |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by romsky(op): 3:33pm On Sep 10, 2009 |
levels don change jor |
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 3:33pm On Sep 10, 2009 |
Nodding  |
Forum Games › Re: Rokiatu Let's Chat Here by romsky: 3:31pm On Sep 10, 2009 |
Ben is my bag boi so i neva wan dismiss am |
Jokes Etc › Re: A Fact by romsky(op): 3:30pm On Sep 10, 2009 |
|
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 3:29pm On Sep 10, 2009 |
na so dem dey talk am 4 ya backyard |
Jokes Etc › Re: If You Cannt Laugh Vol 3 by romsky: 3:28pm On Sep 10, 2009 |
no one but me |
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 3:27pm On Sep 10, 2009 |
ing me no gay o |
Jokes Etc › Re: What Is Dis? by romsky: 3:27pm On Sep 10, 2009 |
dem be twin |
Forum Games › Re: Rokiatu Let's Chat Here by romsky: 3:26pm On Sep 10, 2009 |
pokosa even if dem collect ya bread e no reach to commit suicide now Ben who appoint u lawyer? |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by romsky: 3:25pm On Sep 10, 2009 |
Gud morning ma U r very stupid ma Some Bleep u |
Forum Games › Re: The Pidgin English Thread by romsky: 3:23pm On Sep 10, 2009 |
say u wan bcome my friend again after al dem yamayama wey u plan wiff biola & pokosa |
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 3:20pm On Sep 10, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: I've Been Raped By An Idiot by romsky: 3:20pm On Sep 10, 2009 |
amadioha go catapult the 2 left legs with potato |
Forum Games › Re: Rokiatu Let's Chat Here by romsky: 3:18pm On Sep 10, 2009 |
Biola go suck breast jor
Ben no make me crack bottle 4 ya head |
Jokes Etc › Re: Driver's Licence by romsky: 3:18pm On Sep 10, 2009 |
boifriend wey don abscond |
Jokes Etc › Re: I've Been Raped By An Idiot by romsky: 3:15pm On Sep 10, 2009 |
chei ben if say u no dey online i for tell u |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? IV by romsky: 3:15pm On Sep 10, 2009 |
No, so can i try again? |
Jokes Etc › Re: I Always Forget My Dreams by romsky: 3:13pm On Sep 10, 2009 |
my clumsy ya lawyer must validate ya satifikate |
Forum Games › Re: Rokiatu Let's Chat Here by romsky: 3:07pm On Sep 10, 2009 |
Ben shift neck 1 side i no dey see front wella Biola wey still dey tied to mama wrapper |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 3:05pm On Sep 10, 2009 |
my clumsy is hallucinating |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? IV by romsky: 3:04pm On Sep 10, 2009 |
Cant u guess? |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by romsky: 3:04pm On Sep 10, 2009 |
I must tell my daddy to learn me on my books uniform & pay my fees i shall be happy when i go to ******* nursery skul
There are tishas at their gate (2x at ******* nursery skul |
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by romsky: 3:03pm On Sep 10, 2009 |
Sneezing |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by romsky(op): 3:02pm On Sep 10, 2009 |
i just didnt want the zip to accidentally catch sumfyn else is it now a crime to care  |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? IV by romsky: 3:01pm On Sep 10, 2009 |
what says ur time? |
Jokes Etc › Re: I Always Forget My Dreams by romsky: 2:59pm On Sep 10, 2009 |
kip calling a pot black wen u urself na kettle |
Forum Games › Re: Rokiatu Let's Chat Here by romsky: 2:58pm On Sep 10, 2009 |
the posaka name dey sound like my slap go be 4 him faze y did he run away Biola neva chop winch liver bifor now |