RuffDiamond's Posts
Nairaland Forum › RuffDiamond's Profile › RuffDiamond's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 (of 110 pages)
Cant imagine losing even my finga nail for a county called naijiriya specially one headed by d clueless ONE*in dagrin voice* naijiria ojojumo la nji ri ya! Mtcheew |
Baba don chop PDP clean mauv! Not to worry no sha na to codedly vote osinbajo i nor say Apc o make dem pdpoo thugs nor beat me o baba rere baba ke i hail una too much |
Good pls true nigerians let's unite together as one NOW! To sweep dem bas.tards thieveing rogues whom fela described vagabond in power with d unbreakable IRON BROOM REVOLUTION! Along with dem S. E collaborators and supporters of evil mis rule maladministration and looters of our common wealth promoters of unprecenented rising corruption and official sleaze and corrupt enrichment ad infinitum ALL AWAY ! Apc is now our own ANC! |
I dey laff in tongue alredy mtchewwww |
Yeah ,.seemed like d lecturing game nor too pay sha ..sharp minded GO |
Bullshi.t! totally ill-timed#bring back dem poor gals first plus i hate video gam |
Making movie on indomie abi? Ok good 1 there |
Tompolo a by product of cluelessness and reign of impunity in saner clime his kinds would be rotting away in jail |
imagine dis gal crying cos im hubby was denied visa to go AME CHAI naija don finish truly little wonder dem embassy dey do us skakaraanyhow and why not wit all dis desperado mentality of nigerians to go abroad ....such a shame !!!! |
the police ? or u mean d jonadumb ...arrangee modern version of the gestapo! dumbest set of police ever! ![]() |
ole! ole! ![]() |
okbaba obj we go see where all these political intrigues go end but me i no get any problem wit any arrangement sha so long the winnning team do the RIGHT THING ![]() |
