Romsky's Posts
Nairaland Forum › Romsky's Profile › Romsky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 821 pages)
crazy y u dey pour saliva for her face? |
plus nyt vigil o |
fyn o only say i get a 10minute power point presentation by 1000 & i av no idea on what i will do |
no way |
Baxi watch ya typing o who tell u say i samples them we only swim 2geda |
dont tell me u xpected the mai guard to sleep on duty |
Did u just check your tym? Well myn was showing 09:09:09am on 09-09-09. A day That Will Never Reoccur. My Prayer is that Ur Tomorrow Will Always Be Better Than Ur Today & The Pains Bifor Today Will Never Reoccur. That yeye internet delay is also included cus time don enter 9:10:12 now |
dat belle wey be lyk say u swallow calabash |
just on my eye brow, eye lashes, arms, legs, head, jaw & on my abuna, the rest still black |
e easy to be the only graduate for ur state? though na pry skul cert d local yampion bag ![]() |
is dat y ur head is lopsided? |
y is ur rose pricking ? |
is dat y ur jaw slack lyk pikin wey nipple big pass him mouth ![]() |
I don see ble, i-b-boi, abbey, lysaa, roki & sexy size tu mehn those babes r loaded |
Match the word |
mutant |
muki abeg bend head bo[b]rat[/b] u dont wanna know |
come on i be choir master o & prayer warrior totally sold out to CHRIST |
i was the class rep. of class 60 |
customers |
Dracula |
na lagos - ibadan xpress way |
ben knowing pipuls breast isnt part of faith building |
nto my heart come into my heart Lord jesus come into stay come in |
yakoyo pry skul |
ben is backsliding |
Just be yaself, pray he sees ur value abi na virtue & appreciates u for who & not what u r |
u see anoda coward lyk urself hia |
we shall c wen u go waka truly after ur announcement |
na breeze raise her gown |
Even d toasting machine malfunctions once in a while so broke their hat before they broke urs so it will be in record that u are a heart broker what works as a broker for ladies hat |
PG parental guidaince |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 94 95 96 97 (of 821 pages)

