Saintruky's Posts
Nairaland Forum › Saintruky's Profile › Saintruky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 73 pages)
So d thread don end? Op u no try |
Sunisonflex39:Abeg d soup get name? |
tuoyoojo:Above all, Shetif is a complete DUNCE... U don hear am speak English b4 or watched any of him interview? Na complete disgrace |
tuoyoojo:At state level, d apc candidates delivered on their mandates. For d full Delta state, na only 2 apc candidates hold position from d shackles of pdp, that's Agege n Rev. Vwaive.. Yes d duo delivered on their campaign promises... See DSC township when never get light for decades, Rev Vwaive don bring light to them.. Tell me why those pipo nor go vote am for a 2nd term.... At federal level, apc/pdp cast o... But at state level i give kudos to this aforementioned duo... Them use their constituency money well... See d federal poly when agege bring to orogun... That's a big plus to tell u say if given d opportunity, deltans go enjoy him govt... D man no stingy at alll.... E go shock u to know say na Agege na light up shetif osubi community where mr speaker mansion dey... Again u need to see d arrogance of shetif brothers... If that guy be governor, osubi pipo go suffer for shetif brothers hand ooo... In area of development, d entire delta is a mess... Speaker nor fit drag okowa to come develop even na osubi n effurun sef... Udu has been abandoned completely... Only project when okowa do for effurun na gutter for pti rd n d technical school when he build for refinery rd... Then d fixing of d 3 roundabouts... Me dey shame to tell pipo say i come from delta o.... Na only ibori be d governor when perform for delta... D others na dead... Just come to steal n destroy... Na ur momsy pattern me self key into... Obi for president n Agege for governor... Abeg mobilise ur men to root for momsy's choice candidate... They won't regret it.. I rise!! |
tuoyoojo:D LP candidate for Delta dey hide... Nigga never ready for d office him dey vie for... As for agege vs sherif... I rather agege become d governor than for that stooge called sherif to be governor... Agege na be d very first senator from delta central when use constituent money take do things for d delta central as a whole... Even as far as to sherif community, u dey see agege projects... But wetin oga speaker (sherif) of dtha do for okpe as a whole... Absolutely nothing.. sherif stays at osubi while i stay at Okuokoko (osubi backyard), same okpe when sherif represent, for good 1yr i no use eye see light due to faulty transformer for my area, we write am tire no single response... But d moment we reached out to agege, in less than 1 week we got a brand new transformer n solar street lights too... When amori got elected as senator b4 agege claimed his mandate from him, na yatcht amori dey carry women take dey groove, wit constituent money oooo |
Authoreety:Speak for urself o.. |
Starzo:My first stake don enter.. i take Australia to score 1... |
Starzo:Giroud nor go score so? |
sprints1:Mbappe nor fit score like 2 goals? |
sprints1:Aw u see france game? |
GreatBoss:Nah u re wrong... I observed keenly those who attended d rally... I saw more than 10 luxurious buses that came from other states to partake in d rally... Like mini buses from different states wit their banners attached... Which made me conclude that not everyone who attended today's rally was from delta state... |
Onlinefarmstore:Omo see loads when 504 carry... Wahala |
JeffYakz23:Sheriff no fit speak that English... He's such a dunce... Him nor know wetin him n okowa don do deltans for d past 7yrs? Oil state so impoverished... Keke is d hustle for an average young n old men, ladies n old women (45-50yrs)... Him still get mouth dey talk say apc do wetin? |
[quote author=HonNL post=118438390] SOURCE Video of the tackle: Christopher Nkunku when dey give me joy unlimited... It's well |
Folawealth090:Mitrovic isn't playing today... Got injured |
Deborah200299:You have a very very and an extremely good heart... The child's life matter to u... God bless you.. Like someone already mentioned, try learn a skill so at some point you can shoulder most of your responsibilities. Call you mom with a private number and let her know clearly the reason you left the house... God be with you both... |
Ten06:Don't u think ur case was as a result of d condition of d vehicle u were using for d commercial purpose n again too ur self discipline |
Make he getat after he make me lose money... |
Felimax:For ur infotainment as e be like say d pdp government for d state never tire u... Imagine d allocation ur state dey receive yet nothing to write home... Delta is Obidient.... As for Governorship... I never get candidate... Cos all.of dem na one n same... Better sef make agege or ogboru enter than for that mumu osubi tout to enter... |
Afamed:I think it's best u quote n school @Isokiscool.. cos d dude is very much happy to see pdp retain power in delta state... Same pdp govt when abandon Isoko as a whole.. Yet he's praying to see them retain power... Many of us dey enjoy d suffer for d state... Keke don turn oil work for a whole delta state with its vast wealth both at d federal level n IGR... No be same pdp when don dey rule delta dey rule akwa ibom? Abeg i no fit talk... |
If you like, don't involve in politics, if you like, mock obidients, if you like, support Atiku or Tinubu, you and I will still buy rice at the same price, and we will face the same insecurity issue. We may have different views about politics but one certain thing we will have in common is the consequences. Some people are at that level where they can leave the country today if they want to, I hope you can say the same thing for yourself? |
garfield1:Bros abeg low ur voice.... That guy just dey jump up n down, e nor know wetin dey play... Who be sherif to be delta state governor... Dude nor know say God just answered Agege prayer lol... In fact off ur mic, no answer am again... |
Eiya.... Wetin kill d customer na... Na wa ooo |
Now this is clear propaganda from opposition parties urchins.. From his speech Obi was making reference to someone from some other country... But oga op was quick to cut those parts out... What i heard PO say is “He not I”... |
Eastcoastboy:Na me Westlife reason when make dem sing ”I'm all alone the rooms are getting smaller, I wonder how, I wonder why, i wonder where dey are”... Every don cut out leave me... But God dey... These ur projected countries nor bad sha cos dem get sound economy... My ex dey Hungary abi Netherlands sef... Anyways i dey queue till God go table my matter... Yes done wit school... Just dey do one or two to make ends meet as local man no see better job do... How's ur day going my Chief? |
Eastcoastboy:Wish i could use ur trick, but sadly i no get friends again... Maybe 1 or 2... Oh to japa still dey ur doings.. nice.. Na UK or Germany i dey reason ooo... Like u, i still get long way to paddle except God do miracle Good morning youngest Billionaire |
Eastcoastboy:Yea love of family only... Friends love no too get meaning to me, cos I've been wounded n betrayed many a times for loving friends... Hard to see a trusted friend these days... Country don hard... Only those when japa dey return to follow due process... But home base like us, e go hard ooooo.. Good evening Chairman!! |
Add me 08122539302 |
Eastcoastboy:Above all LOVE u say, n same love go lead to love making.. see .. that's u confirming too that nothing sweet pass tuatua for this life...Normally sha i nor dey run my own like omokri (he-goat), I'm a very responsible doer n yes it's very limited cos na blood dey comot d body on every discharge... Due process dey fear me o baba... E get as e dey do me... Good morning... |
Dem don advise yahaya to shift post from dangote to bua... That was d resolution in d meeting btw yahaya, dangote n fg reps... |
Limbo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 73 pages)
.. that's u confirming too that nothing sweet pass tuatua for this life...